okatee at 18-06-2016 12:40 AM (8 years ago) (m) Slimmygal abeg no involve yourself for dis matter, come sidon next to me make we talk.. ABEG IE GO ND SIDON FR ONE PLACE. Y WILL SHE SITDOWN WIT U? U NO KNOW SAY I DON PROMISE TO CARI HER GO DUBAI, I NO WANT MAK U CUM MAK HER DY FEEL LYK "DELE MOMODU" OOOO.... NA ME SHE GO SITDOWN WIT JOOOOOORRRR...... Posted: at 18-06-2016 12:40 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
morgan1 at 18-06-2016 12:42 AM (8 years ago) (m) This guy funny sha,,,,,e don go Google search com dey yarn dust here,,,,,Olodo oshi,,,,Oruzuruzu fire u Posted: at 18-06-2016 12:42 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
 B4 dat 1 go reach me miss enter una family parlor..., make d thunder wey dey baff inside oven dey wait NAPA lite to come faya that ur nyash wey u dey take talk... as u shame ursef no no wetin dey happen I come adv u to check d previous happenings b4 nw... BT I don see say u gettam for block head.. We don answer RAM b4 BT I no no say ur own mumu chronic pass RAM Posted: at 18-06-2016 12:54 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
michaelc80 at 18-06-2016 01:04 AM (8 years ago) (m) HahahahahhahahahhahahhahahahhahahahahahhHhahahahhahahahhahahahhaahhahahhahahahahahahhahahahahhahahah I can't fit shout Posted: at 18-06-2016 01:04 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fibula at 18-06-2016 01:10 AM (8 years ago) (m) Laff want kill me ds bcarefulllllllllll virus is spreading lk a wildfir,i think we wl need all d nation's firefighters to b able to quench it.y'all berra bcarefullllllllllllllllll Posted: at 18-06-2016 01:10 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
Dr. Kison You're absolutely right! I'm also a Doctor! A Sonographer to be precise. Pre-eclampsia is the leading cause of PROM (PREMATURE RUPTURE OF MEMBRANE). Hardly does it cause death, rather IUFD (INTRA UTERINE FETAL DEMISE). Don't mind all these uneducated FAGGOTS just reading up Google and posting shits HERE!! Y'ALL BETTER BE CAREFUL.. VERY CAREFUL.. VERY VERY CAREFUL.. EXTREMELY CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL Posted: at 18-06-2016 01:56 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
toshibaelect only ur face dey speak volume... I no no wey dem see u pick com n hw u take enter here...,,, abi u tink say na to dey shout oshodi oshodi o... na im we dey so....? If I woz u one slap... dat ur kpali wey help u find work to dey shout oshodi oshodi...,,, u go cari am go give keke maruwa.. say u wan help am do conductor.. as ur brain don dey touch I no do mistake talk say naijapals don get bunch of lazy and useless bums..,,, nothing dey dier hippopotamus head at all.... Ur moronic statement just show say u be confam mutula moron..,, u no read d previous post even dis 1 wey u read half way,,,, u no understand am come dey shout google.. I go chook my fingers for ur eyes google am comot give am to beta persin wey need am... Idiot lyk u,, aboki wey dey roam for street dey shout im na doctor...,,, u better shut up dat ur conductor smelling mouth b4 I go shut am for you.... FOOL........,,,,,,, go kiss lizard tell am say u be doctor e go hear u Posted: at 18-06-2016 02:33 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I hate that bastard called kison he's a phyuking idiot and should be banned from naijapals.hes useless. Posted: at 18-06-2016 08:50 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
CHRISETTE at 18-06-2016 08:52 AM (8 years ago) (f) Bourne you know go kill me with laugh oo Posted: at 18-06-2016 08:52 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
slimmygal at 18-06-2016 10:34 AM (8 years ago) (f) chai! see as dis place dey hot like fire oooooo, abeg make una let dis issue pass now. Posted: at 18-06-2016 10:34 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimmygal at 18-06-2016 10:37 AM (8 years ago) (f) ABEG IE GO ND SIDON FR ONE PLACE. Y WILL SHE SITDOWN WIT U? U NO KNOW SAY I DON PROMISE TO CARI HER GO DUBAI, I NO WANT MAK U CUM MAK HER DY FEEL LYK "DELE MOMODU" OOOO.... NA ME SHE GO SITDOWN WIT JOOOOOORRRR......
