funny hus (Page 8)

Date: 29-04-2012 8:22 pm (13 years ago) | Author: omachi chummyli
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 12
- Shydaimma at 20-05-2012 08:04 AM (12 years ago)
(f)
no be dat Kaycee wey dey use ogbono full everywhere for haux

Posted: at 20-05-2012 08:04 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- deguzman at 20-05-2012 10:23 AM (12 years ago)
(m)
 Tongue
Posted: at 20-05-2012 10:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 20-05-2012 12:02 PM (12 years ago)
(m)
Yeye full here

Posted: at 20-05-2012 12:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 20-05-2012 12:22 PM (12 years ago)
(f)
Shydaimma I tire for him ooo

Posted: at 20-05-2012 12:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 20-05-2012 12:22 PM (12 years ago)
(f)
Zeigbo even u

Posted: at 20-05-2012 12:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 01:55 PM (12 years ago)
(m)
no be dat Kaycee wey dey use ogbono full everywhere for haux
shydiamma vilage
shydiamma dog
shydiamma cat
shydiamma river
shydiamma home video prt 1&2
shydiamma native doctor
shydiamma IGBO and ogogoro joint..
abeg tell us d 1 wen be from the above shydiamma kiniko kiniko.......... for me i suspect say shydiamma na name of a vilage
Posted: at 20-05-2012 01:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 20-05-2012 05:13 PM (12 years ago)
(f)
Haaaaa! Kaycee e bi like say u drink ogogolo dis hot aftanun?

Posted: at 20-05-2012 05:13 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 20-05-2012 07:19 PM (12 years ago)
(m)
drunkers i waka pass
Posted: at 20-05-2012 07:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 20-05-2012 07:32 PM (12 years ago)
(f)
Who released u again?

Posted: at 20-05-2012 07:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 20-05-2012 07:34 PM (12 years ago)
(m)
who be this yansh?
Posted: at 20-05-2012 07:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 20-05-2012 08:26 PM (12 years ago)
(f)
Isi beans

Posted: at 20-05-2012 08:26 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 08:37 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 20-05-2012 05:13 PM
Haaaaa! Kaycee e bi like say u drink ogogolo dis hot aftanun?
u see any thing weh resemble shydiamma ogoglo for dia, ok u don add ur own...
ogbono
Posted: at 20-05-2012 08:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 20-05-2012 08:47 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 20-05-2012 08:26 PM
Isi beans

see yansh wey sabi talk ,
i waka pass and laffing .
Posted: at 20-05-2012 08:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 08:48 PM (12 years ago)
(m)
wia d yansh, na which colour na?
Posted: at 20-05-2012 08:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 20-05-2012 08:52 PM (12 years ago)
(m)
tell chummyli to show you her yansh,
then you go see the colour yeye ,
see your frog eye mr yeye fowl
Posted: at 20-05-2012 08:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 20-05-2012 08:57 PM (12 years ago)
(f)
Wakawaka ur left ball dia

Posted: at 20-05-2012 08:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 20-05-2012 09:00 PM (12 years ago)
(m)
go enter inside your thing dia
Posted: at 20-05-2012 09:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 09:25 PM (12 years ago)
(m)
wettin dey hapun hia?
waka show d yansh na,
Posted: at 20-05-2012 09:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 21-05-2012 12:03 AM (12 years ago)
(m)
na chimmuly yansh
Posted: at 21-05-2012 12:03 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 21-05-2012 12:05 AM (12 years ago)
(m)
helep me tell ram to open d show,
ogbono
Posted: at 21-05-2012 12:05 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 12

Featured Discussions