Show Posts
Pages:
1 ... 16 17 18 [19]
361  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: More tragedy for media as 3 journalists die in Oshiomhole's convoy on: 30-04-2012 02:56 PM
u sef whn dey talk of juju,ur hand no pure,
362  Forum / Relationships & Romance / Re: wat do u think about sex b4 marriage on: 11-04-2012 10:14 AM
so for ur mind now since den born you,dats if u don marry o,u nver had sex b4 mary abi,u think say u dey lie to us abi u dey lie to same god whn u take dey do photo
363  Forum / Relationships & Romance / Re: Séx Photo: Tonto has Struck Again on: 11-04-2012 10:10 AM
hello,my door has been open down,abi you no dey show up again,or den don bring una light,any way,any time ur fone dey down,and no light,let me knw,i fit even extend d sola power come una house.
364  Forum / Relationships & Romance / Re: Séx Photo: Tonto has Struck Again on: 10-04-2012 05:39 AM
make una no worry,we understand say na free sit,dats why to comment dey easy.soon by d time u recharg ur bb n recharg to comment,na dat time,u go think well well b4 u write some thing.
365  Forum / Relationships & Romance / Re: Séx Photo: Tonto has Struck Again on: 10-04-2012 05:36 AM
make una leave dis babe,if she naked,na u abi na ur biznes,infact tell me where u see frm her body,una come bring up mata whn no get head.
366  Forum / Relationships & Romance / Re: Can we do without sex until marriage on: 10-04-2012 05:34 AM
i cnt do without sex b4 marriage,infact,if she can be pregnant b4 marriage would be better.
367  Forum / Relationships & Romance / Re: To get my own wife on Naijapals on: 10-04-2012 04:59 AM
come charge ur battery for my place,na sola i dey use no be gen or nepa.but bring some nice movie if u dey come.
368  Forum / Relationships & Romance / Re: Every man is a fool on: 9-04-2012 05:08 PM
all men are not fools,if u hv being making mistakes or hv been used by women,fine by u and dats ur own cake.
369  Forum / Relationships & Romance / Re: wat do u think about sex b4 marriage on: 9-04-2012 05:06 PM
sex b4 marriage dey bam,abi u as a woman,do u want to go into marriage wit a man dat has no erection,blc i knw most men want sex b4 marriage,make una no even try preach god or bible for dis mata,no one should try to bring god leg enter dis kind gist abeg.
370  Forum / Relationships & Romance / Re: To get my own wife on Naijapals on: 9-04-2012 05:00 PM
see guys online is a place for  fun,so who every dat is ready to fill d space should let me knw,abi who marry no dey catch fun?Huh??
371  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: MI's funny humble beginning with girlfriend wearing coat. on: 9-04-2012 04:42 PM
who even bring dis mata sef,u nor go look ur pics of 10yr ago n today,mke u sef beging post,abi na so poverty dey make u dey reason,whn u for dey busy,thinking of hw to join the next moving train,u dey dare dey loose hope come start to post ppl old pic.
372  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: MI's funny humble beginning with girlfriend wearing coat. on: 9-04-2012 03:57 PM
make una no dey post una problems abeg,person nor dey change again abi wetin,star or not,rich or poor,we all grow to change,abi dnt u knw dat the only constant thing in life is change.rubish
373  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: EDO STATE GOVERNOR EMPLOYS FEMALE AS BUS DRIVERS on: 12-03-2012 10:03 PM
some one said it can reduce prosti,,well is good atleast for d ladies to join the crew,bt dat guy him na govrn 2face weldone oga kaki
374  Forum / The Buzz Central / Most Handsome West African Actor! on: 11-02-2012 06:13 AM
d question do not say favrite,na who handsome pass dem talk,u don bring sentiment cum here again.
375  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Special Adviser to President on Inter-governmental Affairs Showing off Tattoo on: 8-02-2012 09:01 AM
really i dnt get it,some of you gurs here do not knw hw to address issues,if you are ashamed of telling ppl where u are frm,then go find a better country to use as your nation,we all grw up to meet all kinds of attitude in our country,we hv been living with it,tell me which of these new bad behaviour dat is strange to you,abi u never see person whn get tattoo once,if u like do ur own,if u dnt like keep off those who has.
376  Forum / Relationships & Romance / Re: Started dating a Nigerian What should I be expecting?? (Page 25) on: 8-02-2012 04:00 AM
tell her
377  Forum / Relationships & Romance / Re: Started dating a Nigerian What should I be expecting?? on: 8-02-2012 03:58 AM
hmm
378  Forum / Relationships & Romance / Re: Started dating a Nigerian What should I be expecting?? on: 8-02-2012 02:15 AM
hey babe,u should be happy dating a nigerian guy,if your men are perfect why didnt you get one over dare,dnt even try to speak abt us,hold him or you let him go.
Pages:
1 ... 16 17 18 [19]