Re: So Sad! This Newly Married Pregnant Lady Dead Is From Pre-Eclampsia (Photos) (Page 4)

Date: 17-06-2016 1:09 pm (7 years ago) | Author: ngfineface
1 2 3 [4] 5 6 7 8
- kison at 17-06-2016 09:54 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 17-06-2016 09:37 PM
I beg no talk dat tin again make I hear say u use 6yrs,,, na big insult to d profession itself....,, u for tell us say d doctor wey u be na special assistant secretary to amadioha we go believe u....
Come dey yarn say wetin poster post no correct..., still talk say hardly.... like say u dey dier wen d person die.., even water u dey drink can kill u... BT d tin wey dey vex me,, hw dare u tell d decease in ur next life be very careful... Make thunder faya ur generation for making sure an idiotic statement.. God punish u and ur family like police man shoe until una repent chronic moronic moron fake and useless village doctor kison
you need lithium salt and haloperidol,,,u maggot
Posted: at 17-06-2016 09:54 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 17-06-2016 10:11 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: DR.kison on 17-06-2016 09:54 PM
you need lithium salt and haloperidol,,,u maggot
I bin dey tell u say u r confused and retarded faggoted moronic moron...,,, no be today...,,, u for talk say all wetin I yarned don miss road.,,, I don ask u b4,,, who u be.....? Shebi I tell u b4 say u miss road,,, hw on earth u go dey claim doctor,,, at d same time u dey snap foto.., give us..,, even snap ashawo show us say na d people u dey poke...,, I beg na who send u message...? I dey OK.., God forbid am say I go need any form of medication from a moron lectured by a craze man..,, common okoko wey dey standby for amadioha shrine.. kison d salt wey dey ur nyash na him u need for ur internal cleansing
Posted: at 17-06-2016 10:11 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 17-06-2016 10:13 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: DR.kison on 17-06-2016 07:59 PM
BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….if you dont understand english, thats ur problem, i said hardly will pre-eclampsia cause death,,i think say it can cause death,,ok,,,,ENGLISH
Dat Na the problem here ordinary simple english dem no fit understand how dem no go misinterpret wetin person talk..
Posted: at 17-06-2016 10:13 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 17-06-2016 10:25 PM (7 years ago)
(m)
[quite author=dickieponga link=topic=298410.msg4918202#msg4918202 date=1466197992]
Dat Na the problem here ordinary simple english dem no fit understand how dem no go misinterpret wetin person talk..

Person write full note give u,,, u c am/we c am...,, talk on top of am....,, now him come cut part of d note wey e use yansh clean finish troway give us.., u see am for ground pick am take clean ur face... I sorry for you
Posted: at 17-06-2016 10:25 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 17-06-2016 11:10 PM (7 years ago)
(m)
E be like say this okuko kison don get followers BT I no no
Posted: at 17-06-2016 11:10 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- morgan1 at 17-06-2016 11:32 PM (7 years ago)
(m)
You guys just have to take things cool,,,,we all are here just to catch fun! not bcos of d phyukin  10k,,,,,how much is 10k??? so stop throwing Jabs at each other,,,,,,,takia,
Posted: at 17-06-2016 11:32 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- quest3 at 17-06-2016 11:37 PM (7 years ago)
(m)
I don dey look una tay tay and as i dey see una so e bi like say una want.....
Make i just dey look una first.

Posted: at 17-06-2016 11:37 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- quest3 at 17-06-2016 11:42 PM (7 years ago)
(m)
I JUST DEY LOOK UNA FOR HERE

