Spoilt Kid, Davido Flaunts N10M Cheque On Twitter While Fans Are Hungry (Page 4)

Date: 24-04-2012 5:13 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4] 5 6
- honey247 at 25-04-2012 01:35 PM (12 years ago)
(m)
MK UNA LEAVE THE GUY... BUT IF NA SO ALL ARTISTE DEY DO AM, WE FOR NR DEY SEE ROAD OH!.... NA D BOY KNOW.... I DON'T EVEN PLAY HIS SONGS, NR AM I HIS FAN!...IF HE SAYS HE GOT SWAGG.. HE SHOULD GO LOOK @ SOULJA BOY
Posted: at 25-04-2012 01:35 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- EmekaBlue at 25-04-2012 01:40 PM (12 years ago)
(m)
D guy too dey show off!!! Happy 4 him sha
Posted: at 25-04-2012 01:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- purityjustice at 25-04-2012 02:03 PM (12 years ago)
(m)
CRAP
Posted: at 25-04-2012 02:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sportyzander at 25-04-2012 02:13 PM (12 years ago)
(m)
ok now
Posted: at 25-04-2012 02:13 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- BendelArmedRobb at 25-04-2012 02:27 PM (12 years ago)
(m)
una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 25-04-2012 02:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- eoadex2003 at 25-04-2012 02:34 PM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 25-04-2012 02:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mechimarine at 25-04-2012 02:35 PM (12 years ago)
(m)
free d guy joor.......if u dont like his style then go hug transformer......he made the money dats y he is so proud to show it to the world especially to young guys who thinks its not easy to make cool doe in a clean way Grin Grin
Posted: at 25-04-2012 02:35 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- imoc at 25-04-2012 02:40 PM (12 years ago)
(m)
abeg make i go drink coffe i dey come back
Posted: at 25-04-2012 02:40 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- mallorca at 25-04-2012 02:51 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Solidstonez on 24-04-2012 05:57 PM
if he like make he use am sew dress
supported

Posted: at 25-04-2012 02:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ichiobunobale at 25-04-2012 03:48 PM (12 years ago)
(m)
Y posting it for us to see, at-least successful people like us have seen more than that, it looks kinda childish. Roll Eyes
Posted: at 25-04-2012 03:48 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ultimatelaron at 25-04-2012 04:01 PM (12 years ago)
(m)
Is it your Money?? Huh? Roll Eyes make una no dey vex for weytin una no dey vex 4 weytin no be una own...
Posted: at 25-04-2012 04:01 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- kwizzy at 25-04-2012 04:19 PM (12 years ago)
(m)
way u get am........................u dy crazz
Posted: at 25-04-2012 04:19 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- chimax33 at 25-04-2012 04:43 PM (12 years ago)
(m)
Hmmmmm see as this post take concern ME and NA-U-TAL-KAM.... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin SPEECHLESS..KILOKOOMI?Huh???
Posted: at 25-04-2012 04:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chimax33 at 25-04-2012 04:46 PM (12 years ago)
(m)
BUT IF MAY ASK WHO'S DHELL IS DIS BOY SEF Huh??? WETIN HIM DEY DO BEST Huh??? DON'T KNOW HIM?Huh???
Posted: at 25-04-2012 04:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osamabinladin at 25-04-2012 05:29 PM (12 years ago)
(m)
Not my business at alllllllll
Posted: at 25-04-2012 05:29 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Ocean2 at 25-04-2012 06:13 PM (12 years ago)
(m)
This time all of una use dey talk abt another person matter..una go use am find una way as time still day!! as for you video abi
davido.. if i kidnap your kind and you talk say u no get money..i go kill you for there!
Posted: at 25-04-2012 06:13 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- aso4life1 at 25-04-2012 06:14 PM (12 years ago)
(m)
he don hammer, the money come dey shack him, make he suffry o

Posted: at 25-04-2012 06:14 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 25-04-2012 06:17 PM (12 years ago)
(m)
10m..nawo..
Posted: at 25-04-2012 06:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- valiente at 25-04-2012 06:18 PM (12 years ago)
(m)
 Undecided Undecided
Posted: at 25-04-2012 06:18 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chimexplus at 25-04-2012 06:23 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Ocean2 on 25-04-2012 06:13 PM
This time all of una use dey talk abt another person matter..una go use am find una way as time still day!! as for you video abi
davido.. if i kidnap your kind and you talk say u no get money..i go kill you for there!
Guy make you go collect dey guy sharp sharp
Posted: at 25-04-2012 06:23 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 [4] 5 6