zeigbo at 15-12-2013 05:45 PM (11 years ago) (m) U n expert nah
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 15-12-2013 05:45 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 15-12-2013 05:53 PM (11 years ago) (m) Zeigbo dat otumokpor wey u give me work oo,,u be confirm babalawo no be all dis small small apprentice babalawo wey dey make noise
abeg use am seal him nyash make him no dey shit again
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 15-12-2013 05:53 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
abeg use am seal him nyash make him no dey sh*t again  I trust naa,,u be real ezemmou
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-12-2013 09:12 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 16-12-2013 03:24 AM (11 years ago) (m) *posting twitter recycled jokes*
2.0. Posted: at 16-12-2013 03:24 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@expert ~wetin make u dey pity wey u no won beat dem? e don tey wey i watch wrestling sef @zeigbo~ u no won take responsibility say d otumokpor na ur handwork @jossy~ who r d small small babalawos u were refering 2
i dey wait for ur go ahead
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 16-12-2013 07:33 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 16-12-2013 07:42 AM (11 years ago) (f) pls go ahead. & make sure u start wt d 2 above. *winks* Posted: at 16-12-2013 07:42 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmm....person wan send person to early grave
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-12-2013 11:08 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 16-12-2013 12:52 PM (11 years ago) (f) alabi u na catalyst Posted: at 16-12-2013 12:52 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 16-12-2013 04:35 PM (11 years ago) (f) @jossy ~ r u a killer @rakelly ~ catalyst ke? ok i hear u analyst Posted: at 16-12-2013 04:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi no be u dey send expert make he come beat me?,,and u know say I no dey fight only one person cuz na fight to kill,,,so tell me wetin u carry for mind when u dey send him for dat kind fight??... and no be say dem reach like three,,just only him.....no be to go and die u dey send am be dat? and d mumu just dey jump up and down say he wan beat person...chaii,,,laff wan bend my prick
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-12-2013 07:12 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 17-12-2013 07:07 AM (11 years ago) (f) tufiakwa Posted: at 17-12-2013 07:07 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 17-12-2013 06:41 PM (11 years ago) (f) hmmm see jossy d undertaker. beta no let me expose u 4 hia Posted: at 17-12-2013 06:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi bring it on,,,I have nothin to loose
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 17-12-2013 07:27 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 17-12-2013 09:48 PM (11 years ago) (f) u sure? wetin happen btw u & dat small charity girl d other time wey u abuse am wey she con lay ambush 4 u? oya talk oo bcos me i no go use my mouth talk wetin my eye see dat day, na u go talk am ursef Posted: at 17-12-2013 09:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 18-12-2013 07:56 AM (11 years ago) (f) stil waiting 4 jossy Posted: at 18-12-2013 07:56 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u sure? wetin happen btw u & dat small charity girl d other time wey u abuse am wey she con lay ambush 4 u? oya talk oo bcos me i no go use my mouth talk wetin my eye see dat day, na u go talk am ursef
hw I go know wetin happen for ur dream,,I follow u dream dat dream?...and make I warn u...no dream dat kain yeye dream for me again...u no see senator Yerima make u go dream for ram....abeg talk wetin happen for real life now and if u no talk quick I go first talk ur own...
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-12-2013 08:20 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 18-12-2013 11:40 AM (11 years ago) (f) mistake Posted: at 18-12-2013 11:40 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 18-12-2013 02:24 PM (11 years ago) (f) @jossy, na me u dey threaten? wetin u won talk sef Posted: at 18-12-2013 02:24 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi no be threaten ooo...na promis and u sef know wetin I fit do
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-12-2013 04:07 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 18-12-2013 04:11 PM (11 years ago) (f) Reply |