Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 576
101  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Is This The Worst Wedding Photo Ever? Check This Out on: 25-08-2016 04:23 AM
Quote from: okatee on 24-08-2016 12:14 PM
DICKY, SO U DON FIND EKAETTE ND UNA DON EVEN DO WEDDIN? CHAI!!! U WICKED OOO, U NO EVEN INVITE ME....DIARIS GOD OOOO....
Na Ekaette sister be dat, d one wey i promise u but ur younger broda come tif am from my hand as i dey bring am come meet u...
Wetin u want make i do wen e offer me better money...?
Ok how much u get now i get one for here already..
102  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TRAGIC!!! 67 Year Old Man, Okon Edet Iwang Commits Suicide in Calabar - Photo on: 25-08-2016 04:17 AM
Some people see suicide as a way out and i don't blame dem for dat...
103  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TRAGIC!!! 67 Year Old Man, Okon Edet Iwang Commits Suicide in Calabar - Photo on: 25-08-2016 04:16 AM
Quote from: BournIdentity on 24-08-2016 11:56 AM
Nna wat sha it profit a man to die times 2..?
Hahahahahaha
Dis ur mouth sef i dey surprised say e never put u for wahala... Grin
104  Forum / Law and Crime / Re: UPDATE: Police Uncovers Shallow Graves In The House Of Prophet Who Chained 28 Peoples on: 25-08-2016 04:12 AM
And na pastor abi..?
105  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "I'm Having A Baby With My Own Son' - Mum Reveals To The World on: 25-08-2016 04:08 AM
Dats a good idea...
106  Forum / Law and Crime / Re: Italy Hit With a 6.2 Magnitude Earthquake This Morning (PHOTOS) on: 25-08-2016 04:05 AM
I really feel sorry for dis people and we should be thanking our lucky stars dat we don't have earthquakes in naija...
107  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: National Assembly Lawmaker, Allegedly Shot himself in the Leg After Using "Odechi" Charm on: 25-08-2016 04:01 AM
Hahahahahahahaha  Cheesy Cheesy
Poster u fcuking made my day, dis is d funniest story for dis month i doff my hat for u..
108  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Beware! NAFDAC Warns Nigerians Of Fake Alcohol In Circulation on: 25-08-2016 03:57 AM
Naijas go drink any alcohol just like Polish people...
109  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Beware! NAFDAC Warns Nigerians Of Fake Alcohol In Circulation on: 25-08-2016 03:56 AM
I hear u Okatee, oya come take money make u go buy ogogoro for me i get visitors wey dey come...
110  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: USA Earns N4 Billion Rejecting Nigerian Visa Applicants - See Details on: 25-08-2016 03:53 AM
Abeg make una tell Germodog say dem don refuse am and dem say make e no try apply again in any other circumstances.
E don use all d excuses for dis world but dem still no gree.
And e don dey apply since 1990 infact dem don put im face for d gate...
111  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: USA Earns N4 Billion Rejecting Nigerian Visa Applicants - See Details on: 25-08-2016 03:50 AM
Refusal rate is not bad compared to those dat were granted...
I think it's more than a fair deal to be honest...Am impressed.
112  Forum / The Buzz Central / Re: Mother & Son Arrested For Allegedly Stealing A Day-Old Baby From Maternity In Imo State on: 25-08-2016 03:45 AM
E be like say dem just specialise for baby selling for dat Igbo land...
113  Forum / The Buzz Central / Re: Mother & Son Arrested For Allegedly Stealing A Day-Old Baby From Maternity In Imo State on: 25-08-2016 03:44 AM
Who else but Igbos...
114  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 241 Nigerians Returned From Libya Yesterday (PHOTOS) on: 25-08-2016 03:30 AM
Even Libyans don run comot from dere country go abroad to seek refugee status...I feel sorry for dem though.
When Ghadafi dey dere it was a beautiful country to live and work, na dem oyinbo just go spoil dat country..
115  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 241 Nigerians Returned From Libya Yesterday (PHOTOS) on: 25-08-2016 03:28 AM
Quote from: chimkey on 24-08-2016 04:08 PM
I don't know why some of our youths have chosen to disgrace this country. Anyway, welcome back to square 1.
Dey are legal naijas who had a living, dem no be refugees na d war make dem leave dere livelihood.
So don't judge dem cos dem come from country where dem dey reside.
116  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cross River Governor's Brother, Ayade Arrested by EFCC Over Alleged N2.4billion Fraud on: 25-08-2016 03:22 AM
Stupid idiot u tink say dem don forget u, na info dem just dey garda...
117  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MUST READ: Trouble for Diezani as EFCC Prepares to Seize Her Properties in America on: 25-08-2016 03:18 AM
Quote from: victorstic1 on 24-08-2016 11:22 PM
AM SURE IF THIS WOMAN IS GIVEN A CHANCE , SHE WILL  EVEN STEAL  NIGERIA AS A COUNTRY ABI WETIN REMAIN TO STEAL THE COUNTRY
Hahahahahahahahaha
U no lie nottin remain to steal for naija anymore...
118  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fuel Tanker Explodes into Flame on Benin-Auchi Expressway, Edo (PHOTOS) on: 25-08-2016 03:14 AM
Dis is due to careless driving...
119  Forum / The Buzz Central / Re: WTF! Japanese Man Stabs His Son To Death For Not Preparing For A Test In School on: 25-08-2016 03:11 AM
D man skool dey jail as e don pass d common entrance exam..
120  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wicked Stepmother Bursts Open Toddler's Head and Brutalized Another in Kaduna on: 25-08-2016 03:05 AM
Women should never leave dere children with d husband especially wen he's married to anoda woman...Dere will always be jealousy and hatred..
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 576