Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 18
81  Forum / Relationships & Romance / Re: 24.04.2012 What Is Wrong With These Pictures? on: 25-04-2012 12:04 AM
Una bobby fine reach am??? Before una dey say dirty boobs... nothing dey wrong with the pics abeg..
82  Forum / The Buzz Central / Re: Ghanaian Actor, Van Vicker Arrested For Illegal Possession Of Fire Arms on: 24-04-2012 11:40 PM
Na lie abeg..
83  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Uganda women strip in protest, How will you feel if we squeeze your balls?? on: 24-04-2012 11:33 PM
Ok..
84  Forum / The Buzz Central / Re: Spoilt Kid, Davido Flaunts N10M Cheque On Twitter While Fans Are Hungry on: 24-04-2012 05:22 PM
I go even put am for head if na me dem pay this kind money... The boy get right to do wetin he want...
85  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NOT AGAIN: Hausa community clashes in Lagos on: 24-04-2012 12:12 AM
When aboki senator fit carry knife enter house of assembly wetin una expect the others for street to do???
86  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 17 YR OLD BOY RAPED IN SOWETO BY 2 WOMEN on: 24-04-2012 12:05 AM
Make men begin dey hide now because babe go rape dem... Grin Grin Grin Grin Grin Grin I get iron pant sha so i safe.
87  Forum / The Buzz Central / Re: Taye Taiwo is 25 While Is Twin Brother is 37 years Old? on: 24-04-2012 12:00 AM
Poster make you take time oo bcus if this guy club hear or all this oyibo outside Naija dem fit turn am to another thing for the broda head..
88  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LMAO: Customers attack Islamic Police over arrest of prostitutes in Kano on: 23-04-2012 11:54 PM
Wetin ashawo do them??? That is why i like europe ooo, Ashawo na work and they pay tax like every other person wey dey work...
89  Forum / The Buzz Central / Re: N15m debtor, Jim Iyke Causes Drama In Court on: 23-04-2012 11:51 PM
Jim make you make sure say you sell those your clothes first before you go make your mate for kirikiri prison...
90  Forum / The Buzz Central / Re: Meet The Most Beautiful Igbo Girl In Nigeria on: 23-04-2012 11:45 PM
Poster na trouble you dey fine abi?Huh?
91  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Agberos kill taxi driver for carrying ‘illegal’ passengers on: 23-04-2012 11:42 PM
Who no fear Naija police?Huh?
92  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: School Activities Cripple As Students Protest Over Epileptic Power Supply on: 23-04-2012 07:18 PM
I still dey talk am, Naija get long way to go....
93  Forum / The Buzz Central / Re: SHOCKER!! How Don Jazzy Broke Mohits Record, Tweets Via Wande Coal Account on: 23-04-2012 07:06 PM
I don hear.
94  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CRUEL!! 24 Years Old Man Killed For Defecating Inside A School on: 23-04-2012 05:58 PM
For just only shit?Huh?
95  Forum / Sports / Re: Real Madrid seal Clasico win on: 22-04-2012 12:03 AM
Ok
96  Forum / Relationships & Romance / Re: Again! Young Nigerian Man Marries His Older White Lover on: 21-04-2012 10:26 PM
Quote from: orjiwolo on 21-04-2012 09:57 PM
I no blame any of them, they guy go get him kpali but him go lick plate tire hehehehehe Grin
Guy forget washing plate, I don date white babes and don even live with one for months, When you know yourself oyibo babe no go tell you to wash plate, Na when you bring yourself down oyibo go ask you to wash plate, And the way this marriages dey come up everytime i believe say na arrangee  marriage, And them dey pay this women to get visa to enter get kpali and after some time divorce the woman, Case close...
97  Forum / Relationships & Romance / Re: Again! Young Nigerian Man Marries His Older White Lover (Page 6) on: 21-04-2012 08:20 PM
Boys dey find way to live better life comot for street and help their family because una no go help them if them come meet una for help una dey here dey talk any how, Na today Naija boys begin marry old oyibo for paper or to collect small owo from the old woman, I know boys for Germo when don run this thing for 90'S then divorce the oyibo after them don collect their passport, relocate go Canada or Ame dey live their normal life now with their Germo passport.
98  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS - Chidi Mokeme Weds Jane Oduah on: 21-04-2012 08:05 PM
Finally, I  bet think say na job for woman you we do forever...
99  Forum / The Buzz Central / Re: Stupidity!!! Classless Kelly Hansome Humiliates A Journalist In Public [Photos] (Page 7) on: 21-04-2012 08:01 PM
To take the guy picture on boxers na small one na, If na me i go strip am naked take picture then her go know how to spoil person name dey be....
100  Forum / The Buzz Central / Re: Stephanie Okereke And Linus Idahosa Wedding Photos on: 21-04-2012 07:54 PM
I forget my weed for house... WTF.
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 18