why are they doing this? they should get them selfs JOB, Robbry is not a JOB, every day for thief but one day them go catch them.
na u go catch them? Oya go and catch dem let us see hw far u just lie down 4 ur house dey open mouth dey cloes did u giv dem any job to do dey said no dat they wil nt do abeg go and sleep if dn't hv anytin to say.Mctheeeeeeeeew