Show Posts
Pages:
1 ... 52 53 54 [55] 56 57 58
1081  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Baby Photographer on: 24-04-2009 03:11 PM
thunder strike ur mouth for there

kia so u sabi lie like no wonder ur own chris carry k
1082  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: after this will you tell them the truth on: 24-04-2009 03:10 PM
na now i no say ur head no correct
1083  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OOOHHH DEAR!! on: 24-04-2009 03:09 PM
find out for urself

na me go tell u say stella no dei abi?
1084  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SERVES YOU RIGHT!!!!! on: 24-04-2009 03:08 PM
i no go tell am on one condition, that u stop misbehaving
1085  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PARROT on: 24-04-2009 03:05 PM
wetin concern u gbe fila!!!!
1086  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OOOHHH DEAR!! on: 24-04-2009 03:03 PM
who tell u say u dey too small to die? ask d other guys if dem never borna again

ask them no fear
1087  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Five Secrets to a Great Relationship on: 24-04-2009 03:01 PM
u b girl or guy?
1088  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Financial Meltdown!!!!!!!!! on: 24-04-2009 03:00 PM
which kind famine be dis one even though na u b president, which kind board b this one abeg count me and iphie out. God forbid stingy man
1089  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Baby Photographer on: 24-04-2009 02:48 PM
my sista abeg o, kris na my paddy, but i want make u helep me reduce 14 14 nd omatseye, d two of dem dey make mouth pass agric fowl o
 
 
dont woryy sweetheart leave two of them for me and let me report krist to u

he said he want me to born him againso i gave him some requirement for us to do the rituals of given birth to him again ask him he will give u d list

infact the boy dey kolo
1090  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OOOHHH DEAR!! on: 24-04-2009 02:42 PM
monkey what are u thinkin?
1091  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Funeral Driver on: 24-04-2009 02:41 PM
idiot which one u post b4

tell us
1092  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A veterinarian surgeon on: 24-04-2009 02:40 PM
reading


thats y i said ur crazy

so ur still passing

holyghost fire consume that leg

passer my foot
1093  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SCREENING!!! on: 24-04-2009 02:38 PM
SIZE I/4 DON TURN quinzee4me IN2 A GBASKYCAT....BLOOD OF SATAN....///../


blood satatn cover u

and as for u scarfies wait for me let me take my lunch

two of una no well at all
1094  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE PREGNANT PRIEST on: 24-04-2009 02:34 PM
i talk am say scarfies dey senseless
1095  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U MUST LAY AN EGG on: 24-04-2009 02:33 PM
ur welcome
1096  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 24-04-2009 02:31 PM
wetin u mean now scarfies? i no dey joke with u fa, pikin wey resemble u


olooshi
1097  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PARROT on: 24-04-2009 02:28 PM
olorun maaje

this ugly guy


wetin i wan take u do?
1098  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: after this will you tell them the truth on: 24-04-2009 02:27 PM
mind u i hear yoruba i grew up in obalende i hav got the conection to place u in the right position
1099  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SERVES YOU RIGHT!!!!! on: 24-04-2009 02:25 PM
u no need to fear
1100  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OOOHHH DEAR!! on: 24-04-2009 02:23 PM
i wont tell her we just need to born u again, i am not the only one that will born u again we plenty, me, iphie, mystangel, to mention but a few no worry we go fix u well, its not painfull
Pages:
1 ... 52 53 54 [55] 56 57 58