Posted: at 17-06-2016 11:42 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 17-06-2016 11:44 PM (7 years ago)
(m)
He-goat comot ur head make I see road
Posted: at 17-06-2016 11:44 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 17-06-2016 11:46 PM (7 years ago)
(m)
morgan1 e be like say u be otele,,, abi na naijapals send u come......? 10k ko 10kobo ni,,,...
Posted: at 17-06-2016 11:46 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- CHRISETTE at 17-06-2016 11:49 PM (7 years ago)
(f)
I don't think it has gotten to the stage of sending a personal message to her mr kison even though she made you angry,I thought is just comment that people make here most of the things we say we don't even mean it,so calm down pls
Posted: at 17-06-2016 11:49 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 17-06-2016 11:52 PM (7 years ago)
(m)
Tell ram again..,,, e hear ram
Posted: at 17-06-2016 11:52 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dareper at 17-06-2016 11:58 PM (7 years ago)
(m)
Mehhhnn,.this is really interest. Yeah that's how it suppose it be here, it's one of the things that keep me coming to this forum everyday when am not on business tour. I don laugh tire. Hahahahaa.kison, be careful next time
Posted: at 17-06-2016 11:58 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 18-06-2016 12:00 AM (7 years ago)
(m)
hahahahahahahahahahaaaa,,,,, jajajjaajajajajajj..,hehehehahhe
Posted: at 18-06-2016 12:00 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- morgan1 at 18-06-2016 12:05 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: DR.kison on 17-06-2016 09:15 PM
IF ANYBODY LIKE, CARRY THE MATTER FOR HEAD, THAT'S UR PROBLEM.THE PREGNANT WOMAN DEAD AT 7 MONTH,I SAID THE PROBLEM SHOULD HAVE BEEN DIAGNOSED EARLY IN THE PREGNANCY, WHY DO PREGNANT WOMEN GO FOR ANTENATAL Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?? WHY?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?? PRE CLAMPSIA IS THE MAJOR CAUSE OF PRETERM DELIVERY, SO THE PREGNANCY HAS TO BE DELIVERY IMMEDIATELY BY C.S OR THROUGH honeypotL DELIVERY BY THE USE OF DRUGS THAT ENHANCE CERVICAL DILATION EG Misoprostol, AND BY THEN IT WONT KILL THE WOMAN....SIMPLE....THAT IS WHY I SAID HARDLY WILL PRE ECLAMPSIA CAUSE DEATH,,,,HARDLY MEANS ITS NOT OFTEN....SO WHICH WRONG HAVE I COMMENTED BY SAYING THIS, WHEN SOMEONE WAS RUNNING HER MOUTH ANYHOW AND SHE IS NOW A DR.....YOU CAN IMAGINE
Kison,i fink with dis explanation u ar absolutely correct ,,,,,Anybody wey no wan be careful dem allow am to be careless,,,,
Posted: at 18-06-2016 12:05 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- morgan1 at 18-06-2016 12:11 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 17-06-2016 11:46 PM
morgan1 e be like say u be otele,,, abi na naijapals send u come......? 10k ko 10kobo ni,,,...
Grin Grin Grin,,,,,,abeg show me ur Identity and wetin u carry???
Posted: at 18-06-2016 12:11 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 18-06-2016 12:17 AM (7 years ago)
(m)
Hahahahahahaaaa,,,,, no tell me say u blind..,,,
Posted: at 18-06-2016 12:17 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- morgan1 at 18-06-2016 12:35 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 18-06-2016 12:17 AM
Hahahahahahaaaa,,,,, no tell me say u blind..,,,
Maka why?Huh? U don see anybody tell Blind man say rain dey fall???
Posted: at 18-06-2016 12:35 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 18-06-2016 12:37 AM (7 years ago)
(m)
[quoted author=morgan tunji link=topic=298410.msg4918423#msg4918423
Kison,i fink with dis explanation u ar absolutely correct ,,,,,Anybody wey no wan be careful dem allow am to be careless,,,,

[quoted]

Followers of craze idiot wey devil don mess ontop im head come talk say na blessing,,, run waka go shrine go do medicine come tell una morons say im na doctor...,,, I sorry for una condition.....,,,,
morgan1 e go beta say u read d whole gist b4 u waka come here to disgrace ursef.,,,,
Ur moronic doctor tell una say e suppose don notice am at im early pregnancy BT na konfirm lie wey e don shit for una face,,, and una accept im shit... very very badt of u morons..
As far say a woman is pregnant she no fit notice d symptoms until after 5 to 6 months,,,, den if d persin no take am seriously.., d persin don pemme be that
Posted: at 18-06-2016 12:37 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- michaelc80 at 18-06-2016 12:39 AM (7 years ago)
(m)
Hmm sad thing
Posted: at 18-06-2016 12:39 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 8