Igbo Brother (Page 3)

Date: 19-02-2009 4:32 pm (16 years ago) | Author: Christiantus Osuagwu
1 2 [3] 4
- Kristiantus at 24-02-2009 05:38 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 24-02-2009 05:29 PM
Quote from: Kristiantus on 24-02-2009 05:19 PM
Quote from: degreatest2 on 24-02-2009 05:03 PM
@ \krist, u wan blow? abi u drink fuel? make she come enta where?Huh??
enemy number 1..... i sure say you no wish me well... chie iphie, make you enter me, make my life no b d same again....
\i no be ur number 1 enemy, i be ur arch enemy, if you call \iphie again, Amadioha go cellotape ur mouth! abi na ur hand sef, e go put ephostic!!!!!! u wan finish urself?
back to sender.... abeg where iphie dey sef?...... i p h i e, where you dey?
Posted: at 24-02-2009 05:38 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- lyinka at 24-02-2009 10:58 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 24-02-2009 05:38 PM
Quote from: degreatest2 on 24-02-2009 05:29 PM
Quote from: Kristiantus on 24-02-2009 05:19 PM
Quote from: degreatest2 on 24-02-2009 05:03 PM
@ \krist, u wan blow? abi u drink fuel? make she come enta where?Huh??
enemy number 1..... i sure say you no wish me well... chie iphie, make you enter me, make my life no b d same again....
\i no be ur number 1 enemy, i be ur arch enemy, if you call \iphie again, Amadioha go cellotape ur mouth! abi na ur hand sef, e go put ephostic!!!!!! u wan finish urself?
back to sender.... abeg where iphie dey sef?...... i p h i e, where you dey?

Why you dey ask for iphe you no no where you met her b4

Posted: at 24-02-2009 10:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 25-02-2009 04:02 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-02-2009 04:32 PM
An Igbo man went on pilgrimage. He wanted a boat trip across the Jordan, He was told it costs N500:00.

"Nna Na Wa for you people o!"  he said,

"No wonder Jesus kuku waka for top de water!"
AND WETIN DIS ONE CON MEAN NA?
dnt evr joke wit ur creator, is not funny.

Posted: at 25-02-2009 04:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 25-02-2009 04:17 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Pires07 on 25-02-2009 04:02 PM
Quote from: Kristiantus on 19-02-2009 04:32 PM
An Igbo man went on pilgrimage. He wanted a boat trip across the Jordan, He was told it costs N500:00.

"Nna Na Wa for you people o!"  he said,

"No wonder Jesus kuku waka for top de water!"
AND WETIN DIS ONE CON MEAN NA?
dnt evr joke wit ur creator, is not funny.

bob u too serious to d here, go to KPC dats where u r needed, @krist.........my dear d enter wey i dey talk na if i yab u, but if u kip am well i fit yi okan mi pada
Posted: at 25-02-2009 04:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-02-2009 04:24 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 25-02-2009 04:17 PM
Quote from: Pires07 on 25-02-2009 04:02 PM
Quote from: Kristiantus on 19-02-2009 04:32 PM
An Igbo man went on pilgrimage. He wanted a boat trip across the Jordan, He was told it costs N500:00.

"Nna Na Wa for you people o!"  he said,

"No wonder Jesus kuku waka for top de water!"
AND WETIN DIS ONE CON MEAN NA?
dnt evr joke wit ur creator, is not funny.

bob u too serious to d here, go to KPC dats where u r needed, @krist.........my dear d enter wey i dey talk na if i yab u, but if u kip am well i fit yi okan mi pada
yab me.... but nne why now..... wetin i do you wey you wan yab me.
Posted: at 25-02-2009 04:24 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Pires07 at 25-02-2009 04:25 PM (16 years ago)
(m)
u dey fear? yab am back if she yab u. i'll be d judge
hehehe

Posted: at 25-02-2009 04:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 25-02-2009 04:34 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-02-2009 04:24 PM
Quote from: iphie on 25-02-2009 04:17 PM
Quote from: Pires07 on 25-02-2009 04:02 PM
Quote from: Kristiantus on 19-02-2009 04:32 PM
An Igbo man went on pilgrimage. He wanted a boat trip across the Jordan, He was told it costs N500:00.

