Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Relationships & Romance / Re: I Slept With Your Husband, —Woman Tells Bosom Friend on: 6-09-2012 09:01 AM
 :oNotin b new tin again. Even d wan wey pass dis dey happen. Mk. We pray 4dem
2  Forum / Relationships & Romance / Re: NIGERIAN GIRLS ARE ARROGANT!!! on: 7-09-2010 12:45 PM
plz peace b unto dis house. He is absolutely free 2drop a topic, 4u 2comment is also free so don't cuz wahala here.

As 4d topic, i wonda were did dey get d statistic 4rm. 9ja we r 2much daz y we r always d centre point n Africa.
as 4me dem lie oooooooooooooooooooooooo
3  Forum / Politics / Re: Jonathan considers Sambo for president on: 1-09-2010 11:18 AM
if Goodluck f****k up mk em no com Niger Delta, bc we dey sedon dey luk as em dey play dis game.
4  Forum / Relationships & Romance / Re: who do you wish to marry on naijapals? on: 30-08-2010 12:42 PM
 Huh? in short i confuse
5  Forum / Relationships & Romance / Re: HONORING UR HUBBY!!! on: 30-08-2010 12:35 PM
Quote from: HOPEA23 on 27-08-2010 03:36 PM
Quote from: bittersweet on 27-08-2010 03:29 PM
Quote from: HOPEA23 on 27-08-2010 03:28 PM
Quote from: bittersweet on 27-08-2010 03:25 PM
Kneeling down?
What for?
Come on!
I could honor him in many other ways, but definitely not that!
yes you will but you won't know when

No,I won't!
Be sure of that!
be truth to yourself for once
you will...

hw i wic all women cud tink lk u, u r a wife material.
jos leave cyndi3 alone, person of her type go even wan roll 4ground. we shud stop allowing dis so called globalization turn our tradition into mocking stock.
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Blackberry phone and Nigeria girls. on: 29-08-2010 12:34 PM
Quote from: hotchocolate4mi on 26-08-2010 07:32 AM
d problem be say we to dey things too far even on top of okada d girls dem dey use blackberry its really disgusting.............now whr things get as e bi for naija some go thief to pay for their connection................................naija make una wise up ohhhhhhhhhhhhhhhh express done dey live us ohhhhhhhhhhhhhh  Sad Sad Sad Sad Sad

wel, 9ja we 2dey do tins 22222222222222222222much, as u yan my girl, it's jos our mentality ova new stuff wey enter 9ja. me i dey wit my express music phone dey enjoy life dey go
7  Forum / Relationships & Romance / Re: HONORING UR HUBBY!!! on: 29-08-2010 12:25 PM
Quote from: cyndi3 on 27-08-2010 03:24 PM
Quote from: esonu on 27-08-2010 03:20 PM
ladies would u mind honoring ur partner by kneeling down for him?....i do hear some women say they cant do it..so wanna know ur opinion?
kneeling on what grounds? did I commit any offense? Sad
if its the traditional marriage, that one na some thing but everyday kneelin down Huh? bia Esonu, pls explain more Cool

wic can formix u dey do, abi u no no wer u com 4rm? 9ja no dey play wit dat wan. each area has her own way of greeting dere husband, so if u wan marry whyte tell us mk we no. abi u follow 4doz wey no sabi speak dere native language.
8  Forum / Politics / RIVERS STATE GOVT. CLOSE COMPANIES OF TAX DEFAULTERS on: 27-08-2010 09:23 AM
Yesterday, the rivers state govt stated closing of companies that have refused to pay thier taxes which has amounted to 0.5billion naria. Among the notable cvompanies are: NOVOTEL HOTEL - 130milliom, Stena drilling - 800thonsand, etc.

Wat is disturbing me is dat, dey see all the numerous developmental projects going on in the state by dis administration, yet pple are making moneying without paying their tax for more than 3,4, 5,6years. But they will stil cut o9ff Tax from their workers salary.

