





Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Everyday for the thief,one day for the owner Reply
| |||||
This's serious. Reply
| |||||
Ill gotten money no dey satisfy. It is a pity the murdered innocent person: RIP. Reply
| |||||
Quote from: zoe61 on 22-03-2012 03:59 PM why are they doing this? they should get them selfs JOB, Robbry is not a JOB, every day for thief but one day them go catch them. na u go catch them? Oya go and catch dem let us see hw far u just lie down 4 ur house dey open mouth dey cloes did u giv dem any job to do dey said no dat they wil nt do abeg go and sleep if dn't hv anytin to say.Mctheeeeeeeeew
| |||||
That town too much,i no fit 4get am,every dey happen there. Reply
| |||||
武裝劫匪是邪惡的人,我祈禱他們很快被捕入獄。嚴重的是,尼日利亞警察部隊需要,以加強他們的比賽,確保他們總是迅速作出反應,以犯罪。這是很難得到這樣的犯罪,在發達國家。太可惜了!!! ReplyKINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
The Nigerian Police has hand in the enormous case of robbery happening everything. Since they removed the road block thing, the state of robbery has been on the increase. This Naija sef. Everything is just going from bad to worse. Reply
| |||||
Quote from: buzo1 on 22-03-2012 06:53 PM warri boys u na don try make u na come lagos that juju no go work. Shut up, You see WARRI there for the topic? Abi you get eye problem??? ![]() ![]()
| |||||
The motorcyclist got wats if bargained for, by approaching to applaud the youngest armed robber. But I think our gov purposed to take this fight to another level, providing more security to the masses, enough is enough. Reply
| |||||
Quote from: open_reality on 22-03-2012 11:00 PM 武裝劫匪是邪惡的人,我祈禱他們很快被捕入獄。嚴重的是,尼日利亞警察部隊需要,以加強他們的比賽,確保他們總是迅速作出反應,以犯罪。這是很難得到這樣的犯罪,在發達國家。太可惜了!!! haha madam hoha, wetin this 1 mean, abi u don de spek china abi japan
| |||||
mean boys, make dem com europ na Reply
| |||||
this won nah cofam thief ooo chei!!!! Stupid man Reply
| |||||
if it's not boko haram, den it's armed robber even political armed robber seff Reply
| |||||
benin boys go look for job and allow innocent people to rest Reply
| |||||
with a native doctor na waooooooooo Reply
| |||||
Quote from: kebella on 22-03-2012 07:41 PM sweetie abeg cooly cooly temper na overnyt pap dey worry them ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Mi Queen, mk u no vex abeg, i don't jst like it wen pple pick on some tribes 4 nothing, single them for one bad thing or the other.. them no see warri for the post, bt na warri full their mouths, no be say them don reach warri once mk them see 4 them selves oo!! shoooorr!! i be confirm refined Warri pikin anytime, anyday ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 22-03-2012 11:00 PM 武裝劫匪是邪惡的人,我祈禱他們很快被捕入獄。嚴重的是,尼日利亞警察部隊需要,以加強他們的比賽,確保他們總是迅速作出反應,以犯罪。這是很難得到這樣的犯罪,在發達國家。太可惜了!!! hmmmm madam,this one u de write for chinese,are we safe?
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Na warri pple dey come Edo State come thief oo, If you go Warri na so so theif them de thief o. If you no take care self them go thief your legs join Pam slippers. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)