"Nna Na Wa for you people o!"  he said,

"No wonder Jesus kuku waka for top de water!"
AND WETIN DIS ONE CON MEAN NA?
dnt evr joke wit ur creator, is not funny.

bob u too serious to d here, go to KPC dats where u r needed, @krist.........my dear d enter wey i dey talk na if i yab u, but if u kip am well i fit yi okan mi pada
yab me.... but nne why now..... wetin i do you wey you wan yab me.
[/quot

becus i rove u Kiss
Posted: at 25-02-2009 04:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-02-2009 04:37 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 25-02-2009 04:34 PM
Quote from: Kristiantus on 25-02-2009 04:24 PM
Quote from: iphie on 25-02-2009 04:17 PM
Quote from: Pires07 on 25-02-2009 04:02 PM
Quote from: Kristiantus on 19-02-2009 04:32 PM
An Igbo man went on pilgrimage. He wanted a boat trip across the Jordan, He was told it costs N500:00.

"Nna Na Wa for you people o!"  he said,

"No wonder Jesus kuku waka for top de water!"
AND WETIN DIS ONE CON MEAN NA?
dnt evr joke wit ur creator, is not funny.

bob u too serious to d here, go to KPC dats where u r needed, @krist.........my dear d enter wey i dey talk na if i yab u, but if u kip am well i fit yi okan mi pada
yab me.... but nne why now..... wetin i do you wey you wan yab me.
[/quot

becus i rove u Kiss
i rove you too....  Kiss
Posted: at 25-02-2009 04:37 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 25-02-2009 04:43 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-02-2009 04:37 PM
Quote from: iphie on 25-02-2009 04:34 PM
Quote from: Kristiantus on 25-02-2009 04:24 PM
Quote from: iphie on 25-02-2009 04:17 PM
Quote from: Pires07 on 25-02-2009 04:02 PM
Quote from: Kristiantus on 19-02-2009 04:32 PM
An Igbo man went on pilgrimage. He wanted a boat trip across the Jordan, He was told it costs N500:00.

"Nna Na Wa for you people o!"  he said,

"No wonder Jesus kuku waka for top de water!"
AND WETIN DIS ONE CON MEAN NA?
dnt evr joke wit ur creator, is not funny.

bob u too serious to d here, go to KPC dats where u r needed, @krist.........my dear d enter wey i dey talk na if i yab u, but if u kip am well i fit yi okan mi pada
yab me.... but nne why now..... wetin i do you wey you wan yab me.
[/quot

becus i rove u Kiss
i rove you too....  Kiss

4 ur mind Wink
Posted: at 25-02-2009 04:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 25-02-2009 04:46 PM (16 years ago)
(m)
LMAO.... iphie is he not beautiful?

Posted: at 25-02-2009 04:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-02-2009 04:54 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Pires07 on 25-02-2009 04:46 PM
LMAO.... iphie is he not beautiful?
Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 25-02-2009 04:54 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- kido123 at 25-02-2009 05:47 PM (16 years ago)
(m)
who dey do love wantitin for here?.....
Posted: at 25-02-2009 05:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-02-2009 06:21 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 25-02-2009 05:47 PM
who dey do love wantitin for here?.....
abi na crime for here to rove.....
Posted: at 25-02-2009 06:21 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Pires07 at 25-02-2009 08:48 PM (16 years ago)
(m)
help me ask am.

Posted: at 25-02-2009 08:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 25-02-2009 11:17 PM (16 years ago)
(m)
i tyre oooo

Posted: at 25-02-2009 11:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 26-02-2009 01:38 AM (16 years ago)
(m)
watin be all this one self... Angry
Posted: at 26-02-2009 01:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-02-2009 08:14 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 26-02-2009 01:38 AM
watin be all this one self... Angry

na exchange of devotion..........
Posted: at 26-02-2009 08:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 26-02-2009 12:59 PM (16 years ago)
(m)
make u na no spoil me oo
Posted: at 26-02-2009 12:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- herdeysohjy at 26-02-2009 01:08 PM (16 years ago)
(m)
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
Posted: at 26-02-2009 01:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-02-2009 01:18 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: herdeysohjy on 26-02-2009 01:08 PM
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
wetin?
Posted: at 26-02-2009 01:18 PM (16 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions