He Asked His Wife To Bury Him With ALL His Money, So This Is What She Did....xxx (Page 2)

Date: 19-03-2016 1:23 pm (8 years ago) | Author: Emma Uchenna Isibor
1 [2]
- BournIdentity at 23-03-2016 06:40 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 23-03-2016 06:21 PM
seriously.... Craziness they scroll for your head... It was like you are born wit it
Imbecile wey too like sleep,, c hw bad water dey drop commot from ur diarrhea mouth
Posted: at 23-03-2016 06:40 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 26-03-2016 11:04 PM (8 years ago)
(m)
is ok
Posted: at 26-03-2016 11:04 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 26-03-2016 11:22 PM (8 years ago)
(m)
ok it is
Posted: at 26-03-2016 11:22 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 27-03-2016 03:10 AM (8 years ago)
(m)
Don't worry I knw say you go just ear gbam.... From your back, you no go knw wetin jam you from beck and you go they finid it... Make you go shot your mouth for inside well... If to say I get time as you they use all your 24hrs here for naijapals... You for don dey inside well now... But I no get time, I get many better work to do... And na here be your own shop....
Posted: at 27-03-2016 03:10 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 27-03-2016 04:30 AM (8 years ago)
(m)
hahahahaha oooooh na waooo
Posted: at 27-03-2016 04:30 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 27-03-2016 04:44 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 20-03-2016 02:10 PM
don't mind her...  Very wise indded
make you learn o
Posted: at 27-03-2016 04:44 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 27-03-2016 04:44 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 22-03-2016 08:46 AM
Lolsssss.... @poster just they tell you say best answer for a fool and moron like you is silent... Go find somewhere sleep.
lwkmd
Posted: at 27-03-2016 04:44 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 28-03-2016 07:44 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 27-03-2016 03:10 AM
Don't worry I knw say you go just ear gbam.... From your back, you no go knw wetin jam you from beck and you go they finid it... Make you go shot your mouth for inside well... If to say I get time as you they use all your 24hrs here for naijapals... You for don dey inside well now... But I no get time, I get many better work to do... And na here be your own shop....
If u no no,, u don die finish. I dey online 247 no mean say I b like u wey spend 19hrs non-stop on Sat. to comment. C dis grade 1 mumu wey motor jam u in front of ur girlfriend u come the shame to die... awkward animalistic tolotolo born troway imbecile
Posted: at 28-03-2016 07:44 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 29-03-2016 09:00 AM (8 years ago)
(m)
i waka pass
Posted: at 29-03-2016 09:00 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]