THE RAPE CASE. (Page 2)

Date: 18-03-2011 5:53 pm (13 years ago) | Author: Emmanuel Tawah
1 [2]
- Deffney at 20-03-2011 02:20 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Riverniger1 on 19-03-2011 08:47 PM
wetin carry me come here again?

na ur hand Cheesy

Posted: at 20-03-2011 02:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Steelamazon at 20-03-2011 04:38 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 19-03-2011 04:31 PM
nooooo
na jungle i dey
i dey enjoy my self here with my good friend
so na like dis u dey eh stephen? Na bcos of u i take enter dat psykolomental jungle prison and na also bcos of u i forfeited my release cos u failed 2 do dat prison break wey i tell u. Now, u come leave me here waka go anoda side of d prison dey jollyment, abi? U bad o o!





Posted: at 20-03-2011 04:38 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 20-03-2011 07:15 PM (13 years ago)
yeye
Posted: at 20-03-2011 07:15 PM (13 years ago) |
Reply
- Deffney at 20-03-2011 07:15 PM (13 years ago)
(f)
who? na u?

Posted: at 20-03-2011 07:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- KUDOS-GUTSY at 21-03-2011 12:55 AM (13 years ago)
(m)
WHICH KIND RAPE BE THAT, ABEG MAKE I PASS Huh?
Posted: at 21-03-2011 12:55 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 21-03-2011 01:08 AM (13 years ago)
more yeye
Posted: at 21-03-2011 01:08 AM (13 years ago) |
Reply
1 [2]

fire TRENDING GISTS fire