NOT AGAIN: Hausa community clashes in Lagos (Page 6)

Date: 23-04-2012 12:39 am (12 years ago) | Author: Urchman
1 ... 3 4 5 [6]
- verah at 25-04-2012 07:07 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on 25-04-2012 01:52 AM
As wise malam wey u bi,i expected you to condemn this violence acts in your hausa and mulisms blood and keep this sermon inside your back brain.When will u guys seize  from killing people for no reason?
of cos nt u can never c him condemin d act cos he is one of dem...
u no c as him resemble vampire zombie inside him piks.....
all dis him long yahmayahma wen him dey write no even concern me cos i no dey read am once i see say na him name nd na him people stowie i go jus comot eye fr him comments...
me don warn am any of my friend wey talk here nd him requote them i will mak sure i mak that day hell fr him..
and he b lik say d guy sef knw that y him prefer to write him gaggons on his own witout requotin anyone............
Seriously he is d best defination of hipocrite... na real chamellon na him he b

Posted: at 25-04-2012 07:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 26-04-2012 12:35 AM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 26-04-2012 12:35 AM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- FinlandGuy at 26-04-2012 01:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: verah on 25-04-2012 07:07 PM
of cos nt u can never c him condemin d act cos he is one of dem...
u no c as him resemble vampire zombie inside him piks.....
all dis him long yahmayahma wen him dey write no even concern me cos i no dey read am once i see say na him name nd na him people stowie i go jus comot eye fr him comments...
me don warn am any of my friend wey talk here nd him requote them i will mak sure i mak that day hell fr him..
and he b lik say d guy sef knw that y him prefer to write him gaggons on his own witout requotin anyone............
Seriously he is d best defination of hipocrite... na real chamellon na him he b

The V baby,i dey feel you wella,na you fit dem well well.I dey hail you ohh pass IBB,Atiku and Bughari.
Posted: at 26-04-2012 01:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 26-04-2012 01:57 PM (12 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 26-04-2012 01:57 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- verah at 26-04-2012 02:10 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on 26-04-2012 01:22 PM
The V baby,i dey feel you wella,na you fit dem well well.I dey hail you ohh pass IBB,Atiku and Bughari.
brosss i dey hail ooooooooo  Smiley Smiley Smiley Smiley  Kiss Kiss

Posted: at 26-04-2012 02:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicco77 at 17-06-2012 12:40 AM (11 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 17-06-2012 12:40 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 17-06-2012 11:20 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 26-04-2012 01:57 PM
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 17-06-2012 11:20 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- dickman2 at 30-06-2012 05:51 PM (11 years ago)
(m)
why na ..
Posted: at 30-06-2012 05:51 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6]