Poem of the week! (Page 4)

Date: 12-05-2009 12:12 pm (15 years ago) | Author: Favourtee
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 35
- Kristiantus at 18-05-2009 11:04 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 16-05-2009 09:48 AM
hehe...they are fyne 1 resemble stripod d other one resemble nickyyy
Huh? Huh? Huh? Huh?
ironlady.....  Embarrassed
Posted: at 18-05-2009 11:04 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- emmymth at 18-05-2009 11:10 AM (15 years ago)
(m)
wetin?

Posted: at 18-05-2009 11:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 18-05-2009 11:15 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on 18-05-2009 11:10 AM
wetin?
you no see say na another wahala ironlady wan cos again....
which one be say she born twins. one resemble stripod the other nicky.
the day wey tupac and biggy war go start for dis room, my hand and head no go dey dis house that day oo...
i've spoken my mind ni.  Embarrassed
Posted: at 18-05-2009 11:15 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- emmymth at 18-05-2009 02:12 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 18-05-2009 11:15 AM
Quote from: emmymth on 18-05-2009 11:10 AM
wetin?
you no see say na another wahala ironlady wan cos again....
which one be say she born twins. one resemble stripod the other nicky.
the day wey tupac and biggy war go start for dis room, my hand and head no go dey dis house that day oo...
i've spoken my mind ni.  Embarrassed
Okay oh,make ironlady no cos trouble here as u truely pointed out.She beta carry careful dey waka oh

Posted: at 18-05-2009 02:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 18-05-2009 02:14 PM (15 years ago)
(f)
how u..? till later
Posted: at 18-05-2009 02:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 18-05-2009 02:24 PM (15 years ago)
(m)
i'm fine,till later

Posted: at 18-05-2009 02:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 18-05-2009 03:15 PM (15 years ago)
(f)
@krist wetin concern u? ehn abeg no talk make dem no com break ur head for me u know ur still very important to me
Posted: at 18-05-2009 03:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 18-05-2009 04:19 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 18-05-2009 03:15 PM
@krist wetin concern u? ehn abeg no talk make dem no com break ur head for me u know ur still very important to me
Grin Grin Grin Grin
but na true i talk now.... its unfair.
me i want ironlady to marry nicky ni...
Posted: at 18-05-2009 04:19 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 18-05-2009 04:20 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: emmymth on 18-05-2009 02:24 PM
i'm fine,till later
back sweet
Posted: at 18-05-2009 04:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 18-05-2009 04:21 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 18-05-2009 04:19 PM
Quote from: quinzee4me on 18-05-2009 03:15 PM
@krist wetin concern u? ehn abeg no talk make dem no com break ur head for me u know ur still very important to me
Grin Grin Grin Grin
but na true i talk now.... its unfair.
me i want ironlady to marry nicky ni...
wetin be ya own .?
 na by force..ahah!
Posted: at 18-05-2009 04:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 18-05-2009 04:24 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 18-05-2009 04:21 PM
Quote from: Kristiantus on 18-05-2009 04:19 PM
Quote from: quinzee4me on 18-05-2009 03:15 PM
@krist wetin concern u? ehn abeg no talk make dem no com break ur head for me u know ur still very important to me
Grin Grin Grin Grin
but na true i talk now.... its unfair.
me i want ironlady to marry nicky ni...
wetin be ya own .?
 na by force..ahah!
na by force oooo...
my own be say ironlady must marry nicky by fire by force... ka chineke ma aziokwu....  Angry
Posted: at 18-05-2009 04:24 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 18-05-2009 04:27 PM (15 years ago)
(f)
na by force ( scream)..ahaha!
 u marry am ..
Posted: at 18-05-2009 04:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 22-05-2009 02:05 AM (15 years ago)
(f)
mchew nonsense nicky go try wella oo b4 i kiss am
Posted: at 22-05-2009 02:05 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 22-05-2009 09:36 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 22-05-2009 02:05 AM
mchew nonsense nicky go try wella oo b4 i kiss am
him don dey try already... after kiss, shebi you marry am?
Posted: at 22-05-2009 09:36 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 22-05-2009 10:23 AM (15 years ago)
(f)
nawaoo for u oo
Posted: at 22-05-2009 10:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-05-2009 11:01 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 22-05-2009 10:23 AM
nawaoo for u oo
nawaoo for u too... why you hate nicky. why?
Posted: at 22-05-2009 11:01 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 22-05-2009 11:32 AM (15 years ago)
(f)
i no hate am now....
Posted: at 22-05-2009 11:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-05-2009 11:34 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 22-05-2009 11:32 AM
i no hate am now....
then why is it that you don't get to support him...
Posted: at 22-05-2009 11:34 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 22-05-2009 11:49 AM (15 years ago)
(f)
support ke?
Posted: at 22-05-2009 11:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-05-2009 11:52 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 22-05-2009 11:49 AM
support ke?
oya advice ironlady make she gree for nicky...
Posted: at 22-05-2009 11:52 AM (15 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 35