WELCOME TO THE 21TH CENTURY!!! *Our Phones ~ Wireless *Cooking ~ Fireless *Cars ~ Keyless *Food ~ Fa (Page 4)

Date: 11-12-2013 9:58 am (10 years ago) | Author: immortal-jay™
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9
- alabi22 at 19-12-2013 07:55 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 18-12-2013 04:07 PM
alabi no be threaten ooo...na promis and u sef know wetin I fit do
toothless bulldog. u no different from ur uncle ~ J. Goodluck
Posted: at 19-12-2013 07:55 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 19-12-2013 08:06 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 19-12-2013 07:55 AM
toothless bulldog. u no different from ur uncle ~ J. Goodluck

alabi I no fit take dis one...if u only say I get one toothless bulldog,,,I fit manage ram,,but for u to call J.Goodluck my uncle is an insult to my personality Angry...if no be say I know u teey teey,,,I for tell pple hia how u dey primary five wen I enter primary one and still meet u at the same primary five den leave dia finish my secondary skull,,na only den dem dem manage push u enter primary six wit ur block head...but I no go talk am shaa,...but make u no try talk say J.Goodluck na my uncle again

Posted: at 19-12-2013 08:06 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 19-12-2013 02:55 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 19-12-2013 08:06 AM
alabi I no fit take dis one...if u only say I get one toothless bulldog,,,I fit manage ram,,but for u to call J.Goodluck my uncle is an insult to my personality Angry...if no be say I know u teey teey,,,I for tell pple hia how u dey primary five wen I enter primary one and still meet u at the same primary five den leave dia finish my secondary skull,,na only den dem dem manage push u enter primary six wit ur block head...but I no go talk am shaa,...but make u no try talk say J.Goodluck na my uncle again

you nor go talk am sha................. you don talk am already naaaaaaaa just talk am finish
Posted: at 19-12-2013 02:55 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 19-12-2013 03:02 PM (10 years ago)
(f)
in mouth dey leak so e no no all d nonsense wey don drip out. na a whole presido of FRN u say b "insult 2 ur personality"? i hope say u don tear ur return ticket ba
Posted: at 19-12-2013 03:02 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 19-12-2013 05:43 PM (10 years ago)
(m)
which return ticket?....na flight oyibo take come to Africa dat time wen they first come??

Posted: at 19-12-2013 05:43 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 19-12-2013 05:44 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 19-12-2013 02:55 PM
you nor go talk am sha................. you don talk am already naaaaaaaa just talk am finish

shuo...omomarty which kain cast be dis one?,,,na wetin u say I talk cuz I no eve remember sef

Posted: at 19-12-2013 05:44 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 19-12-2013 05:46 PM (10 years ago)
(f)
she no no say ur mouth dey leak so u no go no d nonsense wey don  drip comot. anyway, weda na olden days u dey talk abi present day, just stay where u r. u hear me?
Posted: at 19-12-2013 05:46 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 20-12-2013 08:38 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on 19-12-2013 05:46 PM
she no no say ur mouth dey leak so u no go no d nonsense wey don  drip comot. anyway, weda na olden days u dey talk abi present day, just stay where u r. u hear me?
Jossy, u neva reach here ds morning?
Posted: at 20-12-2013 08:38 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 20-12-2013 08:58 AM (10 years ago)
(m)
just passed

Posted: at 20-12-2013 08:58 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 20-12-2013 02:34 PM (10 years ago)
(f)
yeye
Posted: at 20-12-2013 02:34 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 20-12-2013 05:16 PM (10 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 20-12-2013 05:16 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 21-12-2013 09:22 AM (10 years ago)
(f)
rakelly, how na?
Posted: at 21-12-2013 09:22 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 21-12-2013 03:45 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 19-12-2013 05:44 PM
shuo...omomarty which kain cast be dis one?,,,na wetin u say I talk cuz I no eve remember sef

oyaaaaaaaaaaaaaa read ur older post old man Grin
Posted: at 21-12-2013 03:45 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 21-12-2013 04:07 PM (10 years ago)
(m)
read am out for me make I hear small girl  Smiley

Posted: at 21-12-2013 04:07 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 21-12-2013 05:53 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 04:07 PM
read am out for me make I hear small girl  Smiley

u forget say i nor go school? so go read ur older post
Posted: at 21-12-2013 05:53 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 21-12-2013 06:07 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 21-12-2013 05:53 PM
u forget say i nor go school? so go read ur older post

u forget say my glass don break and even b4 e break I no see any writing again..read any how I go understand

Posted: at 21-12-2013 06:07 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 21-12-2013 06:33 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 06:07 PM
u forget say my glass don break and even b4 e break I no see any writing again..read any how I go understand

ABEG DIS MAN I NOR FIT TALK JARE
Posted: at 21-12-2013 06:33 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 21-12-2013 10:13 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 16-12-2013 07:42 AM
pls go ahead. & make sure u  start wt d 2 above. *winks*
i don finish with jossy but u say tok E too dey miss behave?  Angry

Posted: at 21-12-2013 10:13 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 22-12-2013 10:09 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 21-12-2013 10:13 PM
i don finish with jossy but u say tok E too dey miss behave?  Angry

expert no take my name lie cuz I fit ruff handle u without mercy.......wetin u dey finish with Jossy,,,I look like ur gay partner? Angry Angry

Posted: at 22-12-2013 10:09 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 22-12-2013 01:37 PM (10 years ago)
(f)
hehehehehe. wetin bring "gay" come inside ds conversation now? e b like sleep dey worry u
Posted: at 22-12-2013 01:37 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9