why do nigeria girls like guys abroad?? (Page 2)

Date: 30-04-2012 3:10 pm (12 years ago) | Author: nelson igharo
1 [2] 3
- Treasure2 at 1-05-2012 09:56 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ryan16 on  1-05-2012 09:46 AM
hmm well,i think who ever do not wanna work and get paid always hv her failure signature awaiting,since na guys abroad we nor dey see true true babe again,im still thinking,if me self go enter road
Abi you wan enter road go they do hide and seek. Alien for that matter
Posted: at 1-05-2012 09:56 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 1-05-2012 09:58 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: bekzmanuel on 30-04-2012 04:06 PM
Nigerian girl are not willing to work on their own so they turn to believe that dating guys who are loaded can ease their troubles and at the same time put them in the same line with their counterparts in the other countries Shocked
How many of they can afford their flight back home. Na wetin make dem loaded.
Posted: at 1-05-2012 09:58 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ryan16 at 1-05-2012 10:10 AM (12 years ago)
(m)
treasure look,whn i show,haba i go place some pic whn i take with some pakistan and those nige ppl,abroad na abroad na
Posted: at 1-05-2012 10:10 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ryan16 at 1-05-2012 10:14 AM (12 years ago)
(m)
but i think abroad or not,our girls love material stuff too much,that some want to go extral miles just to get wht others are using,most of our girls have really push guys to where they shouldnt go jst to meet up with there demand yet.they will nver be enough.hmm
Posted: at 1-05-2012 10:14 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 1-05-2012 10:16 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  1-05-2012 09:53 AM
Say it again.. jare.


no., I don change my mind............na all naija gals.......even d ones wey marry b4 dey leave dia marriage come dey pursue abroad guys Cheesy

Posted: at 1-05-2012 10:16 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ryan16 at 1-05-2012 10:24 AM (12 years ago)
(m)
u see dats wht im talking about,them no wan use ear hear say d guy na from abroad.haba,make una stil dey give us some chance.
Posted: at 1-05-2012 10:24 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 1-05-2012 10:25 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ryan16 on  1-05-2012 10:10 AM
treasure look,whn i show,haba i go place some pic whn i take with some pakistan and those nige ppl,abroad na abroad na
Na only foto go talk am now.
Posted: at 1-05-2012 10:25 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 1-05-2012 10:27 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  1-05-2012 10:16 AM

no., I don change my mind............na all naija gals.......even d ones wey marry b4 dey leave dia marriage come dey pursue abroad guys Cheesy
Ibiakwa na ututu.
Posted: at 1-05-2012 10:27 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ryan16 at 1-05-2012 10:30 AM (12 years ago)
(m)
u say wetin,treasure talk am again make i understand
Posted: at 1-05-2012 10:30 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 1-05-2012 10:31 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ryan16 on  1-05-2012 10:14 AM
but i think abroad or not,our girls love material stuff too much,that some want to go extral miles just to get wht others are using,most of our girls have really push guys to where they shouldnt go jst to meet up with there demand yet.they will nver be enough.hmm
Any man that is been push to meet up a woman demand is silly upstair and i call such men, stupid bc a woman should not make you do what you are not suspose to do. Men should be very careful not have anything to do with women who places their demand on them.
Posted: at 1-05-2012 10:31 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 1-05-2012 10:32 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ryan16 on  1-05-2012 10:30 AM
u say wetin,treasure talk am again make i understand
Ibiakwa na ututu...... means................He has come again this morning.
Posted: at 1-05-2012 10:32 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 1-05-2012 10:33 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ryan16 on  1-05-2012 10:24 AM
u see dats wht im talking about,them no wan use ear hear say d guy na from abroad.haba,make una stil dey give us some chance.
make me understand what you mean here.
Posted: at 1-05-2012 10:33 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 1-05-2012 11:18 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  1-05-2012 10:27 AM
Ibiakwa na ututu.



ututu kwa....I think say 12 don nack sef..,anywayz dont mind me..........but seriously is a personal choice.., not all gals........4rm my experience

Posted: at 1-05-2012 11:18 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ryan16 at 1-05-2012 01:04 PM (12 years ago)
(m)
treasure,look this you are talking abt is jst online speach blc you and i knw wht im talking abt,if a lady ask her man for some thing,and the guy said i dnt hv it now,say the truth,the girl dey fran face abi dey co operate,wht i msaying now is that even if the guy share the one available with the girl,she`s nver enough.nt to talk of say d guy no get am at all,treasure leave dat thing.
Posted: at 1-05-2012 01:04 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ryan16 at 1-05-2012 01:06 PM (12 years ago)
(m)
not that the guy feel good by going extral mile to get wht d girl want,but some thing has to be done so that the girl will not have reason to move out.abi dnt u get wht im talking abt?
Posted: at 1-05-2012 01:06 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jasonbod at 1-05-2012 02:43 PM (12 years ago)
(m)
I think it can happen both ways. I like Nigerian girls in Nigeria.
Posted: at 1-05-2012 02:43 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 1-05-2012 03:57 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: ryan16 on  1-05-2012 10:30 AM
u say wetin,treasure talk am again make i understand



she mean say u don come again...........but wetin u come wit we no knw

Posted: at 1-05-2012 03:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- valiente at 1-05-2012 04:56 PM (12 years ago)
(m)
 Sad wo no like better thinq
Posted: at 1-05-2012 04:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zoomtime949 at 2-05-2012 09:06 AM (12 years ago)
(m)
dem go come back and start from scratch except dem dey yahoo. We don go there too nothing na foto trick. home na home, I make am here
Posted: at 2-05-2012 09:06 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- morgrawl231 at 12-06-2013 06:24 PM (10 years ago)
(m)
BCOS OF MONEY,,,
Posted: at 12-06-2013 06:24 PM (10 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3