hmmm u mean say even whn girls back home knw say guys abroad marry white,dat means no be love na if i try to understand your point o,na blc of level or palapa.?
Posted: at 30-04-2012 03:20 PM (13 years ago) | Upcoming
if na zo,me self go do make i jand na,if na d only way whn i fit take get correct babe whn go beliv me.ok na abeg who see visa make una tell me,later i go place my pics with pakistan person to show say me self don reach dare
Posted: at 30-04-2012 03:24 PM (13 years ago) | Upcoming
hmmm u mean say even whn girls back home knw say guys abroad marry white,dat means no be love na if i try to understand your point o,na blc of level or palapa.?
Either of the two... One to travel to abroad and run away from the suffering back home...if a girl aw dey abroad come meet u sa..she likes you and would want you oth to get married .lu nor go gree...besides, nor be only the babes dey do am oo naija guys dey do am na..dem dey marry old white women so dey and travel
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
Posted: at 30-04-2012 03:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
hmm i just tire,na d reason why i nor dey gree listen to love story or speach,every one has it game plan,just for a reason.well dat abroad,i most reach dare come back,thou i sabi d secret
Posted: at 30-04-2012 03:29 PM (13 years ago) | Upcoming
bekzmanuel at 30-04-2012 04:06 PM (13 years ago) (m)
Nigerian girl are not willing to work on their own so they turn to believe that dating guys who are loaded can ease their troubles and at the same time put them in the same line with their counterparts in the other countries
Posted: at 30-04-2012 04:06 PM (13 years ago) | Newbie
hmm well,i think who ever do not wanna work and get paid always hv her failure signature awaiting,since na guys abroad we nor dey see true true babe again,im still thinking,if me self go enter road
Posted: at 1-05-2012 09:46 AM (13 years ago) | Upcoming
Treasure2 at 1-05-2012 09:55 AM (13 years ago) (f)
Quote from: ryan16 on 1-05-2012 09:46 AM
hmm well,i think who ever do not wanna work and get paid always hv her failure signature awaiting,since na guys abroad we nor dey see true true babe again,im still thinking,if me self go enter road
Go where na
Posted: at 1-05-2012 09:55 AM (13 years ago) | Hero