Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 783
121  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This is ur xmas gift on: 14-01-2015 11:05 PM
See dem
122  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: $ on my mind.... on: 14-01-2015 11:04 PM
Two of una sick alabi n rakelly
Two of una go soon get belle for me I promise
123  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Relationship and match update on: 14-01-2015 11:01 PM
Huh
124  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: vote of thanks (Page 2) on: 14-01-2015 10:59 PM
Quote from: giftmurphy on  9-01-2015 11:35 PM
after all he has done to u,u need to expose the secrets!! Cheesy
gift How many times have I warned you not to follow alabi footstep?
125  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: vote of thanks (Page 2) on: 14-01-2015 10:53 PM
Quote from: alabi22 on  9-01-2015 06:06 PM
sorry dear, I dnt cum in time, he has secretly begged me...so I have to keep my lip sealed
ur yeye no get end
126  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CAN i KISS You-----? on: 14-01-2015 10:49 PM
Quote from: ajanni on  7-01-2015 05:06 PM
their own beta sef
you wey no fit born nko?
mumu all the pikin wey dey follow omomarty for back like hen dey jump come from heaven?
Ode Adanni
127  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CAN i KISS You-----? on: 14-01-2015 10:46 PM
Quote from: ajanni on  7-01-2015 05:07 PM
see her
agbero
OBO
Na rakelly be agbero
128  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CAN i KISS You-----? (Page 4) on: 14-01-2015 10:44 PM
Quote from: rakelly on  9-01-2015 07:10 PM
Na Ajanni be that Roll Eyes
no Na atinni
129  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Just Imagine... on: 14-01-2015 10:43 PM
Quote from: justmak on 12-01-2015 11:41 PM
alabi
na ur intimate in yeye
130  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Just Imagine... on: 14-01-2015 10:41 PM
Quote from: ajanni on 14-01-2015 07:58 PM
that one na monkey expert na
i forgot glove for ur brain n u dey here dey run mouth  Roll Eyes
Aboki
U no go come make I pieces ur head again
131  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i'm on leave,any question? on: 14-01-2015 10:37 PM
Quote from: justmak on 12-01-2015 11:55 PM
I no get tennis,which one u da always use play if ajanni no da house eh rakelly
oya show us if Na true u get
132  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i'm on leave,any question? on: 14-01-2015 10:36 PM
Quote from: justmak on 11-01-2015 12:46 AM
experarmedrubber,Ur brain dirty pass native doctor pocket,giftmurphy may u continue loling until dz year end,tossy dz corn no go ever comot from Ur mouth again until u leave yankari zoo Ur home town,rakelly  u must carry Belle dz year,and na me go de responsible
oya bring ur brain make I wash am with salt
133  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Zeigbo (Page 2) on: 14-01-2015 10:31 PM
Quote from: alabi22 on 31-12-2014 02:55 PM
i no even no say expert don show in degreeof yeye here...abeg who issue d certificate?
Roll Eyes
134  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: For ur xmas on: 14-01-2015 10:28 PM
Ajanni see ur teeth like awusa nje goro  Roll Eyes
135  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Name ACountry without letter A in the Name, (Page 4) on: 14-01-2015 10:26 PM
Quote from: alabi22 on 10-01-2015 08:59 PM
no worry, I go buy u walking stick & donate brightossy for u to dey take do babiala
tell am make she do babiala come my house make I give am 10 naira  Roll Eyes
136  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Relationship and match update on: 9-01-2015 08:35 AM
U be my girl too
137  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: open on: 9-01-2015 08:33 AM
Where?
138  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: $ on my mind.... on: 9-01-2015 08:32 AM
Quote from: rakelly on  7-01-2015 07:00 PM
The building go fall on top of his coconut head
Roll Eyes ur left yansh there
Nobody call u for the matter u dey put mouth
139  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: $ on my mind.... (Page 2) on: 9-01-2015 08:29 AM
Quote from: alabi22 on  6-01-2015 05:28 PM
u b tif
I no b tif
u b rogue
I no b rogue
u dey steal
I no dey steal
u b robber
I no b robber
argument, argument, argue....singing in fela"s voice...
dedicated to experthief

am sorry for u
140  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: vote of thanks on: 9-01-2015 08:28 AM
Quote from: giftmurphy on  8-01-2015 03:03 PM
oh m sure there is a point she is tryna make Cheesy
don't mind her she gat nothing
 she just yeye
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 783