Na today i start to see 10m i done touch that one pass , HE is learning go sleep Posted: at 25-04-2012 06:28 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ocean2 at 25-04-2012 06:31 PM (13 years ago) (m) Na today i start to see 10m i done touch that one pass , HE is learning go sleep
Bro..yes,!his attitude was rude..but na you suppose go sleep...as i dey talk go lie down for bed sleep...if dem lock you for inside room with 10m..i no sure u go wake d next day..sorry Posted: at 25-04-2012 06:31 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
verah at 25-04-2012 06:48 PM (13 years ago) (f) na small pikin dey worry him
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 25-04-2012 06:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lee22 at 25-04-2012 06:56 PM (13 years ago) (f) I go even put am for head if na me dem pay this kind money... The boy get right to do wetin he want...
for real  small money joor Posted: at 25-04-2012 06:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lee22 at 25-04-2012 06:59 PM (13 years ago) (f) Abeg what is 10m... It can't build a house in abuja. Abeg clear from my front
na wa ooo Posted: at 25-04-2012 06:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
that na small money nah me obama dey see money pass that one in a day, bros if u wan carry the cheque for head u just dey free nothing do u. Posted: at 25-04-2012 07:02 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
verah how u dey Posted: at 25-04-2012 07:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lee22 at 25-04-2012 07:09 PM (13 years ago) (f) Y posting it for us to see, at-least successful people like us have seen more than that, it looks kinda childish.  Posted: at 25-04-2012 07:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 25-04-2012 07:30 PM (13 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 25-04-2012 07:32 PM (13 years ago) (m) that na small money nah me obama dey see money pass that one in a day, bros if u wan carry the cheque for head u just dey free nothing do u.
obama whatsup ..wetin u see for today game .. Posted: at 25-04-2012 07:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Maggiecube at 25-04-2012 07:38 PM (13 years ago) (f) COMPLEX Posted: at 25-04-2012 07:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
verah at 25-04-2012 07:42 PM (13 years ago) (f) he don hammer, the money come dey shack him, make he suffry o
abi nah wetin again
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 25-04-2012 07:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fabilo at 25-04-2012 10:09 PM (13 years ago) (m) Na only poor people d complain. Na im money. Posted: at 25-04-2012 10:09 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
na we germans get the cup chelsea na moi moi. Posted: at 25-04-2012 10:27 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Tyahaya at 25-04-2012 11:05 PM (13 years ago) (m) Childish... Posted: at 25-04-2012 11:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
estilizo at 25-04-2012 11:12 PM (13 years ago) (f) David is a spoilt brat that needs parental attentions...i think all these money is getting in his head.
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 25-04-2012 11:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 25-04-2012 11:49 PM (13 years ago) (f) na him money...if him like make him burn am
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 25-04-2012 11:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Poshmiru at 26-04-2012 12:02 AM (13 years ago) (f) @poster...pls don't get it twisted. Not all Nigerians abroad suffer. Maybe the ones that you may have come across don't earn much. There are Nigerians here who have GOOOOOD JOBS and are very wellllllll paid. Please it's important you take note. Thanks. Posted: at 26-04-2012 12:02 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Na small pikin dey worry am. Instead of am to dey sing like Timaya ``Am a very rich boy!´´ Posted: at 26-04-2012 12:52 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kinghenro at 26-04-2012 04:24 AM (13 years ago) (m) i hate one to be proud lost to be humble... Posted: at 26-04-2012 04:24 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |