Quote from: popinje on 7-05-2013 08:20 AM
dis suppose 'marriage' never reach 2 months, and John dey denial say him never marry..............make una free dis guy abeg.na him 1st start am?, you know watin ebi 2 go american embassy 4 ghana and dem nor go give you 'visa'?, dis guy contract dis woman and the woman break the contract by trying 2 run the guy down because him popular 4 some part of africa......John know watin him dey do just at luck run against am..........so 2 all d bad belle, leave this guy and him privacy alone, if him say him never marry, take am say him never marry even if contract dey 2 dat effect.remember say no man go ever denial him wife 4 a mare girlfriend. marriage of 2 months nor bi watin man dey denial. Dumelo nor fit do marriage just 2 months ago wey no Nollywood or Goolly friend nor go attend.
NA TRUE TALK BE THAT, WAY D WEDDING PIC? HOW LONG THEM DATED? ABEG WE KNOW THE KOKO: NA CONTRACT MARRIAGE