Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 783
101  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I'm Now A Born Again,,Pls Jojoice With Me on: 20-02-2015 11:49 PM
I cover my tennis with the blood of Jesus

Blood of Jesus!
102  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 20-02-2015 11:47 PM
Quote from: alabi22 on 19-02-2015 05:33 PM
lols....nice one ...infact, JOKE OF THE MONTH!!!
alabi talk true  Roll Eyes
103  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 20-02-2015 11:45 PM
Quote from: rakelly on 19-02-2015 10:52 AM
The joke sweet









But I just lied
thanks love










And may thunder fire ur ass' for that
104  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 20-02-2015 11:44 PM
Quote from: brightossy on 19-02-2015 05:29 AM
I no believe sey na xpert post this
u no go believe cos me sef i no expect say person wey no believe in himself go believe in odas
105  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 20-02-2015 11:42 PM
Quote from: jossy4reall on 19-02-2015 04:46 AM
no,,na illustration
tell ham my boy
106  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 20-02-2015 11:41 PM
Quote from: omomarty on 18-02-2015 07:42 PM
na joke?
u disappoint me
I no wan reply ur question
Mind u if u no laff who u expect say go laff  Undecided
Just don't worry i kill drum for u
107  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NAIJA BABES (Page 2) on: 20-02-2015 11:38 PM
Quote from: alabi22 on 19-02-2015 05:38 PM
I see....so expert b d gateman
yh
I be gateman For ur puss'yy
Na only me fit open n close
Even if Jossy wan enter there he must bribe me
108  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NAIJA BABES on: 20-02-2015 11:35 PM
Quote from: jossy4reall on 19-02-2015 06:53 PM
so all these time, u no know say expert na gate man? even when I employ him while u dey visit my house every weekend and still u no notice am?
my mind dey tell me say u don get sense since,  I don't know say my mind sabi lie like this
No single sense for wetin u talk here jossy
109  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PB4....Una no sabi Laff? on: 18-02-2015 05:16 PM
Quote from: alabi22 on 17-02-2015 06:21 PM
Rakelly, y u won put me for truck?
cos I told her say I want to see u
110  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: welcom to 2015 on: 18-02-2015 05:10 PM
Make wunna repent
111  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NAIJA BABES on: 18-02-2015 05:08 PM
They bribed me thats y I unlocked their cage  Roll Eyes
112  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Exchange of marital vows on: 18-02-2015 05:03 PM
It is well  Sad
113  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: guys try this on: 18-02-2015 05:01 PM
Ants  Roll Eyes
114  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Abeg Who find Justmak? on: 18-02-2015 02:16 PM
Justmaks’ father wanted him and his brother, Mike to get an A in their mathematics exam. So he employed a mathematics tutor to help them pass their exams.

They did the exams and few days later, the result of their scores came out. Justmak had an E.

As justmak was going home, he saw his brother with a swollen head, limping towards him. Surprised, Justmak asked him, “What happened? Who did this to you?”

Mike slowly and painfully replied, “Daddy did this to me, because I had a B in Maths.”

Justmak has not been found for the past two weeks now!
115  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FUNNY on: 18-02-2015 01:21 PM
Nice joke
Funny  Cheesy
116  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Woman palaba on: 18-02-2015 01:17 PM
Na shemale
117  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I'm Now A Born Again,,Pls Jojoice With Me (Page 2) on: 18-02-2015 01:16 PM
Quote from: alabi22 on 17-02-2015 06:14 PM
I go sambisa ooo. and guess what? I was able to rescue 4 from d kidnapped ones
Alabi nd Her junior sisters.
Pix of Two out of four that she rescued
118  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHY I LEFT NP on: 18-02-2015 01:03 PM
If I catch this boy justmad eh
The way I go take tie ham ona go think say na goat i dey tie
119  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: hey heyer heyest on: 18-02-2015 12:56 PM
That must be me cos if I no smoke i go enter hia  Angry
120  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This is ur xmas gift on: 14-01-2015 11:06 PM
Amebos
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 783