Posted: at | |
Quote from: wilson200 on 23-04-2012 10:29 PM AJANNI,wetin u fin reach dere if u no be her customer. i got something doing at the area na , on daily basis
| |||||
Quote from: wilson200 on 23-04-2012 10:29 PM AJANNI,wetin u fin reach dere if u no be her customer. i c so you be her regular customer too?
| |||||
Quote from: legionkiwi on 24-04-2012 12:17 AM ajani hw far? how far is far? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ok o Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 24-04-2012 09:29 AM how far is far? u see the topic ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 23-04-2012 08:15 PM Words from a frustrated soul. #fact! my dear u dey mind that hipocrite.. if na christian or igbo story u go c am dey provide fake link everywia.. it has to do wit his religion now him don start that him stupid preachin... i swear d guy is d best defination of d word hipocrite..... i never see human being lik that bfor fr my life... na wa oooo ... if it christians that r talkin u will c him condemin but if it is people u will c him supporin wit fake links..... anywia christians dey talk u go see am dey shw that him yeye sef to b noticed.... i don warn am if him quote any of my frnd fr dis np he will hav me to face...... babe i swear d dude really nid to go die fr bush or canal mak him pik him choice...... ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
aboki don start again Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: legionkiwi on 24-04-2012 02:05 PM u see the topic [/quote which topic?
| |||||
the people clashing Reply
| |||||
Quote from: verah on 24-04-2012 05:03 PM my dear u dey mind that hipocrite.. if na christian or igbo story u go c am dey provide fake link everywia.. it has to do wit his religion now him don start that him stupid preachin... i swear d guy is d best defination of d word hipocrite..... i never see human being lik that bfor fr my life... na wa oooo ... if it christians that r talkin u will c him condemin but if it is people u will c him supporin wit fake links..... anywia christians dey talk u go see am dey shw that him yeye sef to b noticed.... i don warn am if him quote any of my frnd fr dis np he will hav me to face...... babe i swear d dude really nid to go die fr bush or canal mak him pik him choice...... No be lie you talk my dear very biased human being. He thinks he's smart but he's clearly not. He's just fooling himself and no one else. KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: verah on 24-04-2012 05:03 PM my dear u dey mind that hipocrite.. if na christian or igbo story u go c am dey provide fake link everywia.. it has to do wit his religion now him don start that him stupid preachin... i swear d guy is d best defination of d word hipocrite..... i never see human being lik that bfor fr my life... na wa oooo ... if it christians that r talkin u will c him condemin but if it is people u will c him supporin wit fake links..... anywia christians dey talk u go see am dey shw that him yeye sef to b noticed.... i don warn am if him quote any of my frnd fr dis np he will hav me to face...... babe i swear d dude really nid to go die fr bush or canal mak him pik him choice...... Very if to say i see you now,i for Pop Pop Champagne for your head becos of this your comment.Im dey preach to fools no be ppl like us,we know him wella,im think say im sabi something pass every body.Instead of im to condemn im brodas killing and volience behavior he is hear preaching nuisance to malam like him.If to say na something we concern Ibo or xtians now na him dey go find fake link come post here.
| |||||
Quote from: open_reality on 23-04-2012 08:15 PM Words from a frustrated soul. #fact! My Love,how u dey,forget that guy, wey call im self ouzzyouzzim think say we no know am.He is a two face man,a hypocrite.Na we im dey preach to or im dey preach to ajanni. Na im and nametalkam dey post fake news about Ibos hia.He is good in posting fake links to support evil post by nametalkam. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ouzzyouzz on 23-04-2012 07:52 PM Its so unfortunate that we have to read so much hypocrisy and insults to the nth degree on rare cases involving Hausa, Islam and the North from those who are so displeased with their personal life and suffering from a major deep inferiority complex, who seeks an outward attack on others to feel good about themselves...too bad ![]() Well a basic 101 psychology session would educate one on the fact that, such an approach would never resolve their self inflicted wounds ....Fact ![]() ![]() In every community/families on every corner of Nigeria and around the world people have clashes/Wars over one reason or another (Colonialism,World Wars I&II, Nigerian/American Civil War, etc) same thing so what makes this topic any different from the others, none, except on a small scale ....take a chill pill and comment on the merit of the clash and share your opinion. For they are not first to have a clash...jees The fact is, it does not matter how you choose to display your personality/characteristics of ignorance via insults/tribalism/etc. on here, none would make a difference and can not do a damn thing to Islam/Hausa and the North. Guaranteed absolute Fact ![]() ![]() So one simple basic fact should always resonate on one's conscious every time they feel the desire again to self inflict their soul with insults, and that is, Hausa, Islam and the North would always be here and would forever be here till the end of times...while you dead and gone. so apply your common sense and stop rejuvenating your ignorance/hatred ....seek help As wise malam wey u bi,i expected you to condemn this violence acts in your hausa and mulisms blood and keep this sermon inside your back brain.When will u guys seize from killing people for no reason?
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
too bad Reply
| |||||
Quote from: open_reality on 25-04-2012 12:19 AM No be lie you talk my dear very biased human being. He thinks he's smart but he's clearly not. He's just fooling himself and no one else. u can say that again.... IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 25-04-2012 01:44 AM Very if to say i see you now,i for Pop Pop Champagne for your head becos of this your comment.Im dey preach to fools no be ppl like us,we know him wella,im think say im sabi something pass every body.Instead of im to condemn im brodas killing and volience behavior he is hear preaching nuisance to malam like him.If to say na something we concern Ibo or xtians now na him dey go find fake link come post here. seriously d guy lik to dey show that him yeye self everywia wey we dey nd him dey piss me off big time IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)