If all the state givt. will follow dis train, at least we fit get hope 4tomorow.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Dies After Hot Sex!!! na food? on: 26-08-2010 12:49 PM
u no if na free, bc free tin no get bone, d guy wan eat d bottom pot mayb e no go c am again. opportunity dey com 1's
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHCN workers go on nationwide strike on: 26-08-2010 12:45 PM
Quote from: peaceben on 26-08-2010 11:05 AM
dem dey try for my side with light, the best is to use prepaid so that now that no light your bill will not be running. hhahhahahahah na dem dey lose money for my house now.

u b PHCN staff or pinkin. u jos dey advertise dem here, abi u think say we fall 4rm sky?

Weda dem stike or not d masses no fil d impact bc we belife say lie no dey dey.
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HE WAS RAPED on: 23-08-2010 12:26 PM
Quote from: atamajim on 19-08-2010 12:46 PM
Quote from: Ify4life on 30-07-2010 03:18 PM
passing
  hey ify Ada gunner, you'll always pass could you please stop for a moment?

r u afraid of bin raped online?Huh?Huh?Huh?Huh??/
12  Forum / Relationships & Romance / Re: Is this the latest trend? on: 18-08-2010 07:24 AM
Quote from: Treasure2 on 17-08-2010 06:22 PM
Quote from: humblej on 17-08-2010 05:58 PM
Quote from: Treasure2 on 17-08-2010 05:50 PM
Quote from: humblej on 17-08-2010 05:38 PM
Quote from: Treasure2 on 17-08-2010 05:30 PM
Quote from: humblej on 17-08-2010 04:53 PM
Quote from: Treasure2 on 17-08-2010 04:49 PM
LEKPA NO DEY REIGN AGAIN NA FATI BABE DEY REIGN.

Serious! Grin Cheesy, ..if it's so, why do look the way u are? I have not known u as fati person!

NA MY CHOICE TO LOOK SEXY OOOO, IF NOT THE BOBO GO SACK ME OOO, AND ME NO WAN LOOSE AM.  Grin Grin Grin Grin


Abeg Oooo, try maintain that sexy physic cos I no wan make the Bobo write protest letter to......, against that change wey go make him..........

Grin Grin Grin Grin Grin. I hail uuuuuuuuuu

You know many men like it when a lady has a sexy body , including me coz me too like better thing

NO BE LIE U TALK. AT LEAST THE BOBO GO FIT ROLL ME FOR BED  Grin Grin Grin Grin Grin

every person wit him own chioce so make evry1 enjoy em woman dey way em want am. mk dis mata rest bc even beer and fast food, wit plenty spices de even do am.
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HE WAS RAPED on: 17-08-2010 04:12 PM
dat guy, don enjoy. if u ask am em go tell u say mk dem rape am again. try dis and c
14  Forum / Politics / Re: ANY RIVERS THAT FORGET ITS SOURCE WILL DRY UP on: 17-08-2010 03:59 PM
mk our leaders, elders, and parents dey purshu money and allow our heritage 2die
15  Forum / Relationships & Romance / Re: Is this the latest trend? on: 17-08-2010 03:53 PM
Quote from: omorewa on 17-08-2010 03:44 PM
Quote from: chief4real on 17-08-2010 03:29 PM
omorewa b nt b decieve, na star beer and fast food era Grin Grin Grin Grin Grin Grin

it is still evidence of wonderful living......  Cheesy

@poster.. you are complaing about ladies fat belly... what about guys belly?? no more sexy six packs even celebrities guys too have fat belly Wink

no tk am personal but na true talk i talk abi.
16  Forum / Relationships & Romance / Re: NATURAL LADIES?? on: 17-08-2010 03:49 PM
tell dem
17  Forum / Relationships & Romance / Re: Pals What Would U Do If. on: 17-08-2010 03:39 PM
life must move forward not backward. move on pal
18  Forum / Relationships & Romance / Re: NATURAL LADIES?? on: 17-08-2010 03:34 PM
wen we guys say natural wat we meant is jos bin simple n evry tin abt ur sef and beauty. daz y i luv akpan01's view, daz really tru
19  Forum / Relationships & Romance / Re: Romantic Language on: 17-08-2010 03:31 PM
daz both of u chioce so i didn't hear
20  Forum / Relationships & Romance / Re: Is this the latest trend? on: 17-08-2010 03:29 PM
omorewa b nt b decieve, na star beer and fast food era Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Pages:
[1] 2