Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: warri boy on: 18-12-2008 11:54 AM
bros some kids will be doing there xmass party pleaeaeaeaeaseee try go there stop disturbing us.
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: interesting question? on: 18-12-2008 11:50 AM
Quote from: herdeysohjy on 18-12-2008 11:46 AM
Ask my yansh
u be homo, rezi, toks,orezo,kido where una dey homo don enter naijapals.rezi u be police arrest am.
23  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: tell children the truth on: 18-12-2008 11:46 AM
u tried jare, it's cool.
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: interesting question? on: 18-12-2008 11:41 AM
Quote from: lylawal on 17-12-2008 05:51 PM
Not A Joke, stup*d
guy u be like devil for that ur cartoon representation and i no say na ur real pics be that.
25  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: confusion on: 17-12-2008 05:24 PM
Quote from: rezimero on 17-12-2008 04:54 PM
Quote from: osituga on 17-12-2008 12:58 PM
lemme go and take small kai kai before i come read this
athink you wan icrease the confusion abi? the wan wey dey ground we never solve am oh

 Grin Grin Grin Grin rezi ube foool very funny ,just leave the guy na him go solve him problm. Grin Grin Grin Grin Tongue Tongue
26  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO THINK AM on: 17-12-2008 05:21 PM
Quote from: rezimero on 17-12-2008 04:32 PM
e no funny Angry Angry Angry Angry

go smash ur head or post a reasonable one let's see.
27  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / NO THINK AM on: 17-12-2008 11:40 AM
IT SPLASHED ON HER FACE DURING THE PROCESS.....YUM.. IT''S SO CREAMY AND SHE IS LICKING IT WITH HER MOUTH ....OOOHH AAAAH SHE RELEASED BREATH AND THE STUFF IS WHITISH IT COMES AGAIN AS SHE RUB AND SHAKE THE SOURCE........ NO THINK AM IT IS JUST A SALAD CREAME.. Cool Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Tongue Tongue Tongue
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Meaning of marriage on: 17-12-2008 11:00 AM
u don start again
29  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: confusion on: 17-12-2008 10:56 AM
hey
30  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: interesting question? on: 16-12-2008 04:07 PM
kido pls help me tell am.
31  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: dinner with girlfriend on: 16-12-2008 03:13 PM
still wacthing
32  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dirty mind on: 16-12-2008 03:11 PM
omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address
33  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Boys. always beware of this fruit too on: 16-12-2008 03:04 PM
Quote from: olachi22 on 12-12-2008 07:53 PM
all of una don spoil . garner spoil pass. 
abeg olachi how i take spoil, i dey talk of the fruit i no talk badoooo.but if u fit give me the fruit make i taste, just tasting, i no say chop
34  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Girls.. please, beware of this fruit on: 16-12-2008 02:52 PM
Quote from: Sillyjokker on 13-12-2008 11:34 AM
Quote from: kido123 on 11-12-2008 02:00 PM
Quote from: Sillyjokker on 11-12-2008 11:28 AM
I dey chop am wella, infact, e sweet pass plantain... Shocked Shocked Shocked emm! but na the real banana I being dey talk o! Huh? Huh? Huh?

yu sure?

Kido, where elders are, children should not interfe, yu hear?
pls leave kido cos i no say him too like koboko
Id you do that again, i will koboko you
35  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: confusion on: 16-12-2008 02:45 PM
like obasanjo family
36  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: interesting question? on: 16-12-2008 02:42 PM
them de go there
37  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Safe Smoking on: 16-12-2008 02:39 PM
silent
38  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Xmas world tour on: 16-12-2008 02:34 PM
eiyaaaaa gardner don phyuk up but rezi dey phyuk up steady
39  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Xmas world tour on: 16-12-2008 10:32 AM
i don hear una oya post ur own
40  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: seeking copies of Ikebe Super on: 15-12-2008 02:07 PM
darko ne shemale
Pages:
1 [2] 3 4