Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 18
61  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HYPOCRISY? Ibori turns ‘born again’ in London prison . on: 26-04-2012 06:37 PM
Ibori na born again since them catch am for london abeg make we hear word... Na ways to take dey free for good behaviour..
62  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Traditional ruler bags 3-month jail•For wife snatching on: 26-04-2012 06:30 PM
The guy dey like chop another man wife..
63  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [video] Aliko Dangote Held Responsible For Death Of 30 People In An Accident on: 26-04-2012 01:45 PM
Make the company pay for damages...
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF! Beauty Queen Loses Her Crown Because She Is Married on: 26-04-2012 01:32 PM
Na wetin concern me..
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Raw Video:Man Buried Alive by Syrian Army on: 26-04-2012 01:20 PM
Arabs get their ways of doing things, Who want wahala dey go there abeg, Wetin concern me with them.......
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Massive Explosion Rocks Thisday Newspaper HQ In Abuja [Photos] on: 26-04-2012 01:16 PM
BH shit... These aboki no dey tire...
67  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Malam Rapes 3 Kids, Lures Them With Sweet, Biscuits on: 26-04-2012 12:23 AM
Aboki life Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
68  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FOOl? Lagos Airport Cleaner Finds N7.3M and Returns It To The Owner (Page 4) on: 26-04-2012 12:19 AM
Make una follow me reason this matter well?Huh? If somebody fit carry N7.3m for wallet dey travel how much him go get for inside bag, house, car, local and international account Huh? Huh? Huh? Huh?
69  Forum / The Buzz Central / Re: [Video] D'Banj Was A 419er (Yahoo Boy) In London - JJC Skillz on: 26-04-2012 12:00 AM
Make i tell una my own side of the story, Every body know say dan'j and don jazzy na yahoo boys before na, So no be big deal because boys dey street so wetin you expect??? And for jjc skillz make you stop to beg for respect from people... if you dey worthy  of their respect them go give you finito... Yahoo boys no be human being abi all the big hotels for lagos and abuja no show wetin boys for street fit use the money do?Huh?
70  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FOOl? Lagos Airport Cleaner Finds N7.3M and Returns It To The Owner on: 25-04-2012 06:43 PM
Even if na for my dream i see that kind money i no go return am, If i return am for my dream and i wake up, I must make sure say i go back to the dream to correct my mistake.... If i tell my broda say i dream see that kind money and i know take am he fit kill me...
71  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Welcome Home: 52 Nigerians To Be Deported From UK This Week on: 25-04-2012 06:32 PM
Naija hard but people still dey make millions for Naija, So God know why dem deport una...
72  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bomb Blast Hits Football Viewing Center In Jos [Video] on: 25-04-2012 06:13 PM
I go try settle this people once and all...
73  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With These Pictures [Wednesday Edition] 25.04.2012 on: 25-04-2012 06:02 PM
Poster craze dey your head..
74  Forum / The Buzz Central / Re: BAD FASHION!!! Clash Of Cleavages At The AMAA 2012 on: 25-04-2012 05:58 PM
If you no fit look tie your eyes with clothe abeg, Na here una wen take form holy mary...
75  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Coolest President? President Obama Skate Boards Into World Nuclear Summit on: 25-04-2012 05:51 PM
I no believe..
76  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Horror: Man cuts off lover's head after sex on: 25-04-2012 06:50 AM
I wonder why some body go wen sleep with another man wife... Magun dey work but i believe say the thing no fit work for white woman body ooo....
77  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies: Signs that he is Husband Material.... on: 25-04-2012 12:43 AM
Different husband material...
78  Forum / The Buzz Central / Re: Peter Osaze Odemwingie Getting Married Soon? on: 25-04-2012 12:36 AM
Ok
79  Forum / Relationships & Romance / Re: 12 Things Men Like in Women More Than Good Looks on: 25-04-2012 12:34 AM
Na normal..
80  Forum / The Buzz Central / Re: Spoilt Kid, Davido Flaunts N10M Cheque On Twitter While Fans Are Hungry on: 25-04-2012 12:12 AM
Quote from: legionkiwi on 24-04-2012 11:58 PM
jew man
Guy no disrespest but i dey use God for heaven beg you or Allah no make me insult you.. Because you no know me and you no get any right to call me jew man, Because i don sell International stars dey show off their wealth and property nobody call them Arrogant, Or spoit kid, If you make this kind money at this boy age you go do more than this one...
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 18