@adedayo, no one is making jest of anyone, ds is a public domain where there is freedom of speech, don't take it to personal OK we are all here to have fun, stop bn psyche. joromy's comment is jst to funny.
lafta don tear my belle@ joromy's comment na by force dem dey post comments. u sha wan post somethn we don hear u OK, we will 'interrogate as u ve said.
she is sayn such to comfort heresf, is high time she realizes d guy has moved on. I won der wh at she sees in him before, Ibadan men dats aw dey are full of deceit, dey are never straight forward.
ur head don hit ground, if u like trek from naija to ordinary Ghana, sheer madness , attention seekers,u sha wan people to notice you. if u no get beta work y not find something to kip u busy
We thnk God for his life nd bakgrnd, @ least he ddnt build mansion for himsef ,vanity is vanity, jona nd dame d money nd houses wey dey pack dere is God for dem ooo