WELCOME TO THE 21TH CENTURY!!! *Our Phones ~ Wireless *Cooking ~ Fireless *Cars ~ Keyless *Food ~ Fa (Page 5)

Date: 11-12-2013 9:58 am (10 years ago) | Author: immortal-jay™
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9
- omomarty at 22-12-2013 04:07 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 22-12-2013 10:09 AM
expert no take my name lie cuz I fit ruff handle u without mercy.......wetin u dey finish with Jossy,,,I look like ur gay partner? Angry Angry

na wa ooooooooooooooooo dis one wey expert de finish somethin with jossy so how we save?
Posted: at 22-12-2013 04:07 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 22-12-2013 05:12 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 22-12-2013 01:37 PM
hehehehehe. wetin bring "gay" come inside ds conversation now? e b like sleep dey worry u

who call u for d mata....abi u wan rape me??

Posted: at 22-12-2013 05:12 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 22-12-2013 05:17 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-12-2013 04:07 PM
na wa ooooooooooooooooo dis one wey expert de finish somethin with jossy so how we save?

na him and ajanni dey do  d thing since wey u no dey...now wey u don come den I say make me and u flex small na im he dey talk say he finish something with me.... abeg come lie down for my side make he kno say I no be ajanni him partner..

Posted: at 22-12-2013 05:17 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 22-12-2013 05:21 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 21-12-2013 06:33 PM
ABEG DIS MAN I NOR FIT TALK JARE

come dis girl if no talk am today den u must talk am tomorrow...all I know be say dia must be talk,, sefini

Posted: at 22-12-2013 05:21 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 22-12-2013 07:26 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 22-12-2013 05:12 PM
who call u for d mata....abi u wan rape me??
no. i no get power
Posted: at 22-12-2013 07:26 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 22-12-2013 08:19 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 22-12-2013 05:21 PM
come dis girl if no talk am today den u must talk am tomorrow...all I know be say dia must be talk,, sefini

oya come by force d words common from my mouth nowwwww if u get mind
Posted: at 22-12-2013 08:19 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 22-12-2013 08:22 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 22-12-2013 05:17 PM
na him and ajanni dey do  d thing since wey u no dey...now wey u don come den I say make me and u flex small na im he dey talk say he finish something with me.... abeg come lie down for my side make he kno say I no be ajanni him partner..

i nor knw say people de finish something wit person for dis forum ooooo Shocked Shocked Shocked. and by d way na who u de talk say make he come sleep by ur side? i sure say nor b me u de talk to sha........... e b like say ur keyboard type anoda thing
Posted: at 22-12-2013 08:22 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 22-12-2013 09:07 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 22-12-2013 01:37 PM
hehehehehe. wetin bring "gay" come inside ds conversation now? e b like sleep dey worry u
leave ram i never lost it cane  Angry
Wetin u talk say toks E do u?

Posted: at 22-12-2013 09:07 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 22-12-2013 09:11 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 22-12-2013 10:09 AM
expert no take my name lie cuz I fit ruff handle u without mercy.......wetin u dey finish with Jossy,,,I look like ur gay partner? Angry Angry
so u get mind to stand for my front dey burn face ba  Roll Eyes
Who pound yam for u wey talk say soup no be problem?
I will re-deal wit u boy  Angry very soon

Posted: at 22-12-2013 09:11 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-12-2013 07:55 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 22-12-2013 07:26 PM
no. i no get power

den go chop kpof kpof and go to ur duty post

Posted: at 23-12-2013 07:55 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-12-2013 07:56 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-12-2013 08:19 PM
oya come by force d words common from my mouth nowwwww if u get mind

I no go force am from ur mouth but I sure say u must talk....if u no talk direct den u go speak in tongue,,all I kno be say dia must be talk from u

Posted: at 23-12-2013 07:56 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 23-12-2013 07:58 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 23-12-2013 07:55 AM
den go chop kpof kpof and go to ur duty post
u don go smoke ds early monday morn ba? Jossy, na wa 4 u oo
Posted: at 23-12-2013 07:58 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 23-12-2013 08:00 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 23-12-2013 07:55 AM
den go chop kpof kpof and go to ur duty post
Posted: at 23-12-2013 08:00 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-12-2013 08:02 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-12-2013 08:22 PM
i nor knw say people de finish something wit person for dis forum ooooo Shocked Shocked Shocked. and by d way na who u de talk say make he come sleep by ur side? i sure say nor b me u de talk to sha........... e b like say ur keyboard type anoda thing

na me type am and make u no worry cuz nothing go happen...I just wan prove to expert say I be confirm straight guy,, make he no dey worry me again

