Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 576
121  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female Soldier Commits Suicide by Shooting Herself Dead at Kenya International Airport on: 25-08-2016 02:58 AM
But why..?
122  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Conversation Between a HIV Positive Woman and her Prospective Victim on: 25-08-2016 02:42 AM
As i dey read am i don no say na eastern or southern African...Dem no care at all..
123  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This Couple's Pre-Wedding Shoot Will Make You Believe In Love Again - See Photos on: 25-08-2016 02:34 AM
I love it...
124  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This Couple's Pre-Wedding Shoot Will Make You Believe In Love Again - See Photos on: 25-08-2016 02:33 AM
Quote from: Giftous1 on 24-08-2016 03:23 PM
Its Makes too much brain....me likey
I wish i could understand dis kin english i for become professor...
125  Forum / Law and Crime / Re: Check Out Photos of The Most Beautiful Hausa Ladies on: 25-08-2016 02:29 AM
I don talk am b4 say na hausa/fulani girl i go marry i don tire for all dese south girls (Edo, Igbo, Yoruba etc) na poke and money dey dere eye.
I dey go north soon, since una don pick all d girls for dis post make i go carry my own come..
Okatee u dey come with me..?
126  Forum / Law and Crime / Re: Check Out Photos of The Most Beautiful Hausa Ladies on: 25-08-2016 02:23 AM
Quote from: ruthie on 24-08-2016 04:20 PM
WHO THEM EPP
Who u epp...?
127  Forum / Law and Crime / Re: Check Out Photos of The Most Beautiful Hausa Ladies on: 25-08-2016 02:18 AM
Quote from: okatee on 24-08-2016 03:22 PM
DICKY, COMOT EYE FROM ALL OF DEM BODY OOO CUZ I DON PAY ALL OF DEM BRIDE PRICE
Okatee no go pick d one my eye dey look oo...
I dey go Kano u wan come..?
128  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: IPOB Officially Splits & New Group Set To Burn The Biafran Sacred Flag On October 1 on: 25-08-2016 02:14 AM
Let me seat down and watch dese fools fight each other till d last man standing...
129  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A Suitcase Full Of Money: U23 Nigeria team got about N3M each on: 25-08-2016 02:09 AM
Dem try sha but na small try..
130  Forum / Politics / Re: Malivelihood Shows Off Box Full Of GOLD On IG (Photo) on: 25-08-2016 02:03 AM
And wat does he do for a living poster...?
131  Forum / The Buzz Central / Re: SMH! Jennifer Lopez And Younger Lover Casper Smart Split After 5 Years on: 25-08-2016 02:02 AM
Never marry or date a younger guy cos a man never matures till he is in his late 40s....
132  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Lagos Realtors Think I'm A wh*re Because I'm Single" - Simi Rants (VIDEO) on: 25-08-2016 01:59 AM
I couldn't careless wat dey think...
133  Forum / Relationships & Romance / Re: TV Girl, Eku Edewor Pregnant for Sunny Odogwu ? on: 25-08-2016 01:57 AM
I no even know dese people...
134  Forum / The Buzz Central / Re: 'I Handed Over The Best Nigerian Government To Buhari' - GEJ Says on: 25-08-2016 01:27 AM
Make god punish u for dese comments wey u make...
Love to poke my fingers into ur eyes and blind u..
135  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Lady Named Ijeoma Posts Photos Of Money She Made After Sleeping With A Guy on: 25-08-2016 12:20 AM
I dey disappointed with Igbo girls from today dey are worth nothing...
I don talk am before anyway but still surprised..
136  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lovely Photos From The Wedding of Nigerian Man And His South Korean Sweetheart on: 25-08-2016 12:14 AM
I love seeing Chinablack cos it's normally love..
137  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Comedian Alibaba Shows Off His Dogs Named After OBJ, Abacha, IBB, Obama & Others on: 25-08-2016 12:00 AM
Quote from: winace on 24-08-2016 08:32 PM
We understand ur indirect post jare. We are back to d military era. D difference is jt d clothes. Too bad some Nigerians put us in dis to bring in dictator.
Na indisciplined people like you dey spoil dis country, for crying out loud you can hardly read or write to influence any change so you always blame people for ur own failures..
138  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Eating Okro Soup With Okro Leaves Inside Boost Your Chance Of Conceiving Twins on: 24-08-2016 11:41 PM
Yeah right, stupid ignorant people wey dey believe all dis oyinbo crap.
139  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Check Out Billionaire Businessman Femi Otedola And His Old Nokia Phones on: 24-08-2016 11:18 PM
Dat fcuking tif knows why e still dey use am, it's only cos he can't be detected cos no gprs for those fones no be say e dey humble. Na tif wey dem never catch das all..
140  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor And wife Welcome A Set Of Twins, After 24 Years Of Marriage - Photo on: 24-08-2016 11:14 PM
Nice one..
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 576