Show Posts
Pages:
1 ... 54 55 56 [57] 58
1121  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PARROT on: 24-04-2009 01:01 PM
ur the regular customer


it made my day atleast


thumbs up
1122  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U MUST LAY AN EGG on: 24-04-2009 12:59 PM
funny
1123  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OOOHHH DEAR!! on: 24-04-2009 12:55 PM
--------------------------------------------------------------------------------
MO JE GBESE.....WHEN TATANUS TURN PIDGIN LECTURER......ABE MA UNA NO COLLAPSE DIS BUILDING

na were dis one comot from?
1124  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OOOHHH DEAR!! on: 24-04-2009 12:53 PM
for ur info. i went to school and i can read and write, i no b like u wey na woman school u go,all u
sabi na how to yab girls, i com dey woner wether u dey fear ur fellow guys


mchewwwww


and pls instead wey u go dey show ur power for woman body abeg take style talk to size1 make im stop to dey passing, smoking, sexing, looking bcos na only that one make am register for naija pals abi? Angry Cool
1125  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U WAN PLAY WITH CROCRODIE on: 24-04-2009 12:48 PM
all of una dey craze wetin this joke mean now

meaningless joke
1126  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE PREGNANT PRIEST on: 24-04-2009 12:45 PM
than God say i be woman

so i dodge am
1127  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE PREGNANT PRIEST on: 24-04-2009 12:44 PM
somebody in the house should talk to size1

if e no get beta post make e let us see road


it is either he is just passing, jumping, jugging, sleeping, smoking, sexing, which one he dey make we know.
1128  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE PREGNANT PRIEST on: 24-04-2009 12:40 PM
una dey mind size1

na him b d archbishop
1129  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SCREENING!!! on: 24-04-2009 12:35 PM
reading what?


when i told guys and girls that ur useless they wont listen to me


boooooooooooommmmmmmmmmmmmmm
1130  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 24-04-2009 12:27 PM
na wa for size1 u dey always passing


mchewwww passing ko abi pokenosing
1131  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Funeral Driver on: 24-04-2009 11:52 AM
booooooooooooooooooooommmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
1132  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mr. 419 AND OMATSEYE on: 24-04-2009 11:45 AM
i no fit laugh


serves him right


but omat take am easy the whole of my friends dey laugh fall for ground

you too much
1133  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A veterinarian surgeon on: 24-04-2009 11:39 AM
ur own no pass phyuk

ashawo

ehnnn ehnn i don remember one native doctor witch wey dey like that size of 14inches long
i go introduce u to her u no get problem once u phyuk her u go reduce reach one inches

idiot
1134  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 24-04-2009 11:36 AM
iron lady ur blessed, the only thing u will do for us to shame all this devils is to look for ur baby pix and post here atleast seeing will be believing for this guys that have ugly girls for girlfriend

mchweeee am outta here

cos they are all provoking me

i no want set bomb for this site

because of ironlady, only her don do una
1135  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SCREENING!!! on: 24-04-2009 11:29 AM
yeye screening ko scanning ni
1136  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Baby Photographer on: 23-04-2009 04:24 PM
iphie u no go kill me but come first iphie na krist i want make we join hand reduce im thing bcos he dey terrorise me no be small


i mean terrorise me left right center

help me ask am wetin i do am b4 i begin teach am dat thing wen u wan teach 14_ inches long Kiss
1137  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OOOHHH DEAR!! on: 23-04-2009 04:05 PM
watelse do u expect u wont let d girls rest why wont they be on ur head

abi u wan phyuk diferent style

dog style, catstyle ramstyle

no woryy i go gie u lion style yeye boy
1138  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MIKE IS DEAD... on: 23-04-2009 03:57 PM
d guy no een get self pity for mike

na wa ohhh my condelences to mike's family
1139  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MIKE IS DEAD... on: 23-04-2009 03:51 PM
dats was too good for shooting him


funny
1140  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WAITING FOR THE PERFECT MAN... on: 23-04-2009 03:44 PM
y cant u b d perfect man? abi u dey fear?
Pages:
1 ... 54 55 56 [57] 58