Posted: at 23-12-2013 08:02 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-12-2013 08:06 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 22-12-2013 09:11 PM
so u get mind to stand for my front dey burn face ba  Roll Eyes
Who pound yam for u wey talk say soup no be problem?
I will re-deal wit u boy  Angry very soon

no be u pound d yam and I don pay u for d yam wey u pound for me so go bring my soup come now

Posted: at 23-12-2013 08:06 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 23-12-2013 04:56 PM (10 years ago)
(f)
some people go cry for my hand soon
Posted: at 23-12-2013 04:56 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-12-2013 05:02 PM (10 years ago)
(m)
dem don tear u slap b4 wey ur two teeth comot at once?

Posted: at 23-12-2013 05:02 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 23-12-2013 07:37 PM (10 years ago)
(f)
who u con dey ask dat yeye question now? i sure say no b rakelly & if na expert,den dat means say u go stil pound more yam
Posted: at 23-12-2013 07:37 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 23-12-2013 08:46 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 23-12-2013 07:37 PM
who u con dey ask dat yeye question now? i sure say no b rakelly & if na expert,den dat means say u go stil pound more yam
alabi u wey know me u beta tell am cos i dey tell am he no won hear  Angry
I go disfigure in face as i take disfigure ur boyfrnd own  Angry

Posted: at 23-12-2013 08:46 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-12-2013 07:35 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 23-12-2013 07:37 PM
who u con dey ask dat yeye question now? i sure say no b rakelly & if na expert,den dat means say u go stil pound more yam

so u don dey drink panadol for anoda person headache but ur belle dey do royal rumble u no fit treat am 

Posted: at 24-12-2013 07:35 AM (10 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Afrobeat Superstar, Davido Launches His Own Crypto Coin, Labels It ‘$Davido’

  2. I’m Always Happy When A Woman Divorces Her Husband – Saida Boj Explains

  3. Check Out 10 Controversial Moments As Tinubu’s Administration Marks One Year Anniversary

  4. Check Out Hilarious Reactions As Lady Shows Off Her Boxing Skills

  5. Billionaire's Daughter, DJ Cuppy's Secret Admirer Proposes Love To Her With Bible Verse

  6. US Lab Denies Conducting Toxicology Test On Mohbad

  7. Woman Caught Hawking Currency At Lagos Event Centre Jailed 6 Months

  8. Peter Obi's Spokesperson, Tanko Debunks Obi Receives N850M From Abure

  9. "I Have No Intention To Re-marry Or Drop My Husband's Name" -BBN Ka3na Opens Up

  10. Governor Abba Yusuf Bans Unlawful Gatherings, Street Protests

  11. Deadly Kaduna Terrorists' Commander, Lawal Kwalba Surrenders To Troops

  12. A Wise Woman Won't Allow Her Husband To Enter The Labour Room During Childbirth - Nigerian Man

  13. Benue Police Kill Three Suspected Kidnappers, Rescue Two Victims

  14. China Official Bans ‘Wealth-Flaunting’ Attitude on Social Media


THIS WEEK
  1. A 12 Year Old Russian Boy Is Alleged To Be The Founder Of Tapswap

  2. Footballer,Kayode Olanrewaju's Wife, Dora Breaks Silence On Allegations Of Paternity Fraud

  3. Pastor Tobi Adegboyega Breaks Silence on Allegations of Fathering Kayode Olanrewaju’s Kids

  4. Peter Obi Highlights Conditions For PDP, Labour Party Merger Ahead of 2027 Polls

  5. VIDEO: Deeper Life's Pastor Kumuyi Relocates To UK After Urging Nigerians To Back Tinubu

  6. Tensions Rise As South Africans Celebrate The Killings Of Six Nigerians In Viral Video

  7. Zlatan Reportedly Spent N237b on His New Boutique Only to See His Designs Replicated in Aba

  8. 63-Yr-Old Bishop Dwight Reed Defends Marriage To 19-Year-Old Congregant Amidst Controversy

  9. PHOTOS: Korra Obidi Shocks Many With Her Outfit At The Caribbean's Carnival

  10. Harrysong Threatens To Expose Evil Deeds Done By His Ex-Wife, KCee, Destiny Etiko & Her Mother


TOP MEMBERS: