Show Posts
Pages:
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 783
161  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Relationship and match update on: 6-01-2015 12:09 PM
Quote from: giftmurphy on  5-01-2015 04:43 PM
remind me when he comes  Cheesy Cheesy
i will...
162  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: vote of thanks on: 6-01-2015 12:08 PM
Quote from: giftmurphy on  5-01-2015 04:38 PM
aha!somebody is with me on this one! Cool
hugs*
Don't listen to that kogi girl wey dem dey call alabi o
163  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: $ on my mind.... on: 6-01-2015 12:05 PM
Theif no get two names
Theif Na theif
Alabi Na theif.
164  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: what are friends for.? (Page 3) on: 6-01-2015 12:03 PM
Quote from: alabi22 on  6-01-2015 08:22 AM
thanks justmak. I bn tnk say na only me dey notice say expert dey malfunction
dey push am ooo
Una go pity ram by time the stroke sound for him body
165  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: what are friends for.? on: 6-01-2015 12:00 PM
Quote from: justmak on  5-01-2015 11:58 AM
make I slap omomarty for bumbum make she stand up from Ur yeye button,she being sidun ontop am na y u da malfunction
the golden chain wey she put for her waist means slap and u get stroke
Me i don do my best i don reveal the secret.
So justmak na ur hand e remain it is left to u...
166  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: dedicated to yetty baby on: 6-01-2015 11:52 AM
No alabi the guy never well
We still need people to contribute money to prepare another herb for him
And if u want to donate kindly give it to rakelly cos na she go market go buy things
I don tell her, and if she like make she spend the money her own don finish be that
167  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CAN i KISS You-----? (Page 4) on: 6-01-2015 11:43 AM
Quote from: justmak on  5-01-2015 11:11 AM
where is dat mad woman called omomarty?make she come carry dz her  mutula husband go house b4 I break st Remy  bottle for him head,
u no fit
168  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: last yeye before i resign on: 6-01-2015 11:42 AM
Quote from: justmak on  5-01-2015 11:04 AM
heeeeeeeeh chineke ebirokpa so u are very proud of ds situation u call a relashionship,
u don't know what oyinbo man mean by love that's why ur situation dey worst everyday and I will make sure say I transfer that madness wey dey ur head give Jossy b4 the end of January and if I not fit do am for January u no go escape Febuary
And if u still escape febuary am very sure b4 October of this year u will see changes ur head will come down a little bit cos I know say I no go fit transfer all the madness wey dey ur head finish
169  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: last yeye before i resign on: 6-01-2015 11:28 AM
Person wey i dey look wey be say i fit just break him neck within 2 seconds  Undecided
170  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: welcom to 2015 on: 6-01-2015 11:26 AM
Quote from: alabi22 on  6-01-2015 08:28 AM
na u dey no weda person get secret bf or open bf....u no dey trust person at all. I pity ur wife
what do u mean by that
171  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: welcom to 2015 on: 6-01-2015 11:24 AM
Quote from: justmak on  5-01-2015 10:46 AM
expertarmedrobber I no blame u I blame omomarty way just da press Ur yeye button anyhow
Roll Eyes
172  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: alabi's finePUS*Y picture leaked on: 6-01-2015 11:23 AM
Wen I no be Justmak
173  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This is ur xmas gift on: 6-01-2015 11:22 AM
 Roll Eyes
174  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: next episode on: 6-01-2015 11:21 AM
Agbo ko agbo ni
Kin wa si bo?
O fę fì style bamí suń  Sad
175  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 419 on: 6-01-2015 11:16 AM
Rape u  Roll Eyes
176  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: open on: 6-01-2015 11:14 AM
Min fe gbo nkankan
177  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: what a gift on: 6-01-2015 10:19 AM
Together
178  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i'm on leave,any question? on: 5-01-2015 03:40 PM
Pb4
179  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: $ on my mind.... on: 5-01-2015 09:05 AM
Go do wetin?
180  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: alabi's finePUS*Y picture leaked on: 5-01-2015 09:04 AM
U don make me vex  Angry
Oya say sorry
Pages:
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 783