hmmmmmmm, o ga ooooooo. my boss dey around ooooooo Posted: at 18-06-2016 10:37 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol. my bro, wetin small pikin like me know. hope u're doing cool.
So u dey tell me say u be small pikin....,,, as I dey see u so,,, u go no pass me wella. I dey cool like freezer Posted: at 18-06-2016 11:02 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I hate that bastard called kison he's a phyuking idiot and should be banned from naijapals.hes useless.
No leave am..., e never reach that level BT we fit turn dat im face wey be like old frustrated fry pan to band. So go look for stick carry am waka come Posted: at 18-06-2016 11:07 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
[quotelink=topic=298410.msg4918783#msg4918783 date=1466236361] Bourne you know go kill me with laugh oo[lquote] Hahahahahahahaaa...,, na so na.... Posted: at 18-06-2016 11:11 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I just dey observe Posted: at 18-06-2016 11:14 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
slimmygal at 18-06-2016 11:40 AM (8 years ago) (f) So u dey tell me say u be small pikin....,,, as I dey see u so,,, u go no pass me wella. I dey cool like freezer
hehehehehehe, dat one na lie. me wey be say na nose i dey put food, anyway happy wkend. Posted: at 18-06-2016 11:40 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahahahahahahahaaaa....,,, nothing do u joor... Na wa.., so we don enter weekend naw naw..? Na im be say December na tomorrow Posted: at 18-06-2016 11:44 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
scottchris at 18-06-2016 11:47 AM (8 years ago) (m) THIS IS GETTING VERY INTERESTING... WHO POSTED THIS TOPIC SHOULD BE AWARDED.... THE FIGHT DON ENTER 5 PAGES... HMMMM
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 18-06-2016 11:47 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okuboye at 18-06-2016 12:08 PM (8 years ago) (m) IF ANYBODY LIKE, CARRY THE MATTER FOR HEAD, THAT'S UR PROBLEM.THE PREGNANT WOMAN DEAD AT 7 MONTH,I SAID THE PROBLEM SHOULD HAVE BEEN DIAGNOSED EARLY IN THE PREGNANCY, WHY DO PREGNANT WOMEN GO FOR ANTENATAL       ? WHY?      ? PRE CLAMPSIA IS THE MAJOR CAUSE OF PRETERM DELIVERY, SO THE PREGNANCY HAS TO BE DELIVERY IMMEDIATELY BY C.S OR THROUGH honeypotL DELIVERY BY THE USE OF DRUGS THAT ENHANCE CERVICAL DILATION EG Misoprostol, AND BY THEN IT WONT KILL THE WOMAN....SIMPLE....THAT IS WHY I SAID HARDLY WILL PRE ECLAMPSIA CAUSE DEATH,,,,HARDLY MEANS ITS NOT OFTEN....SO WHICH WRONG HAVE I COMMENTED BY SAYING THIS, WHEN SOMEONE WAS RUNNING HER MOUTH ANYHOW AND SHE IS NOW A DR.....YOU CAN IMAGmINE Dr kison, Stop replying these fools. I blame dis on Nigeria Educational system that is why so difficult for them to comprehend ur comment. d more u try to explain the more dere flat brain get confuse Posted: at 18-06-2016 12:08 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 idiot u fink say na everybody wey dey here be Nigerians..,, moronic imbecile ur first error don speak vlm say na u be d fool.. Konfirm ode oponu,, I no do mistake talk say dat yeye okuko don get him yansh lickers..,,, infact okuboye ur maggot head don knock Posted: at 18-06-2016 12:18 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |