for ladies who use guys... (Page 2)

Date: 08-07-2010 7:58 pm (13 years ago) | Author: lasur angel
1 [2] 3 4
- esonu at 9-07-2010 08:21 AM (13 years ago)
(m)
@sophiebaby>heheheheeh this one worst ooooo.. wetin dat two people for ur profile pix dey do

Posted: at 9-07-2010 08:21 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Priceless-jewel at 9-07-2010 08:23 AM (13 years ago)
(m)
me i wan use girl picture o....oya esonu send me one
Posted: at 9-07-2010 08:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 9-07-2010 08:45 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on  9-07-2010 08:21 AM
@sophiebaby>heheheheeh this one worst ooooo.. wetin dat two people for ur profile pix dey do

dem dey do something naa. u fit ask dem sef

Posted: at 9-07-2010 08:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- oyindabty at 9-07-2010 08:56 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  9-07-2010 08:45 AM
Quote from: esonu on  9-07-2010 08:21 AM
@sophiebaby>heheheheeh this one worst ooooo.. wetin dat two people for ur profile pix dey do

dem dey do something naa. u fit ask dem sef

dem dey do exercise pressin up n down but if u no believe u fit still ask dem ooooo..Lol....
Posted: at 9-07-2010 08:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 9-07-2010 09:04 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on  9-07-2010 08:21 AM
@sophiebaby>heheheheeh this one worst ooooo.. wetin dat two people for ur profile pix dey do

I tot guys should love dis pic..........its remind them of something Kiss
Posted: at 9-07-2010 09:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 9-07-2010 09:12 AM (13 years ago)
(f)
passing wit a male profile picture
Posted: at 9-07-2010 09:12 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 9-07-2010 09:22 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: qunodinga on  9-07-2010 09:04 AM
Quote from: esonu on  9-07-2010 08:21 AM
@sophiebaby>heheheheeh this one worst ooooo.. wetin dat two people for ur profile pix dey do

I tot guys should love dis pic..........its remind them of something Kiss

if no one like am i no say dinga like am.

Posted: at 9-07-2010 09:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- priceless87 at 9-07-2010 09:31 AM (13 years ago)
(f)
[quote author=Priceless-jewel link=topic=41330.msg1362843#msg1362843 date=1278659491]
who is dis priceless87?
[/quote]
[/color]

I am that I am
Posted: at 9-07-2010 09:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 9-07-2010 09:33 AM (13 years ago)
(m)
see as girls 4 NP don rotting finish
Posted: at 9-07-2010 09:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 25novsep at 9-07-2010 09:52 AM (13 years ago)
(m)
...? ...? No wonder I took a snap of my sneakers as a profile pic'... AH! AH! AH! AH! AH! AH! I Think we should get to know the faces of those we are chatting with, aight? Don't be ashamed if you're not photogenic UR STILL AN IMAGE OF GOD!!
Posted: at 9-07-2010 09:52 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- blessedme at 9-07-2010 09:55 AM (13 years ago)
(f)
@25novsep show urself first
Posted: at 9-07-2010 09:55 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- acaalliy at 9-07-2010 10:04 AM (13 years ago)
(m)
.... I dey craze?
Posted: at 9-07-2010 10:04 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 9-07-2010 10:14 AM (13 years ago)
(f)
who cares
Posted: at 9-07-2010 10:14 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 9-07-2010 11:01 AM (13 years ago)
(m)
na only girls wey worwor no dey show dia face
if na lie show ur face
Posted: at 9-07-2010 11:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 9-07-2010 11:08 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  9-07-2010 08:13 AM
onyii follow sef!

u sure say u dey see well ?  Grin Grin

Posted: at 9-07-2010 11:08 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 9-07-2010 11:11 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  9-07-2010 11:01 AM
na only girls wey worwor no dey show dia face
if na lie show ur face

Some poeple here dey look for picture wey they go carry do illigal things oooo . Me i no dey house !!  Shocked Shocked Shocked Roll Eyes

Posted: at 9-07-2010 11:11 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 9-07-2010 11:15 AM (13 years ago)
(m)
peeping

Posted: at 9-07-2010 11:15 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 9-07-2010 11:24 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  9-07-2010 11:11 AM
Quote from: wallas on  9-07-2010 11:01 AM
na only girls wey worwor no dey show dia face
if na lie show ur face

Some poeple here dey look for picture wey they go carry do illigal things oooo . Me i no dey house !!  Shocked Shocked Shocked Roll Eyes
e be like say u worwor well dis 1 wey monkey dey arrange u like banana Shocked
Posted: at 9-07-2010 11:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 9-07-2010 11:25 AM (13 years ago)
(m)
Huh???

Posted: at 9-07-2010 11:25 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 9-07-2010 12:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  9-07-2010 11:01 AM
na only girls wey worwor no dey show dia face
if na lie show ur face
who u talkin to ?
Posted: at 9-07-2010 12:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4