wilat at 27-04-2012 06:48 AM (13 years ago) (f) I see, biko na when the stolen money dey come back to Naija, bc na that one concern Nigeria.
My dear,we no wan hear story true true o,make the money show ni
i love me Posted: at 27-04-2012 06:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 27-04-2012 07:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mitaly002 at 27-04-2012 07:31 AM (13 years ago) (m) I see, biko na when the stolen money dey come back to Naija, bc na that one concern Nigeria.
lol you get mind sha lolllllllll.. you nor even feel for am! Posted: at 27-04-2012 07:31 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mitaly002 at 27-04-2012 07:35 AM (13 years ago) (m) una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
if you nor use to coffee why you nor go leave am na everyday coffee dey comot from your nose tuku Posted: at 27-04-2012 07:35 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Niceone1 at 27-04-2012 07:42 AM (13 years ago) (m) As a Christian I truly believe that such repentance and Holy Spirit visit. To my fellow Christians reading my comment, can I ask; is Ibori worse than Appostle Paul when he was Saul by name. To the prayerful Christians let us, let us pray that God should change Ibori for good and use him fervently as his servant. Posted: at 27-04-2012 07:42 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ramramah at 27-04-2012 07:46 AM (13 years ago) (f) Fake born again Posted: at 27-04-2012 07:46 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
yvonneobas at 27-04-2012 07:55 AM (13 years ago) (f) Na so he go continue 2 reap waytin he sow till d 13yrs jail sntce finish,,,,, y e no read d bible 4 d 8yrs way e take rule e pple, abi e no know say God dey dat tin or na now e com sabi read as e b say na Uk e dey? Posted: at 27-04-2012 07:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 27-04-2012 08:16 AM (13 years ago) (f) The only permanent thing in life is change. If it is true then, heaven rejoice... Posted: at 27-04-2012 08:16 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Kings1712 at 27-04-2012 08:55 AM (13 years ago) (m) I just hope when he finished that one in UK he should come back and face another another 48 years in his country of birth that he fruaded for years. Amen. Posted: at 27-04-2012 08:55 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 27-04-2012 09:06 AM (13 years ago) (m) onye ori Posted: at 27-04-2012 09:06 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
steveoneal at 27-04-2012 09:20 AM (13 years ago) (m) YOU THINK SAY NA SO DEM DEY BOBO OYINBO WITH GOOD BEHAVIOUR WHEN OYINBO DEY TALK BEFORE DEM GO RELEASE PRISONER;;; YOU NEVER EVEN SPEND ONE MONTH FOR YOUR NEW MANSION; FAKE MAN; NO BE SO; YOU SUPPOSE SERVE LITTLE BIT BEFORE YOU ACT THAT YOUR MOVIE OF BEING BORN AGAIN; THAT TIME THE THING FIT CATCH OYINBO MAKE DEM FREE U;; ONE DOWN MANY STILL STANDING;; MAKE OYINBO NO RELEASE THE MONEY AT ALL ;;;;;MAKE DEM BRING AM COME DELTA STATE TAKE AM IMPROVE THE STATES DEMSELVES;;; WHAT IS HEARD OF ABACHA S LOOT;;;;ANOTHER THIEF GO COLLECT AM STRAIGHT;::: THIEF STEAL AM ; THIEF COLLECT AM; NA SO THE SAYING GOES Posted: at 27-04-2012 09:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
thief... na naw u kan repent... Posted: at 27-04-2012 09:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
davegino at 27-04-2012 09:44 AM (13 years ago) (m) Born again indeed. Posted: at 27-04-2012 09:44 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OK Posted: at 27-04-2012 09:48 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dimateo at 27-04-2012 10:04 AM (13 years ago) (f) Well i hope you all knw he is eligible for parole after serving 5-7 yrs of his sentence and parole hearing works by establishing very good and commendable behaviour...i bet u, he has bn coached very well by his lawyer an is jus trying to get out as soon as possible....he's a crafty son of a gun!
Talk is cheap.......walk ur talk!.... Posted: at 27-04-2012 10:04 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
legionkiwi at 27-04-2012 10:09 AM (13 years ago) (m) he will open church there , very soon Posted: at 27-04-2012 10:09 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 27-04-2012 10:18 AM (13 years ago) (f) Reply |
His business.But me think its a ploy to get himself a speedy parole hearing Posted: at 27-04-2012 10:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 27-04-2012 10:19 AM (13 years ago) (f) Yes why won't he carry bible as companion when there are no women to carry and lavish money on in prison idiot, watin concern nigeria now is how the stolen money go reach delta state
Abi ooo my sister. Pig will always be pig. Posted: at 27-04-2012 10:19 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 27-04-2012 10:20 AM (13 years ago) (f) Reply |