Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 576
41  Forum / Politics / Re: Aww! Late Bukky Ajayi's Son, Kunle Fawole Proposes To Yvonne Jegede On Her Birthday on: 25-08-2016 11:29 PM
Una just want us to comment sha..
42  Forum / The Buzz Central / Re: Denrele Shares Playful Photos With Ex-president Obasanjo on: 25-08-2016 11:28 PM
Dat boy fit dey poke Obasanjo cos I no trust both of them..
43  Forum / Law and Crime / Re: See Pathetic State Of Enugu Airport After A Slight Rainfall - Photo on: 25-08-2016 10:30 PM
D person wey build dis so called airport really hate Igbo people and dats y demsef no complain but d same person no fit try am for Yoruba land
dat is impossible... So dem deserve dat airport and since dem no get swimming pool e kuku build am join.
So u can have a swim b4 travelling to kool ur body down... Cheesy Cheesy Cheesy
44  Forum / Law and Crime / Re: See Pathetic State Of Enugu Airport After A Slight Rainfall - Photo on: 25-08-2016 10:06 PM
Quote from: DrSoba on 25-08-2016 08:42 AM
At least they built something, what has Buhari built in the last one year?

Am glad u asked wat Buhari has built in one year, how long did it take to build dis shitty sub-standard river airport dat u r proud of..?
Abeg ansa..
45  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Dies Vomiting Blood While Celebrating The N2M He Won From Gambling In Lagos on: 25-08-2016 09:48 PM
No be d friend go inherit d money so no point in killing the guy...
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Is This The Worst Wedding Dance Ever? See What This Groom Did To His Bride While Dancing on: 25-08-2016 09:37 PM
Nice dance shame about the flip..
47  Forum / Relationships & Romance / Re: Emir Of Kano, Sanusi Lamido Reveals How Buhari Is “Creating Forex Billionaires -MUST READ on: 25-08-2016 09:32 PM
He's right but Buhari won't allow dat...
48  Forum / Politics / Re: President Buhari Hosts Alaafin Of Oyo, Oba Adeyemi At The Statehouse - Photos on: 25-08-2016 09:30 PM
Quote from: kswagger on 25-08-2016 09:13 PM
Kabiyesi oba adeyemi lamidi (iku baba yeye) alase orisa... Respect to  a lion himself... Dr kells

U mean to say cat abi cos obas r useless in naija na only name dem carry and obaship is a waste of taxpayers money..
D man na oba kobo kobo nottin for im hand....
Dere power na inside dere compound e dey...
49  Forum / Politics / Re: Buhari Meets With Governors Of Zamfara And Borno States Over Recent Killings - Photos on: 25-08-2016 09:26 PM
Quote from: winace on 25-08-2016 08:06 AM
Na now day break. Mctheewwwww.
Ur boys are doing ur bidding and they are doing it well. GOD will judge u soon. D blood of those innocent pple will haunt u all.
Abeg leave dis man make e do im job, every govnor is responsible for watever happens in dere state not the president...
Every little thing na to blame Buhari i bet my life Jonathan was flawless b4 ur eyes...
Abeg put on dat little thinking cap b4 u comment next time, not dat i will expect any good comment anyway...
50  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: RMD Plans To Give Modeling a Trial as He Slays Various Outfits on: 25-08-2016 09:19 PM
Fine nice man...Carry on..
51  Forum / The Buzz Central / Re: Pastor Adeboye's Wife Takes Responsibility Of Quadruplets Born @ 64th Annual Convention on: 25-08-2016 09:07 PM
Na d tin una supposed dey do be dat all dis time and no need to let us know....
With all una millions una no dey shame say na now una dey do god's work..Anyway ur reward is in heaven...
52  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG! Fulani Herdsman Kills His Own Mother And Brother's Wife In Kwara State - Photo on: 25-08-2016 09:04 PM
Quote from: sandler on 25-08-2016 07:12 PM
WASTED GENERATION
Politicxguru u sure say no be u be dis...?
53  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG! Fulani Herdsman Kills His Own Mother And Brother's Wife In Kwara State - Photo on: 25-08-2016 09:02 PM
Quote from: freethinker on 25-08-2016 11:24 AM
SPIRIT OF ISLAM IS DEVILISH
Just because na fulani una don relate d crime to Islam but if na christian una no go relate the crime to christianity..why..?
54  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Guy Retaliates After Being Scammed of N5k by a Girl he Met Online on: 25-08-2016 08:54 PM
I bet d girl no go fine....
E get some ashawos for dat Sheraton at least dey r worth about 2/3k and dem fine well well some of dem be uni girls...
Guy make u go try dem, dem no bad at all. For 5k dem go carry u go 7th heaven...
55  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Guy Retaliates After Being Scammed of N5k by a Girl he Met Online on: 25-08-2016 08:50 PM
Money plenty for hand das y u dash am 5k, na una dey spoil market for oda people...
56  Forum / The Buzz Central / Re: Security Guard Knocks Salesgirl Unconscious, Steals Goods Worth N2.1M In Lagos (Photo) on: 25-08-2016 08:44 PM
Quote from: GermoDon on 25-08-2016 06:41 AM
Mak him start to dance sekem sekem to jail
Person no fit employ ur townsmen again, na wetin dey do dem...Man dey take risk employ una dese days...
57  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG! Woman Cages 4yrs Old Foster Child For 5 Months Because She Thinks She's HIV+ - Photos on: 25-08-2016 08:39 PM
Some women are vile...
58  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! Man Who Dressed Like A Female Nabbed And Disgraced In Kaduna - Photos + Video on: 25-08-2016 08:38 PM
Abeg anybody fit help me bail out Okatee..?
59  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! Man Who Dressed Like A Female Nabbed And Disgraced In Kaduna - Photos + Video on: 25-08-2016 08:36 PM
Okatee, wetin u dey do for Kaduna i tell u say i dey go Kano go look for Hausa girls na waah for u oo..
I no care how u dress but dat bra na Ekaette bra i remember am well well why u tif am..?
If dem like dem jail u  i no care but just return dat bra for me abeg u.
Since u don wear am i no go fit smell Ekaette for d bra anymore...
60  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNIZIK Student Jumps From 2 Storey Building After Being Caught Rap3ing a Female Student on: 25-08-2016 08:01 PM
Okatee no be u be dat..?
I don warn so taye u no dey hear see ur life anyway ur eye and ur w!lly don go down now..
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 576