Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10
101  Forum / Politics / Re: It Will Take Buhari 10 Years To Remove Ten Million Nigerians Out Of Poverty - VP Yemi Osinbajo on: 13-09-2019 06:38 AM
10k to petty traders hmm I give up. Is it that when these people are elected or selected into government,is that dr brains are removed or they jare just dumb
102  Forum / Politics / Re: NURTW Activities Still Remain Banned In Oyo – Gov. Seyi Makinde Reveals Amidst Fresh Motor-Park on: 9-09-2019 12:41 PM
Good one but is 2 early
103  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Go Back To Your Country And Change The Place - Huddah Monroe Tells Nigerians on: 3-09-2019 11:40 PM
Na confirm truth abeg.imagine South Africa  dey downgrade us,na them suppose dey run come Naija to come hustle
104  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Go Back To Your Country And Change The Place - Huddah Monroe Tells Nigerians on: 3-09-2019 11:39 PM
Na confirm truth abeg.imagine South Africa  dey downgrade us,na them suppose dey run come Naija to come hustle
105  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: List Of 10 Nigerians Wanted By The FBI and EFCC In Nigeria on: 1-09-2019 05:22 PM
Haba omo na billions be dis o
106  Forum / Sports / Re: Mikel Obi’s Girlfriend, Olga Threatened To Dump Him Over Turkey Move on: 30-08-2019 09:38 PM
Well na ur choice so deal with it
107  Forum / Politics / Re: 20 Rare Photos From Buhari's Swearing In Of Ministers and Their Portfolios on: 22-08-2019 06:48 AM
Sometimes u even ask ursef why d appointment? Cos nothing is going 2 change
108  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See Davido's Reaction After FIRS Lists DMW Among Tax Defaulters on: 21-08-2019 03:15 PM
So funny.u expect dem to pay tax while dey provide security, electricity,roads etc for demselves.dey pay tax and una go share am among unasef.other countries wen dey pay tax dey see wat dey use it for
109  Forum / Politics / Re: Buhari Fires Senior Aide, Obono-Obla Over Massive Corruption on: 11-08-2019 09:04 PM
Lol but u appoint a former governor who refuse to pay his workers has one of ur minister and even a minister who is under investigation Akpabio
110  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nobody Should Attempt The ‘Revolution Now’ Protest In Rivers State – Governor, Nyesom Wike on: 5-08-2019 03:58 AM
Lol.now u see d people call ur leaders,dey are just scared.I Neva see Dino talk about dis Revolution protest.it really shows ow scared d political leaders are
111  Forum / The Buzz Central / Re: We Are Not Advertising For Strip Club, We Are Moving To Location - Tekno Clears Air on: 4-08-2019 05:13 PM
Lol.so u did not know dat people could see through d truck.oga own up 2 it cos Zlatan no even deny or even defend d video
112  Forum / The Buzz Central / Re: "Shamelessness" - Falz Blows Hot As "Slapping Senator" Elisha Abbo Was Presented With An Award on: 31-07-2019 05:00 PM
Lol mk I even burst ur brain na female even present d award 2 him
113  Forum / The Buzz Central / Re: "Shamelessness" - Falz Blows Hot As "Slapping Senator" Elisha Abbo Was Presented With An Award on: 31-07-2019 04:59 PM
Lol mk I even burst ur brain na female even present d award 2 him
114  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See Reactions Of Nigerians After Policemen Run For Their Lives On Seeing Gunmen Along Benin-Ore on: 30-07-2019 09:05 PM
Whichone is Herdsmen.d wahala wey una go cause hope una get d mind
115  Forum / Politics / Re: Senate Sets New Record, Approves 23 Ministerial Nominees Without Questioning on: 30-07-2019 07:26 PM
Wat are dey screening abeg.dey are all d same
116  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Drama As Melaye Asks Keyamo To Recite Second Stanza Of National Anthem During Ministerial Screen on: 27-07-2019 02:31 AM
Lol.so dis is wat dey are paid to do,just to mk fool of us.so funny abeg who dey screen who? Kettle calling pot black
117  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerian Lady Goes On Twiter To Advise Ladies Against Dating Guys With Potentials on: 26-07-2019 02:02 PM
Chai everybody cha wan trend
118  Forum / The Buzz Central / Re: You'll End in Hell, If You Dont Stop Using Wigs, Make-up - Evangelist Warns Gospel Singer,Tope A on: 26-07-2019 11:28 AM
Africa.I swear dis religious issue is one of our problem
119  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Boko Haram Has Killed Leah Sharibu on: 25-07-2019 11:17 PM
Hmmm d so called youth who claim 2 be intelligent and smart just see a post and dey commenting instead of dem thinking before comment..well mk una remember dis drum of ethnic,tribal,religious,civil war una wan start mk una remember say na beginning of war people knows but nobody knows d outcome.so let's be smart & wise cos dese our so called leaders dr families are not in nigeria
120  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Obaseki, Oshiomhole 'Reunite' At Aso Rock After Crisis Between Duo Recently on: 25-07-2019 12:50 PM
Hmmm Nigeria politics.d fight publicly but dey shake hands wen dey are alone
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10