The lift (Page 2)

Date: 14-01-2011 3:45 pm (13 years ago) | Author: Deji Anthony
1 [2] 3 4 5 ... 9
- Kristiantus at 25-01-2011 10:30 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
Posted: at 25-01-2011 10:30 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 25-01-2011 10:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
skypon, no mind am jare... na so she go dey shaki-shaki up and down... Angry
Posted: at 25-01-2011 10:31 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-01-2011 10:46 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:30 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
abi u sef wan buy 1 plot 4 there?
Posted: at 25-01-2011 10:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 25-01-2011 10:58 AM (13 years ago)
(f)
u go fear
Posted: at 25-01-2011 10:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-01-2011 11:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:46 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:30 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
abi u sef wan buy 1 plot 4 there?
buy wetin? Huh?
you see that girl cool-and-d-gang wey you dey bodyguard so, believe na she go soon sell you into slavery... make we bet am.. Angry
Posted: at 25-01-2011 11:19 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-01-2011 12:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:19 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:46 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:30 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
abi u sef wan buy 1 plot 4 there?
buy wetin? Huh?
you see that girl cool-and-d-gang wey you dey bodyguard so, believe na she go soon sell you into slavery... make we bet am.. Angry
hmmm..ok i don fear...oya! who dey follow her talk sef?
Posted: at 25-01-2011 12:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-01-2011 12:19 PM (13 years ago)
(m)
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
Posted: at 25-01-2011 12:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-01-2011 12:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
ehn? wetin b dat? e sweet like otapiapia?
Posted: at 25-01-2011 12:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-01-2011 01:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:46 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
ehn? wetin b dat? e sweet like otapiapia?
Huh? Huh? Huh?
ahhaaa... e le yi ti ya we ree... Angry
you see die you no run. okay.
Posted: at 25-01-2011 01:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-01-2011 01:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 01:01 PM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:46 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
ehn? wetin b dat? e sweet like otapiapia?
Huh? Huh? Huh?
ahhaaa... e le yi ti ya we ree... Angry
you see die you no run. okay.
lol...wetin naw?
Posted: at 25-01-2011 01:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-01-2011 01:50 PM (13 years ago)
(m)
chiee... i pity this man oo..
Posted: at 25-01-2011 01:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?

who dey talk about like for here nah?
abi u don dey get interest for the babe?

abeg oo toast am if u like am
i no hold am Angry Angry Angry Angry

Posted: at 30-01-2011 11:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:34 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:31 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
skypon, no mind am jare... na so she go dey shaki-shaki up and down... Angry
tanx jare
she need to be put in prison for 2years for a start Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 11:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:36 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:19 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:46 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:30 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
abi u sef wan buy 1 plot 4 there?
buy wetin? Huh?
you see that girl cool-and-d-gang wey you dey bodyguard so, believe na she go soon sell you into slavery... make we bet am.. Angry

no mind the guy
ee be like say she don use juju cover him eyes Undecided Undecided

Posted: at 30-01-2011 11:36 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:37 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
for sure nah Grin

Posted: at 30-01-2011 11:37 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:39 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:46 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
ehn? wetin b dat? e sweet like otapiapia?

ur own don finish be that

make i go dig ur 6feet
and buy ur travelling box Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 11:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 30-01-2011 11:40 AM (13 years ago)
skypo, you don talk too much,oya enter lift ,make that your two face become one,
i dey wait for you oooooooooooooooo.
come quick guick
Posted: at 30-01-2011 11:40 AM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 10:59 AM (13 years ago)
(m)
u no like me ooooooooooo
ok, i go change my pics
and i no go talk too much again Grin Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 10:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 11:01 AM (13 years ago)
(m)
na only laff i go dey laff




 Grin

Posted: at 31-01-2011 11:01 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 11:01 AM (13 years ago)
(m)
 Grin

Posted: at 31-01-2011 11:01 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 9

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Naira Marley’s Cybercrime Trial Stalled

  2. Actress Aisha Lawal Look Stunning As She Celebrates Birthday With Indian Girl Themed Photos

  3. "Tinubu Battled Spiritual Forces Before Inauguration As President" – Bisi Akande

  4. Dolapo Badmus Calls For Arrest Of Proprietor Of Private School For Singing Old National Anthem

  5. EFCC Arrests 40 Internet Fraudsters In Akwa Ibom Raid

  6. Lady Who Invested N210k In Davido’s Coin Laments As She Loses Over N180k Within 24 hours

  7. Declare May 30 Public Holiday – Nnamdi Kanu’s Lawyer Tells South-East Governors

  8. Nigerian Graduate Becomes Akara Seller After 4 Years in University (Video)

  9. 300 Women’s Groups Urge Women to Boycott Erisco Foods Products Due to Detention of Chioma Okoli

  10. Nigerian Waitress Receives N200k Tip For Outstanding Service From Customer

  11. Akpabio's Media Aide, Eyiboh Debunks The Senate President Is Suffering From Amnesia

  12. Keyamo Suspends Enforcement Of Collection Of Helicopter Landing Levies

  13. Colonial Masters Will Beg Africa Soon, Continent Will Rule The World – Primate Ayodele

  14. Police Reunite Missing Speech-Impaired Boy With Parents (Photo)

  15. Simon Ekpa Claims 30 Million People Voted ‘During Self-Referendum’

  16. Nigerian S3x Worker Imprisoned For 5 Years For Trafficking Young Girls In Ghana

  17. Man Retraces His Step After Spotting Himself On CCTV Trying To Steal Jeans In A Shop (VIDEO)

  18. Mass Shooting In Minneapolis Suburbs Leaves Police Dead And Many Injured

  19. Manufacturer Of Huggies A Baby Diaper Company To Shut Down N100m Investment In Nigeria

  20. FG Releases ₦3.8 Billion To Support Nigerian Students Stranded Abroad


THIS WEEK
  1. A 12 Year Old Russian Boy Is Alleged To Be The Founder Of Tapswap

  2. VIDEO: Deeper Life's Pastor Kumuyi Relocates To UK After Urging Nigerians To Back Tinubu

  3. Peter Obi Highlights Conditions For PDP, Labour Party Merger Ahead of 2027 Polls

  4. Actress, Moyo Lawal Flaunts Her Banging Body In Bikini Wear Days After Being Dragged Online

  5. PHOTOS: Korra Obidi Shocks Many With Her Outfit At The Caribbean's Carnival

  6. Peter Okoye's Wife Speaks Amidst her Brother In Law's New Marriage

  7. Severed Human Head Left On Bridge In Ogun State Following Cult Clash (Graphic Photos)

  8. Trending Video Of Lady Stopping Groom From Dancing With His Bride At Their Wedding

  9. Netizens Dig Out Old Video Of Influencer Saida Boj Days After Her Controversial Interview

  10. Father, Bala Abubakar Sells 6 Biological Children To Traffickers In Sokoto, Buyers Arrested


TOP MEMBERS: