Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 18
101  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DIS LIFE!! Man Uses Hot Iron To Torture His Wife For "Cheating" On Him on: 21-04-2012 07:52 PM
The matter clear say the man no well, he dey mad abeg...
102  Forum / The Buzz Central / Re: Congrats! Star Actress Uche Jombo Set To Get Married soon on: 21-04-2012 07:29 PM
 My darling is gone, Why you no wait so i go make better bar first Huh? Huh? Uche i love you abeg wait for me to make better money so i go fit take care of you and our kids abeg...
103  Forum / Relationships & Romance / Re: Again! Young Nigerian Man Marries His Older White Lover (Page 5) on: 21-04-2012 07:19 PM
One thing i never still understand bi say why people go dey talk any how here, Non of una know wetin all this boys dey go thru for naija and how their family dey take chop for house, If this same boys come meet una for office say dem get business ideas but  lack funds, How many of una to even let them talk before una to ask dem out of the office??? How many of una don see suffer as this boys don see suffer? Una dey form say na una holy pass.. The only thing i see here na boys way to survive for street and nothing bad inside...
104  Forum / The Buzz Central / Re: Meet Nollywood Legend, Judith "Afrocandy" Opara Mazagwu [Photos] on: 21-04-2012 01:02 AM
Somebody mama go just dey full herself.... Abeg make i roll my weed smoke joor..
105  Forum / Relationships & Romance / Re: LWTMB! Housewife sues husband for flirting with her mother on: 21-04-2012 12:52 AM
Ok next..
106  Forum / The Buzz Central / Re: Bush Girl, Halima Abubakar Honoured At BBC In London on: 20-04-2012 08:34 PM
No be to dey dress and fix all the human or brazalian hair for the world be big girl abeg.. Or drive big car around lagos, Show us what you have done or contributed to this society.
107  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Behold Nigeria’s first Islamic bank kicks off on: 20-04-2012 07:40 PM
I sure say no be only bank this people wen operate for this building other motive dey wen we never know yet...
108  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Do most nigeria Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? on: 20-04-2012 07:37 PM
To me stretch marks are for fat people and i will never call anyone fat.. so i don't see anything wrong with it, Ladies with stretch marks just have to cover their skin with clothes..
109  Forum / The Buzz Central / Re: REVEALED: How Dbanj Banned Wande Coal From Mohits Records on: 20-04-2012 07:30 PM
Na money wahala abeg, Make both of them go hug transformer..
110  Forum / Relationships & Romance / Re: President Jonathan Attending Stephanie Okereke's Wedding In France on: 20-04-2012 07:25 PM
Mr Presido don tire for BH wahala so him wen go where them no go fit give am wahala.
111  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bishop Oyedepo Faces N2 Billion Lawsuit For Assaulting Female Church Member on: 20-04-2012 07:12 PM
Make i understand something people still dey call this guy papa after him don slap the girl for inside church...
112  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Four Reasons Why Not To Dress Like A Ghanian on: 20-04-2012 06:59 PM
Them dey come up abeg... But no like Naija..
113  Forum / The Buzz Central / Re: Bollywood actress Meenakshi Thapar ‘beheaded by jealous rivals’ on: 20-04-2012 02:52 PM
Nollywood make una dey hear wetin for hollywood make una dey buy cars and house.. Bad people dey everywere dey watch una, Na advice i dey give una so mae una learn to hide una head.
114  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 10 Ways to Remain Happy on: 20-04-2012 07:18 AM
NUMBER 10 U pay 600k to go bells and u spend ur whole semester smoking weed and clubbing.. No be only bells all private uni for Naija.. WEED na part of degree for naija private uni.
115  Forum / The Buzz Central / Re: Men Should Stop Seeing Me As A Symbol Of Sex - Lilian Bach on: 19-04-2012 10:16 PM
I no like her abeg...
116  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From May D's Industry Nite (Is Funke Akindele Bleaching?) [Photos] on: 19-04-2012 03:45 PM
ok..
117  Forum / The Buzz Central / Re: SHOCKER!! Banky W Smooching A Strange Lady At MI Illegal Music Launch on: 18-04-2012 11:42 PM
@poster, E DON DEY MADT ABI???
118  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Racism?? Racial Outrage In Sweden Over Cake Shaped Like African Woman [Video] on: 18-04-2012 11:32 PM
I never knew i would be a victim until i came to swizerland, So no be today the matter start...
119  Forum / The Buzz Central / Re: NOLLYWOOD actress flees London because of SNOW on: 18-04-2012 11:25 PM
Ok
120  Forum / Relationships & Romance / Re: USEFUL INFORMATION FOR INTENDING WIVES.... on: 18-04-2012 10:47 PM
Ok
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 18