Mr painter kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless,... nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone..... ,its'll cure your sickness ....., MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP....,FISH UNA NO CHOP.....,...GOAT UNA CHOP UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment. JOBLESS PEOPLE
fool