Bros, na levels, this gonna be another trend for naija stars, nigerians too deh show, but i like it

Posted: at | |
Quote from: imonlove on 20-04-2012 04:57 PM what is wrong with our own country.... so them no if do wedding here for 9ja na France them com go. Bros, na levels, this gonna be another trend for naija stars, nigerians too deh show, but i like it ![]()
| |||||
Quote from: makelly on 20-04-2012 06:21 PM Nothing wrong with Jonathan, if it is you what will you Nothing wrong attending a wedding but him go go sell himself cheap for those ashwo gals, quote me!!!!!!
| |||||
Quote from: sonarus on 20-04-2012 06:42 PM nah subsidy money he dey use go france smh. Boko haram dey promise attacks ma guy dey go watch wedding nothin dey sha onye oku nah gba beya ona chu oke!!!!!!!!!
| |||||
I think d man has no job to do Reply
| |||||
So what's there if he attends. Replyi love me
| |||||
so is no longer safe to wed in naija is that what she is trying to say, ok na we dey wait u Reply
| |||||
Quote from: wilat on 20-04-2012 07:01 PM So what's there if he attends. Make him attend nah!!!!!! wetin concern agbero with over load!!!!! Dat one nah for people like you wey like am!!!!!!! If he must go let him go with him umbrella madam QED!!!!!!!!!!!!
| |||||
there is nothing wrong if he goes for the wedding, provided madam follow am go, for security reasons Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Mr Presido don tire for BH wahala so him wen go where them no go fit give am wahala. Reply
| |||||
![]()
| |||||
I'll leave Amsterdam's Schipol this evening to Charles de gaulle for the wedding. Reply
| |||||
our less-busy presido is at it again useless man kebilla i think you are out of your senses can you insult your father like that? pls mind your speach and learn some manners. Reply
| |||||
Abeg una!!! him never go na dey just invite em......aah aah...... Replywish u all d best dear stephany ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i wish u invite me i for 4 don reach now.....
| |||||
Quote from: JalanJalan on 20-04-2012 07:05 PM Make him attend nah!!!!!! wetin concern agbero with over load!!!!! Dat one nah for people like you wey like am!!!!!!! If he must go let him go with him umbrella madam QED!!!!!!!!!!!! Hope all is well i love me
| |||||
IT IS GUUD FOR PRESIDENT FOR FINDING OUT TIME FOR WEDDING IN PARIS Reply
| |||||
Quote from: ZION7ZION on 20-04-2012 07:09 PM there is nothing wrong if he goes for the wedding, provided madam follow am go, for security reasons Lol...I got you if first lady can reason like u are ![]() ![]() ![]() ![]() LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Mr pressy na wah 4 u and everyday here and there party i wish u to meet boko haram there too i'm sure they will spell ur name? Reply
| |||||
Presido presido enjoy na your God give u simle on Reply
| |||||
Presido presido enjoy na your God give u simle on Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)