Five Important Qualities in a Woman (Page 4)

Date: 05-11-2010 1:42 pm (13 years ago) | Author: Baruda
1 2 3 [4] 5
- terryworld at 10-01-2011 11:56 AM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 10-01-2011 11:56 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 10-01-2011 08:57 PM (13 years ago)
(m)
terry abeg where ARABIC DEY?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
Posted: at 10-01-2011 08:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- josiahlawson at 11-01-2011 10:24 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Josh4love on 10-01-2011 02:19 AM
As a man

1. It's important to have a woman, who helps at home, who cooks from time to time, cleans up and has a job.

2. It's important to have a woman, who can make you laugh.

3. It's important to have a woman, who you can trust and who doesn't lie to you.

4. It's important to have a woman, who is good in bed and who likes to be with you.

5. It's very, very important that these four women WILL BE ONE WOMAN IN A MAN,S LIFE.

ALL THIS ANSWER IS GOOD BUT IT HAS TO BE IN THE LIFE OF A PARTICULER WOMAN IN A MAN,S LIFE.

PLEASE MAKE UNA CLAP FOR MEOOOOO LADIES.

Bros talk True...............

na One girlfriend you get?///? Embarrassed Grin Grin Grin
Posted: at 11-01-2011 10:24 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 12:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: brizio on  8-01-2011 05:32 AM
person no go talk true una go don attack am.
how many of una get one babe here?
and babes how many get one bobo
and if indeed u get one, how faithful av u been?
u smoke grass
na only one babe i get
 Angry

Posted: at 11-01-2011 12:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 12:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 10-01-2011 08:57 PM
terry abeg where ARABIC DEY?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
bros na true oooo
i don dey miss that guy so much
i wonder where him dey now Smiley Smiley Smiley

Posted: at 11-01-2011 12:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 11-01-2011 02:32 PM (13 years ago)
(m)
me and him dey chat 4 FB steady.him dey FB always

Posted: at 11-01-2011 02:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 04:01 PM (13 years ago)
(m)
troway him contact give us nah
na wah to u oooo

give us him contact Cheesy Cheesy

Posted: at 11-01-2011 04:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 11-01-2011 08:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 11-01-2011 12:07 PM
Quote from: kaycee22 on 10-01-2011 08:57 PM
terry abeg where ARABIC DEY?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
bros na true oooo
i don dey miss that guy so much
i wonder where him dey now Smiley Smiley Smiley
abi  dem don kidnap am for vilage?
Posted: at 11-01-2011 08:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 11-01-2011 08:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 11-01-2011 04:01 PM
troway him contact give us nah
na wah to u oooo

give us him contact Cheesy Cheesy
Abeg make i get ur fb contact or arabic own jor........
Posted: at 11-01-2011 08:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 11-01-2011 10:44 PM (13 years ago)
(m)
wetin una dey talk self?

Posted: at 11-01-2011 10:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 12:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 11-01-2011 08:24 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-01-2011 12:07 PM
Quote from: kaycee22 on 10-01-2011 08:57 PM
terry abeg where ARABIC DEY?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
bros na true oooo
i don dey miss that guy so much
i wonder where him dey now Smiley Smiley Smiley
abi  dem don kidnap am for vilage?

heheheheee
him no be whitey nah
why them go kidnap am? Grin

Posted: at 12-01-2011 12:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 12:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 11-01-2011 08:26 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-01-2011 04:01 PM
troway him contact give us nah
na wah to u oooo

give us him contact Cheesy Cheesy
Abeg make i get ur fb contact or arabic own jor........

make we first get arab own first Grin

Posted: at 12-01-2011 12:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 12:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 11-01-2011 10:44 PM
wetin una dey talk self?

wetin we dey talk be say
we want make u give us arab fb contact
so that we can reach him

Posted: at 12-01-2011 12:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 12-01-2011 10:26 PM (13 years ago)
(m)
dat's all....
do u get it?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
Posted: at 12-01-2011 10:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-01-2011 11:13 PM (13 years ago)
(m)
ok  him fb nane na
Äæãçëðéýúúßøöøöøí

Posted: at 12-01-2011 11:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 12-01-2011 11:16 PM (13 years ago)
(m)
ok i don add am....... phyuk u......
Posted: at 12-01-2011 11:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 13-01-2011 08:05 AM (13 years ago)
(m)
thank god say na 'u' kaycee f*ck. 

Posted: at 13-01-2011 08:05 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 13-01-2011 02:52 PM (13 years ago)
(f)
laffin @comments
Posted: at 13-01-2011 02:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 14-01-2011 12:56 AM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 14-01-2011 12:56 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 14-01-2011 09:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 13-01-2011 02:52 PM
laffin @comments
terry why she dey laff 4low u,,, u no go push fall?
Posted: at 14-01-2011 09:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5