Tyahaya at 17-04-2012 03:15 PM (12 years ago) (m) goodluck
thank you jare my man,na only you i go share the money with... Posted: at 17-04-2012 03:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 17-04-2012 03:15 PM (12 years ago) (m) with that amount i dont care of she is ajani sister
you still dey sick oooooo Posted: at 17-04-2012 03:15 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Treasure2 at 17-04-2012 03:17 PM (12 years ago) (f) Posted: at 17-04-2012 03:17 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 17-04-2012 03:40 PM (12 years ago) (m) Posted: at 17-04-2012 03:40 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sexyBishop at 17-04-2012 03:47 PM (12 years ago) (m) Then if I was a man
wetin be ur own sef u like moni too much shai....well i need the woman contact as i be man and u na woman make i smoke i dey come Posted: at 17-04-2012 03:47 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
saintdav76 at 17-04-2012 03:49 PM (12 years ago) (m) Am available Posted: at 17-04-2012 03:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 17-04-2012 04:00 PM (12 years ago) (m) for what? Posted: at 17-04-2012 04:00 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Treasure2 at 17-04-2012 04:07 PM (12 years ago) (f) For marriage, , Ajanni abeg, i no fit laugh Posted: at 17-04-2012 04:07 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 17-04-2012 04:10 PM (12 years ago) (m) Reply |
verah at 17-04-2012 04:17 PM (12 years ago) (f) verah !!! verah!!!! how many times did i call u? wetin be your problem sef? this 1 na business talk no be religion,so dnt interfere,or na your money i won use fly there? abi you are angry u can't be the 1 to marry her cos she didn't request 4 a woman, tell me the truth,u are angry,abi? hahhahahhahahhahahhahahhahha dis one wey u dey open eye lik this i beg never bite me ooo...... marry bokoharam? me no go fit oo na u go fit nah and am happy for u safe journey oooo
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 17-04-2012 04:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 17-04-2012 04:41 PM (12 years ago) (m) i am very interested ohhh............email me [email protected] or call 07043604915....if she even need all my family as maids no problem....but pls tell me where xcatly will i send her my message interested candidate in the Marriage Vacancy: [email protected],+919582887274,New Delhi India. Hi Honey, i kind of like to know you better, just more intimately if you don't mind my saying, i ain"t such a great talker n all, but i got some good moves if you know what i mean.i"l be the ideal husband for you,ready to cherish and respect your wishes and vice vacer.CAL ME JONES. Oh Boi see de way guys dey fall my hand.Because of woman money some guys wan just use their hand boko haram their life.This woman talk say some condition if attached to it,una no even try to find out the conditions first to know if una go fit cope with it,una just dey rush dey put advert here and i dey see say una mean am no be play.Make i tell una if any of you guys mean dis business make the person go India and radio broadcast himself for TV so that this woman go see u,because this una advert no go beyond this NP,but i sorry for your family if u no come back alive.Una no even know weather this woman get HIV or IBI,or Acha era or ,gonokakus,or mkpum or igbaburu etc and una want marry.
The devils gift is always give and take.Mary me based on my conditions and take money,and some lazy bones wan die put!!!!!!!!! Posted: at 17-04-2012 04:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
succee at 17-04-2012 04:49 PM (12 years ago) (f) say wetin happen.? Posted: at 17-04-2012 04:49 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
RUN FOR YOUR LIVES SHE HAS AIDS ! Posted: at 17-04-2012 05:04 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Aloyy at 17-04-2012 05:08 PM (12 years ago) (m) What's the email address we are sending our number to? Posted: at 17-04-2012 05:08 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
aliaaz at 17-04-2012 05:15 PM (12 years ago) (m) k
They closed the door but that ain't stop me from coming in ;) Posted: at 17-04-2012 05:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmmmmmmmmm Posted: at 17-04-2012 05:17 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tippa at 17-04-2012 05:21 PM (12 years ago) (m) RUN FOR YOUR LIVES SHE HAS AIDS !
na lie jor, AJANNI na true? Posted: at 17-04-2012 05:21 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
danny6 at 17-04-2012 05:33 PM (12 years ago) (m) I for give u my handsome brother but I no won make u kill am with bumb. go marry ur malam papa. ezi
Posted: at 17-04-2012 05:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 17-04-2012 05:36 PM (12 years ago) (m) Oh Boi see de way guys dey fall my hand.Because of woman money some guys wan just use their hand boko haram their life.This woman talk say some condition if attached to it,una no even try to find out the conditions first to know if una go fit cope with it,una just dey rush dey put advert here and i dey see say una mean am no be play.Make i tell una if any of you guys mean dis business make the person go India and radio broadcast himself for TV so that this woman go see u,because this una advert no go beyond this NP,but i sorry for your family if u no come back alive.Una no even know weather this woman get HIV or IBI,or Acha era or ,gonokakus,or mkpum or igbaburu etc and una want marry.
The devils gift is always give and take.Mary me based on my conditions and take money,and some lazy bones wan die put!!!!!!!!!
Tell them my guy. Posted: at 17-04-2012 05:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
give the phone number of the woman let me call him now Posted: at 17-04-2012 05:39 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |