Show Posts
Pages:
1 ... 5 6 7 [8] 9 10
141  Forum / The Buzz Central / Re: Between Tonto Dikeh And A Follower Who Called Her Son a 'Product of 40 Seconds' on: 15-06-2019 02:01 PM
idiot u allow Daddy fridge abi dem dey call am dey whine u
142  Forum / Politics / Re: “When You Work With A Mace Thief” – Dino Melaye Tolls New Deputy Senate President, Omo-Agege on: 15-06-2019 01:54 PM
all of una no get shame
143  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "If Your Boyfriend Has Never Beaten You, He Doesn’t Love You" – Lady Says (VIDEO) on: 12-06-2019 02:10 PM
everybody sha wan trend
144  Forum / Relationships & Romance / Re: Full Grown Man Flogged In Public After He Was Caught Sleeping With His Brother's Wife (Video) on: 12-06-2019 07:37 AM
Was he about to or he don sleep with her?
145  Forum / Law and Crime / Re: JUST IN: EFCC Storms Imo State Arrests Ex-Governor, Okorocha His Wife And Two Others on: 30-05-2019 07:30 PM
but come 2 think of it taxpayers money dat is meant to provide infrastructure & social amenities u dey use am dey build Statue.I think dr is something wrong with our so call leaders
146  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: If You Can Have S3x While She's On Her Period, Why Can't You Suck Her P^$$Y Too?-Tope Delano To on: 15-05-2019 05:39 AM
Everywhere na sex sex sex na oyinbo wey dey abuse before but omo he be like say naija own come worse
147  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: If You Can Have S3x While She's On Her Period, Why Can't You Suck Her P^$$Y Too?-Tope Delano To on: 15-05-2019 05:39 AM
Everywhere na sex sex sex na oyinbo wey dey abuse before but omo he be like say naija own come worse
148  Forum / The Buzz Central / Re: I'm Untouchable, Nobody Can Kill Me - Davido Boasts on: 9-05-2019 07:54 AM
Assuming ur uncle wins and he becomes d Governor and he found out dat one of his cabinet member also forged his/ her waec/ neck 2 get to dat position wetin ur uncle go do?
149  Forum / The Buzz Central / Re: I'm Untouchable, Nobody Can Kill Me - Davido Boasts on: 9-05-2019 07:49 AM
I dey laff,so u mean u re fighting for dis country right oga calm down if truly u re fighting for dis country y ur uncle go forge result and he wants 2 be a governor.
150  Forum / The Buzz Central / Re: I'm Untouchable, Nobody Can Kill Me - Davido Boasts on: 9-05-2019 07:49 AM
I dey laff,so u mean u re fighting for dis country right oga calm down if truly u re fighting for dis country y ur uncle go forge result and he wants 2 be a governor.
151  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NICE ONE! Kidnap Attempt On NUPENG Chairman In His Lagos Home Foiled By RRS (Photos) on: 17-07-2016 09:34 PM
So mk we clap 4 dem 4 doin dr wk
152  Forum / Politics / Re: See 40 Outstanding Achievements That Buhari Has Accomplished In Just 9 Months on: 29-02-2016 03:24 AM
Here we go again if people vote pmb out now na dis same idiot go first criticise dat he did nothin.am payin 4 d light i know dey use
153  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MTN Withdraws Suit Against FG, Pays N50b Out Of N780b Fine on: 24-02-2016 06:57 PM
So y d shakara b4
154  Forum / The Buzz Central / Re: My Shoe Can Buy Linda Ikeji's Hermes Bag, She Should Stop Showing Off - Rotimi Odunayo on: 24-02-2016 06:51 PM
Ishi monkey imagine kettle wey dey cal pot black.u say person dey show & u sef com dey show ur aba uk made shoe
155  Forum / The Buzz Central / Re: I Left My New Husband Because He Did Not Like My Teenage Daughter - Moji Olaiya on: 24-02-2016 03:23 PM
abeg na money mk u leave am
156  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pathetic: Village Chief Defiles 13-Year-Old Girl, Infects Her With HIV In Kano. on: 24-02-2016 08:30 AM
Sanusi u re educated now haba unda u allowin a13yr old girl 2 b givin out 2 marriage.na wah o
157  Forum / The Buzz Central / Re: AY Fights Dirty With Popular Blogger Stella-Dimikoko Over Wife Beating Divorce Allegation on: 23-02-2016 10:46 PM
Na wah o imagine i wan buy fufu & d woman dey tel me say dollar don high.abeg wetin concern dollar & fufu
158  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gov. Aregbesola To Replace Striking Medical Doctors With Traditional Native Doctors on: 22-02-2016 03:59 PM
If na anoda party talk am i 4 believe but pdp let me wait 4 confirmatn
159  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I Can Bring the US Dollar to N200 in One Month - Ifeanyi Ubah on: 22-02-2016 12:53 PM
Oya do am.it is not a must 4 u 2 b among d cabinet b4 u cud contribute 2 ur country
160  Forum / Relationships & Romance / Re: Is It Morally OK For A Pastor To Take Photos Like This? (Francis Van-Lare Did It!) on: 22-02-2016 08:43 AM
Pastor know dey f**k.na d man wyf so no big deal
Pages:
1 ... 5 6 7 [8] 9 10