na so u be, u wan kill the man? how him wan take cope with another woman after all dis load wen u carry,aba, make u sorry for am,na person pikin.oga abeg no carry another woman o.dis one do u.bcos u no go fit cope oooooooo.
GO AND SETTLE UR DIFFERENCES,AND MAKE TINS WORK OUT. 4GIVE ONE AND ANOTHER AND LIVE A HAPPY LIFE.WOMAN CALL UR HUSBAND AND ASK FOR 4GIVENESS,BE SUBMISSIVE AND HUMBLE.