
continue to laf but beware of people wey dey find crazy people for ritual make dem no carry you for road cos i still dey enjoy you



i no dey mad ooooo
i just dey glad





Posted: at | |
Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 11:57 AM Quote from: soki4real on 5-02-2011 01:34 AM Quote from: Skypon2002 on 31-01-2011 11:01 AM na only laff i go dey laff ![]() continue to laf but beware of people wey dey find crazy people for ritual make dem no carry you for road cos i still dey enjoy you ![]() ![]() ![]() i no dey mad ooooo i just dey glad ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xavexdo5 on 7-02-2011 11:13 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 11:58 AM Quote from: soki4real on 5-02-2011 01:36 AM Quote from: Skypon2002 on 5-02-2011 01:20 AM u dey craze oooo na that ur large head i go burst for u ![]() ![]() i go join u burst d head ![]() ![]() ![]() i go carry bottle, u go carry plank we go reduce that head to him normal size ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() me i go carry moter to pound dat head too dat head must straight today me self join oooo ![]() ![]() ![]() ok i join and i don support skypon now but i go carry 4building to brake the head . pls what is the name of the cream you dey use for your face , you dey shine inside your pics, Sexy boi ![]()
| |||||
huh! Replysoki, me nor be sexy boi ooooo jor ooooo sexy bois plenty 4 dis forum.e.g river,emejuru n friends ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xavexdo5 on 8-02-2011 01:26 AM huh! soki, me nor be sexy boi ooooo jor ooooo sexy bois plenty 4 dis forum.e.g river,emejuru n friends ![]() ![]() ![]() ![]() emejuru no sexy at all , you sexy pass all of them , i love your skin lol
| |||||
Quote from: soki4real on 8-02-2011 01:49 AM Quote from: xavexdo5 on 8-02-2011 01:26 AM huh! soki, me nor be sexy boi ooooo jor ooooo sexy bois plenty 4 dis forum.e.g river,emejuru n friends ![]() ![]() ![]() ![]() emejuru no sexy at all , you sexy pass all of them , i love your skin lol soki! i no like dis tin wey u de talk ooooo in short i de come ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
why you dey run? Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 8-02-2011 02:21 AM why you dey run? He run to toilet
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:30 PM Quote from: mrvoue on 7-02-2011 01:03 PM b like sey me sef go enter the lift mayb e fit do somthn bout this head cos neck dey pain me ![]() abeg enter oooo make modification happen for ur head ![]()
| |||||
Quote from: xavexdo5 on 7-02-2011 11:13 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 11:58 AM Quote from: soki4real on 5-02-2011 01:36 AM Quote from: Skypon2002 on 5-02-2011 01:20 AM u dey craze oooo na that ur large head i go burst for u ![]() ![]() i go join u burst d head ![]() ![]() ![]() i go carry bottle, u go carry plank we go reduce that head to him normal size ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() me i go carry moter to pound dat head too dat head must straight today me self join oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() oh boy, no be small thing ooooo we need to work on that head with plenty weapons ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: soki4real on 8-02-2011 12:09 AM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 11:58 AM Quote from: soki4real on 5-02-2011 01:36 AM Quote from: Skypon2002 on 5-02-2011 01:20 AM u dey craze oooo na that ur large head i go burst for u ![]() ![]() i go join u burst d head ![]() ![]() ![]() i go carry bottle, u go carry plank we go reduce that head to him normal size ![]() ![]() hmm, you be expact ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u don 4get say na me reduce ur senior bros own? ![]() ![]() ![]() ![]() i don reduce plenty people own, so ur own no go be problem for me ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: soki4real on 8-02-2011 12:13 AM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 11:57 AM Quote from: soki4real on 5-02-2011 01:34 AM Quote from: Skypon2002 on 31-01-2011 11:01 AM na only laff i go dey laff ![]() continue to laf but beware of people wey dey find crazy people for ritual make dem no carry you for road cos i still dey enjoy you ![]() ![]() ![]() i no dey mad ooooo i just dey glad ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u don 4get say i be rapper but i no be dagrin ooooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: soki4real on 8-02-2011 12:17 AM Quote from: xavexdo5 on 7-02-2011 11:13 PM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 11:58 AM Quote from: soki4real on 5-02-2011 01:36 AM Quote from: Skypon2002 on 5-02-2011 01:20 AM u dey craze oooo na that ur large head i go burst for u ![]() ![]() i go join u burst d head ![]() ![]() ![]() i go carry bottle, u go carry plank we go reduce that head to him normal size ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() me i go carry moter to pound dat head too dat head must straight today me self join oooo ![]() ![]() ![]() ok i join and i don support skypon now but i go carry 4building to brake the head . pls what is the name of the cream you dey use for your face , you dey shine inside your pics, Sexy boi ![]() no ooo we no wan break the head we just wan reduce am to the normal size xavesdo5, na shine-shine bobo nah na engine oil him dey rub for him face so that him go dey shine ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: mrvoue on 8-02-2011 07:34 AM Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 06:30 PM Quote from: mrvoue on 7-02-2011 01:03 PM b like sey me sef go enter the lift mayb e fit do somthn bout this head cos neck dey pain me ![]() abeg enter oooo make modification happen for ur head ![]() ok w8ing ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
hehe...evrybody na yansh i show u now...see my YANNNSSSSHHHH Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
una be ogiri and okpeyi ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
see yansh and bow Reply![]()
| |||||
shrinked nyash ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: mrvoue on 8-02-2011 10:31 AM hehe...evrybody na yansh i show u now...see my YANNNSSSSHHHH ur nyash wey be like grand mama face ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
am impressed but still change ur profile pix lol Reply
| |||||
u are actually funny but ur pix aint funny Reply
|
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Rapper, Phyno Unveils His Daughter, Shares Adorable Video to Mark Her Second Birthday
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Emotional Moment Femi Adebayo Presented His 2025 AMVCA Trophies to His Dad, Adebayo Salami
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners