But Iyanya did mention Tiwa Savage, Tonto Dikeh and Yvonne Nelson on the same track.. The mission is half complete.. One more to go. GOODLUCK IYANAYA, FCUK FCUK FCUK THEM ALL
NOT SURPRISED WAS EXPECTING SOMETHING LIKE THIS FOR A WHILE DO UR TIN IYANYA FCUK ND SMASH ANY ACTRESS OR ACTRESSES FCUKABLE AND SMASHABLE..... NA FINE BOI MAKE DEM BIN BLIND.
this is ridiculous nd yet people r homeless.. chai naija is a failed nation .. The three arms of Government..The execuTHIEVES, The LegisLOOTERS & d judiSHARING.. They Thief, Loot & they share. useless government.
make una dey make dem homeless d more.. d people wen flood collect everytin frm wetin una don do which awz una don giv them? yeye govt.. demolish nd abadon..
see how u be like bongafish... ur neck long lik rope wen dem dey carry fetch water for well.. if ur cocaine nd igbo make u mad d people wey u dey try impress wit ur yeye music go still talk bad bout u.. useless foolish senseless old dude.. mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeew