Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 18
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This is why we MUST say NO to cultism..... pix on: 1-05-2012 08:41 PM
The game no get rule... All man for him head..
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman Kills Her Daughter With Hot Water For Crying Too Loud on: 1-05-2012 03:36 PM
Ok...
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman kills baby fathered by 15-year-old schoolboy on: 1-05-2012 03:33 PM
I don dey run things when i dey 13 na normal abeg...
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jigawa bans students' use of mobile phones in schools on: 1-05-2012 03:19 PM
Aboki na aboki...
25  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Chidi Mokeme White Wedding With Jean Oduah on: 1-05-2012 02:55 PM
Ok, We don see am..
26  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With These Pictures [Monday Edition] 30.04.2012 on: 1-05-2012 12:01 AM
Oyibo for Ghana dey sell pure water... I still dey wait to see oyibo dey sell pure water for Naija..
27  Forum / The Buzz Central / Re: Tiwa Savage Thrills At Ella & Gabby Fashion Show At Oriental Eko Hotel (Photos) on: 30-04-2012 11:26 PM
Ok, We don hear..
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ten People Dead In Bomb Explosion At Ministry Of Finance, Jalingo, Taraba State on: 30-04-2012 11:24 PM
When BH talk say them go deal with GEJ because he say them go be history in three months una think say them dey joke...... Make  God help Naija at this time because GEJ don fail all of us and BH don already make he life miserable..
29  Forum / The Buzz Central / Re: In Picture: Roasted Chicken Being Sold Openly Today on: 30-04-2012 10:13 PM
We don see am..
30  Forum / The Buzz Central / Re: Evangelist Eucharia Anunobi Fights Pastor Inside Church Over Sermon Topic on: 30-04-2012 10:11 PM
Make una clap for hera abeg.. Because she fit speak out most of us know the truth but we dey fear men of God or no fit talk, I don't go to church because pastors are people like me.. I can equally carry my bible on sunday and study for like a pastor..
31  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies: Signs that he is Husband Material..Part 2 on: 30-04-2012 01:18 AM
Ok... Who dey find husband contact me..
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fear of HIV scourge seizes Kano as 44 ‘prostitutes’ test positive on: 30-04-2012 01:14 AM
Holy shit.. Ashawo don finish Naija be that na...
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: STEPHANIE OKEREKE and LINUS IDAHOSA WEDDING VIDEO on: 30-04-2012 12:17 AM
God know say him go make my own pass this one, Na by to invite all the useless people for nollywood be good wedding, Mature minds matters alot...
34  Forum / The Buzz Central / Re: Meet The Past 10 Most Beautiful Girls (Women) In Nigeria on: 30-04-2012 12:10 AM
No one fine reach my babe....
35  Forum / The Buzz Central / Re: Bode Pedro and Uchenna Eze (Bellanaija Owner) Wed On Saturday, May 19 2012 on: 29-04-2012 01:45 AM
Ok, we don hear...
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Suicide bomber’s cell-phone recovered from scene of blast on: 29-04-2012 01:40 AM
Aboki say them wen kill theirselves finish for north, Abeg make them allow them kill theirselves...
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wife Of A Police Officer Arrested For Leading A Robbery Operation on: 29-04-2012 01:35 AM
Na normal, The arm robbers don give her money to treat the gun wound..
38  Forum / The Buzz Central / Re: we have prayed to marry twin brothers - Nollywood twins on: 29-04-2012 01:29 AM
Psquare never marry abeg... That na if them go like una..
39  Forum / Relationships & Romance / Re: What is wrong if she serve your friends food on: 29-04-2012 01:24 AM
Ok
40  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Calabar Man Impregnates Father’s Wife on: 29-04-2012 01:22 AM
Calabar people with phyuk...
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 18