Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 245
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2012:Which NAIJAPALS/GISTMANIA member do you love most in the year 2012? (Page 35) on: 13-02-2013 04:23 PM
 Roll Eyes Roll Eyes
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2012:Which NAIJAPALS/GISTMANIA member do you love most in the year 2012? (Page 34) on: 13-02-2013 04:22 PM
Quote from: crusifixo on 12-02-2013 04:40 PM
wetin else they train you on if not to kill people,nonsence boko boy.
lwkmd  Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley bross abeg nor finish am..   Cry Cry Cry we all knw ajanni on dis site he was crowned d award of stupidity. most stupid fellow ever  Wink
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2012:Which NAIJAPALS/GISTMANIA member do you love most in the year 2012? (Page 35) on: 13-02-2013 04:19 PM
Quote from: ajanni on 13-02-2013 01:16 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
useless smelling thing common close that ur gworo teeth, mak u nor infect us wit abokicocus wey dey dat ur brown teeth.. fool
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2012:Which NAIJAPALS/GISTMANIA member do you love most in the year 2012? (Page 34) on: 13-02-2013 04:16 PM
Quote from: ajanni on 12-02-2013 04:42 PM
idiot,
sperm wasyed
i talk to you?
shatuuuuuuuuuuuup ur smelling gworo mouth, useless old fool.  i can bet is wasted nd nt wasyed  nonsense old fool at ur age u still never get sense.. FCUKING boy.. didirin agba, oponu, ode, owl eye, apoda, aponu, olori bi ori ibepe, native nkita, dirty ochicha lik u..
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2012:Which NAIJAPALS/GISTMANIA member do you love most in the year 2012? (Page 34) on: 13-02-2013 04:12 PM
Quote from: ajanni on 12-02-2013 03:03 PM
so this one stile dey alive?
chei ------
so who u com dey talk to? i guess say na ur fada cos i jus c him obituary fr local t.v .. anuofia
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2012:Which NAIJAPALS/GISTMANIA member do you love most in the year 2012? (Page 30) on: 12-02-2013 11:24 AM
Quote from: chummyli on 11-02-2013 09:28 PM

Ma name no de dia huh?
And my beautiful Chummyli  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss .. no vex
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2012:Which NAIJAPALS/GISTMANIA member do you love most in the year 2012? on: 12-02-2013 11:21 AM
 Tongue
28  Forum / The Buzz Central / Re: Dangote Splashes N130M On Super Eagles For Reaching the Finals on: 8-02-2013 02:43 PM
Quote from: Aniagain on  8-02-2013 01:54 PM
That's a gud one, pls someone shud help me beg Dangote to please bless me wit just one million, only one million is wat I need for now
i don help u beg am, he say mak i tell u nak u com work as truck driver within 6months d 1million wey u dey find go shw
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2012:Which NAIJAPALS/GISTMANIA member do you love most in the year 2012? (Page 30) on: 8-02-2013 02:36 PM
Despite d fact dat nametalkam is d only poster dat annoy me most on Np, i still wanna say thnx fr bringing us fake nd real news we all lov nd realli appric8 u,  Smiley Ajanni despite d fact dat u r d only one wit d most senseless comments on np, we still lov u nd we wanna say thank u, u mak dis forum fun wit ur hilarious comments, wirelessradio, we all knw u r d master of cook up stories nd carrier of fake news we still lov u nd we wanna say thank u  Smiley candare aboki's defendants we lov u nd we wanna say thank u, dejola honest servant of mohammed dnt knw wia u hv bin we luv u nd wanna say thank u... now going to my hommies:
Finlandguy Kiss openreality Kiss kebella Kiss arsenal :-*solidstone Kiss aso4china  Wink  sophiebaby  Kiss dimelite  :-*hopea  Kiss stephen  Kiss nwogu abi nwosu cant realli remember  Kiss osmabinladin  Kiss sophyrocks and my babygirl wilat... the list is endless... fr dose i mentioned nd dose i cant really remeber their names, wait a min senegal  Kiss  barchelotte  Kiss crucifixo  Kiss idbabe Kiss .. etc .. i love u all....  they only person am nt realli sure i lik is keffejudge he reasons wit his anus  Tongue Tongue Tongue but i lik u small sha lol...   Cheesy Cheesy
30  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What Is Wrong With This Picture? on: 8-02-2013 01:33 PM
Quote from: micc on  8-02-2013 01:31 PM
Na small pikin dey worry am
small pikin knw wetin b honeypot? or small pikin  knw wetin b tatoo  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
31  Forum / Sports / Re: AFCON FINAL! Burkina Faso v Nigeria [10/02/2013] (Page 2) on: 8-02-2013 01:28 PM
i guess  naija as bin drinking a lot of loya milk lately  Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What Is Wrong With This Picture? on: 8-02-2013 01:25 PM
open d honeypotyy mak i c now , den i go knw wether d tin clean or nt
33  Forum / The Buzz Central / Re: Dangote Splashes N130M On Super Eagles For Reaching the Finals on: 8-02-2013 01:20 PM
130m, yet some people jus nid 10k in som hospital to survive, som people nid jus 2k to register their children in a govt skool, lemme ask y is nigeria lik dis? playing football is somtin of choice nd a carrier nt somtin som stupid moni loothers r supposed to b promising nd makin bets on...
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why Do Yoruba People Have Low Facebook Name Self Esteem - Kemi Olunloyo on: 8-02-2013 01:10 PM
It's really doesn't speak well. But people have a right to their own lives no matter ow stupid they chose to live it  Smiley

As fr u madam kemi,  So Huh? In what way does that affect ur own life personally ? Or does it affect the economy ? When will people learn 2 mind their business ? Has old as u are *hissss*
35  Forum / The Buzz Central / Re: Compare And Contrast Tonto Dikeh's Photos on: 7-02-2013 03:40 PM
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked  can anyone see what am seeing.. inside that blue shirt she'z wearing?
36  Forum / The Buzz Central / Re: Prostitutes Congratulate Eagles, Promise Free Sèx If They Get Gold on: 30-01-2013 04:53 PM
Quote from: soul2020 on 30-01-2013 04:20 PM
What is The Association of Nigerian Prostitutes (ANP) When was this formed?
Is the government aware of their existence?
Is prostitution now legalized in Nigeria?
With this their Association, they will start having id card. 
If prostitutes now have organization, why is police harassing them.
 Please let somebody answer me.

na lie d poster dey lie jooor   Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
37  Forum / The Buzz Central / Re: Prostitutes Congratulate Eagles, Promise Free Sèx If They Get Gold on: 30-01-2013 04:53 PM
i read dis lie lie news finish i begin vomit.. omo c lie oooo  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked poster u collect degree fr lieing
38  Forum / The Buzz Central / Re: [Photo Gallery] Meet Ghana’s Top 7 Actresses on: 22-01-2013 12:40 PM
 Cool Cool
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NAIJA STATE UNIVERSITIES ARE TOO CORRUPT! I WONDER WAT'S REALLY HAPPENING!!! on: 22-01-2013 12:37 PM
Quote from: fopefoluwa on 21-01-2013 11:53 PM
I bet she's from MARS Grin Grin Grin.I wonder what she wants the parents to do in this case
no she is frm pluto!  Wink
40  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NAIJA STATE UNIVERSITIES ARE TOO CORRUPT! I WONDER WAT'S REALLY HAPPENING!!! on: 22-01-2013 12:32 PM
use juju hold d man.. fastest way to get ur approved result... #my candid advice
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 245