Show Posts
|
Pages: |
45
|
Forum / Politics / Re: I am struggling to build my village house –Jonathan |
on: 19-03-2013 09:46 PM
| struggle indeed,he should better shut up his mouth,y wnt his children go 2 latin america?is it not on top of our money?all d money wey he don chop,e no go use that one better d life of d poor community],na d rich pple wey suffer 4 their money 2 dey contribute,if na me be dos rich pple,i no go mind him,i go do whatever i like with my money,jonathan all d money wey u dey chop no show 4 ur pikin body,all d poor pple of nigeria wey u don rob,fine pass ur pikin infact yar adua pikin fine pass ur own pikin,it is just a pity that he died b4 the completion of his term,am sure he would ve done alot of better things for nigeria,i wish he can come back to life and u will take his place in d grave,stupid jonathan,senseless president. | | |
55
|
Forum / Politics / Re: I’ll Not Let Nigerians Down – President Jonathan |
on: 12-03-2013 09:04 PM
| jonathan u better shut-up ur mouth and dont let me curse u further,ve u not let us down already?ve u not even let us beyond down?so now dat u n ur wife ve finish our money,u think it is d right time 2 renew ur pledge at d end of ur tenure,so dat when we see what u ve done 4 nigeria,we would overlook d money u n ur wife stole in building mansion office,thanksgiving money,treatment for three good times,y cant u let her die?afterall she is d one controlling u,u r not man enough,were u like this when we voted 4 u?NO,u ve chop all of nigerians wealth and rob d poor of their right,i pray u dnt enter again,u r d biggest mistake of all times,what a looser u r | | | |