Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Religion / Re: WTH: Saudi Authorities Detain 400 Nigerian Female Pilgrims on: 25-09-2012 09:00 AM
y all der name dey end wit RAM? boko haram, Muharram na wao... come to tink of if, must d sultan tell dem to struggle wit thw saudi authority? why dis pple like violence sef. na dem sabi
22  Forum / Relationships & Romance / Re: Rise to Wisdom! [20, September 2012] **Let's talk........ on: 22-09-2012 01:46 PM
this is d best post i av read since dis yr on np. if am to award posters, i tink u (poster) will go home wit GOLD. keep it up
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wealthy Nigerians Spend $6.5bn On 130 Private Jets on: 20-09-2012 08:12 AM
na dis kind tin naija dey carry 1st. NA DEM BE FIRST IN POWER GENERATING SET.
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CBN To Introduce N5,000 Note [Funmilayo Kuti, Hajia Gambo Sawaba,Margaret Ekpo] on: 25-08-2012 10:07 AM
I really do not know what naija is turnin into. With somebody like Ngozi Iweala Okonjo. They should no that inflation must set in wit the introduction of =N=5,000 note.
This country don die b dat. 

Politicians and portabilty of cash to carry billions around.
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2, 000 Lagos ACN members defect to PDP on: 9-07-2012 04:28 PM
Quote from: sugaDaddy1forU on  8-07-2012 11:05 PM
IF U CAN'T BEAT THEM, U JOIN THEM.....

if u cant beat dem arrange to av bem beaten
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mom who strangled daughter with bra and bare hands gets life sentence on: 9-06-2012 08:11 AM
Quote from: nonsovin on  8-06-2012 02:51 PM
THERE ARE SOME NEWS I WILL HEAR THAT IT HAPPEN IN NIGERIA, IT WILL LOOK AS A JOKE. BUT LATER YOU WILL FIND OUT THAT IT HAPPEND REAL. IS A PITY!  I AM EVEN AFRAID OF COMING BACK TO THAT COUNTRY WHERE PEOPLE DIE LIKE ANIMALS. GOD PLEASE HELP AND PROTECT YOUR PEOPLE!


u won just show urself...... even if say u no read u no get eye to see say d babe and d mum na white?
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 25yrs Old Lady Gang-Raped Two Weeks To Her Wedding on: 2-06-2012 07:57 AM
Quote from: vicklove on  1-06-2012 07:39 PM
ITS NOT HER FAULT BUT WHY DID SHE GO TO SEE THE PERSON IN A QUEST HOUSE


she made d biggest mistake by going to a guest house.

my advice to her..... broken relationship is better than a broken marriage.

28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WOW!! Only 17 Students Passed WAEC and NECO In Gombe State on: 13-02-2012 01:33 PM
dont be surprise that dos dat pass may av south east or south south blood in dem
29  Forum / Relationships & Romance / Re: Hazel Jones: The Woman With Two honeypots on: 7-02-2012 07:42 AM
This is gud.. u pay for 1 and chop 2 interesting
30  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Arik crew member jailed for importing class A drug. on: 4-02-2012 08:08 AM
my dear u for consult wella naaaaaaa. God go help you notin mega
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A protester was killed in Iabfo on: 11-01-2012 04:03 PM
Dis is really sad..... but i tink the police are learning hw to shoot wit d innocent protestant instead of facing boko haram and armmed robbers.
what a shame.....
Can't they use tear gas instead of gun?
32  Forum / The Buzz Central / Re: 'Glory': Jay-Z's Song For Daughter Blue Ivy, Beyonce's Baby (LISTEN) on: 10-01-2012 08:53 AM
Good song sha.. For way to make his money but no be dis 1 dey worrynow.
person wen his house dey on fire dey watch football?
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Adamawa State Governor Offers N25 For Information Leading To Igbo Killers on: 9-01-2012 04:44 PM
GOOOLUCK JONATHAN EEEEEEEEE.... WERE U DEY? WHICH KIND FALLING HAND BE DIS NA?
HA.... I DEY SHAME FOR YOU OOOO....
BROS IF U NO FIT STOP DIS KILLIN, DEN TELL MEN MAKE WE STOP AM FOR U.... U NO JUST DEY DO LIKE NIGER DELTA BLOOD AT ALLLLLLL.... I DEY SHAME FOR U
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Seven Killed As Christian Youths Attack Sapele Mosque on: 7-01-2012 04:50 PM
Dont ever try niger deltans bcos we are ever ready for those good for nothing idiots call boko haram...
This is just d begining... Head go roll, blood go flow..
35  Forum / The Buzz Central / Re: Actress and Upcoming Singer Tonto Dikeh Visits Dagrin's Tomb on: 19-12-2011 04:14 PM
Tonto u have done well............. Dagrin RIP
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boyfriend Of Dead Marathon Sex Girl Forced To Marry Her Corpse on: 17-12-2011 08:41 AM
Though it's barbaric but its better than serving jail term.
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman Drags Husband To Court Over Money Making Rituals on: 15-12-2011 12:24 PM
madam abeg take race comot for dat house before ur head go become base for keeping native pot
38  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two-week-old baby dumped by roadside in Ekiti on: 12-11-2011 09:18 AM
na wa for pple
Pages:
1 [2]